NewStats: 3,263,637 , 8,180,876 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 01:25 AM r731h6z3e3g |
(18) (of 275 pages)
![]() |
make dem roll out HKN FORMS
|
![]() |
lolz! he is SHORT SIGHTED i do not AGREE with the LIST! Zoology, Botany POL SCI, philosophy, archeology Transp & MANGMNT, AArcheology, educationn fisheries, psycology, sociologies, anatomy, CHEM, Tourism and Hospitality no SUP dey LIST oo AntiTerrorist:any of his CHOICE, here we dont dictate CAREER for kids.... they call us right time to have their MIND KNOWN to us and we are READY to 100% no one CHOSE for me NA WAEC and jam drove me to that PATH, i did AGRIC ENGINEERING, want mech or AUTOMOBILE, i wish i have the chance my SON have today 5 Likes |
![]() |
LOLZ .... kpi
|
![]() |
hmmm
|
![]() |
CHAI! Citizen na CITIZEN oo u see, UK could have done same for MND ![]() Daisyle:u dont get it! they can protect him from anywhere once he is a CITIZEN... he could be EXTRADITED from here tooo. ~They are NOT JUST THERE for HIM 5 Likes |
![]() |
9ja and mediocrities! so he has done una FAVOUR or e simply followed PROTOCOLS to avoid bn FOLLOWED by CONSEQUENCES & FINES against his BIZ
|
![]() |
werin HAPPEN? if na that ONE, i go vote GHANA jollof oo, since na EGG plenty for their own INGREDIENTS ![]() 1000angstroms:how much is 3H, not upto £1 na, even if na create 4k or 5k na still less than £3.. ![]() ![]() 5 Likes |
![]() |
e no STILL STRANGE, na EN-STRANGE HUB u call am na!
|
![]() |
HUNGER BAD!
|
![]() |
they all same.. eve ur oga.. u know who i mean? 77..., 78 kekerenke, ![]() 1 Like |
![]() |
ok oo.. great leader
1 Like |
![]() |
GREAT! e no EASY to CONQUER TEMPTATION especially involving MONEY, about 10k pounds be that, i for no work 1 and half MONTH, ![]() ![]() ![]() |
![]() |
OPUEH, no be younger one to HIM? at least we KNOW he is POORERThan the TWO buddies TruthsFM: GUESS na FRENCH owned US company.... for which CONTINENT ur own GUESS dey show PLATZ as RICHEST?, e RICH Reach Mr EAZI? no jus dey read social media oo, Try dey MEET and CONNECT.. |
![]() |
Dronedude: Lolz! |
![]() |
Natbrowny: he gi LIE for him FOLLOWERS? wey dem MUMU together |
![]() |
opueh! MimiBiggs:
|
![]() |
get ur VISA na
|
![]() |
RUNS wey plenty GHOST! i go LIE U, TRUTH u wan hear or U DARE ME?
|
![]() |
Lanretoye: Lolz.. e no possible to multitasking? 1 Like |
![]() |
Yes na, for personal wey no fit COOK, any FOOD wey mouth peacefully na GOOD FOOD! Jus like DRIVING; any one wey fit match Gas and Brake, na driver. I drove more than 10yrs back in Nigeria, until I got to UK back den, I used LEARNER sign again
|
![]() |
lagostrendboy:at BOLDED says its all... wan go her SISTER ROUTE na ADVERT for ELDERS.... dem wan replace NED for them Family... abother young tototo is ready FOR ELDERSTATEMEN! 2 Likes |
![]() |
Daejumong:this LINK na To WHERE NOW? he mean say Dem both married VIRGIN? or them dey GO HEAVEN together all? Na NETIZENS I first see wey no GET JOBS but dem get DATA for CHOCHO CHO 23 Likes 3 Shares |
![]() |
alphonsojaybaz: she dey with TIWA and TOKE bfr now.. they arte now in same CADRE and LEAGUE
|
![]() |
HMMM! starbuck:dont go there Brav! its inciting , insensitive 7 Likes 1 Share |
![]() |
finally the GROUP confirmed the TRANSFER RECEIPT "GIFT" another 300M?
3 Likes |
![]() |
OOPS!
|
![]() |
Lolz... TIF jammed Tif ![]() |
![]() |
Na during day u want, GRAZING supposed dey at all?
|
![]() |
Great
|
![]() |
Peter, enough is enough. Stop being an Agbotikuyo! BITTER OBI, man in Black mourning cloth! Ọmọ e finish the petty politician oo sweetrace:look at YOUR LIFE and VIEW mine, who is living "PAY AS YOU GO" life? have you eaten TODAY? akaaamu sense boy. u never spend wetin dem tip u finish bfr election now? 19 Likes 5 Shares |
![]() |
un veil
|
(18) (of 275 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |