NewStats: 3,262,365 , 8,176,941 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 01:26 AM 726dl6z3e3g |
(14) (of 274 pages)
![]() |
SSHT: its part of CHIEFTANCY requirement for EASTERN n SS of that country na |
![]() |
NewsNet: dem dey ADJPURN case wey dem don give VERDICT? abi OP o gbo oyinbo ni? bags jail term, come become PLEA and fine of 50 and las las na adjournment |
![]() |
people no fit CVM in peace again? as economy no allow KONJI or GBOLA grow, dem no go help dem selves. if ECONOMY no GROW, burantashi dey for gbola we wan grow |
![]() |
NGsultan: start am ooo 1 Like 1 Share |
![]() |
Thiefobi1: |
![]() |
Celebritytalksh:yori yori of which ERA? how e take relate to the David n CHI? |
![]() |
make we GO FUND this mvmv boi if there is anything like BRAIN TRANSFER or IQ Dayvidoo:
|
![]() |
shey i go repeat masef here again? ![]() ![]() ![]() she no even dey MATCH GAS of those WHIPS, guy man to QUEEN am gaan, unlike ur REGULAR TIWA, TOKE, IYABO. wish i can be AMIDST such LUXURY RIDES n able to LOOK AWAY too ![]() ![]() ![]() unlike my BMW n LEXUS, i don almost WOUND am. i go waka poko lee make una Motivate me na nlparrot:
|
![]() |
she no even dey MATCH GAS of those WHIPS, guy man to QUEEN am gaan, unlike ur REGULAR TIWA, TOKE, IYABO. wish i can be AMIDST such LUXURY RIDES n able to LOOK AWAY too ![]() ![]() ![]() unlike my BMW n LEXUS, i don almost WOUND am. i go waka poko lee
|
![]() |
WHOM are the "WE"? is DIDDY on BOARD? no wahala oo, jus checking for BURNA 2 Likes 1 Share |
![]() |
ON COLOS COLOS! HE only went back to era MILITARY dey dish dem Exercise during the "SUN PROTEST by maazi" kpotokpoto wotowoto weed go LIE 4 U 2 Likes |
![]() |
|
![]() |
for MAJOR marketers? dem no fit move like that.. dem go CLOSE BRANCHES fess
|
![]() |
MEN need no age barriers, we WISDOM FILLED, UPTO to HUSTLE at very TENDER AGES; when GBOLA begin Rise and WALK, like the lame MAN Jesus SPOKE too. any ONE With THREE LEGS (TRIPOD) won be POURING POT of SOUP but white akamu.. for WOMEN 95 Percent of them SHOULD never, jus them at CUPIDLOVE or TINDERS by AGE 18 is very OKAY ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() kiksi: 1 Like |
![]() |
them PIKIN no READ? dem for choose NFPD as centre na LordBiden:brother at this stage of GLOBAL DEV? any form of EDUCATION is an OPPORTUNITY to EXCEL any PLATFORM, EDUCATION no be SCAM ooo. u jus need to go hand in hand with SKILLS and HAND PRACTICES! especially HANDCRAFTING 4 Likes 1 Share |
![]() |
AWON afori! go add am na, u no get CALCULATOR? u can INCREASE from there na |
![]() |
donmixc: we KNOW, we have SETS of BAD LEADERS NATIONWIDES in that Country, so ur FAV candidate is not a GOOD shii as well, he cant do up to Quarter of what's bn done ATM, so forget that ur NARRATIVE.. PANDORA na polithiefcian , e no be God 5 Likes 1 Share |
![]() |
for ABA MARKET? cos e full well well. are ADULTS now PUPILS too? how many PEOPLE dey ABIA wey 700k pupils dey, no YOUTH, NO ADULTS? Vyzz: 7 M for kpotkpoto.... na u dey CRAYZE jaare. get ur medics , PRESCRIPTION, DESCRIPTIONS right 5 Likes 2 Shares |
![]() |
are u SERIOUS urself? 1st Q to ASK yasef can you be SERIOUS without BILLING or enrolling for POVERTY ALLEVIATION PROGRAMME on the YOUNG MAN? 8 Likes 2 Shares |
![]() |
o ti lo bayen!
|
![]() |
okay na.. market don drop for Lasgidi AmazingGenius: |
![]() |
loolz!
|
![]() |
hello
|
![]() |
I fear oo
|
![]() |
Una still dey here?
|
![]() |
Let the Sleeping prince Lie!
|
![]() |
U good? Na. Ur gene gi dey dry gin bottle o
|
![]() |
Okay... ww dey wait
|
![]() |
EHEN.. the boy for DUBAI nko?
|
![]() |
better news From GHANA rather than 3 EGGS
1 Like |
![]() |
DrMB: only GOODTHING SAID all is @ BOLDED... the REST na ANALYSIS wey be JARGONS (professional only understood by it EXPATriate)... make una leave mathematics |
(14) (of 274 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |