NewStats: 3,259,416 , 8,170,039 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 10:09 PM 1w4k146z3e3g |
(1) (10) (of 28 pages)
![]() |
Congrats 💐 There seems to be a pattern, least favorite are winning the trophy, meaning betis and inter milan are taking it 2 Likes |
![]() |
Typing this to check if there's an oath before I can post, but alas
|
![]() |
Make we tell her? My guy is getting some action tonite, |
![]() |
All this responses de make me laff, after he told her, the origin of the picture (vaguely), aunty no still gree, Una still dey blame my guy.
|
![]() |
was thinking 🤔 of getting a second in the same house , don change mind
|
![]() |
Welcome zainab
2 Likes |
![]() |
Cromagnon: You replied late, |
![]() |
DadojoReloaded: Was baffled too, when I saw the picture, modern navy ship with sails? 7 Likes |
![]() |
Wetin concern quran and explosives
1 Like 1 Share |
![]() |
Where that samantha (Jollofina) make she come comment
|
![]() |
An AWAC shot down? Na chinco awac
|
![]() |
Cromagnon: May 1st |
![]() |
Lost 56 kit(rabbits) to same fire 🔥 ants
|
![]() |
DesChyko: Later if she accuse am of sexual harassment, them go say 💭 she dey lie |
![]() |
Shey na their presido say east na dot, northerners want real estate on top the dot Easterners dey manage?
|
![]() |
Cromagnon: Amen, hope you enjoying the holiday |
![]() |
Turkey na for chopping
|
![]() |
Cromagnon: Like you said "public space", don't say much about mesef here |
![]() |
Cromagnon: Noted sir, It was just a question. |
![]() |
Mindlog: With the way the economy be? Many of us de mentally unstable, we never start roaming with torn clothes, na Nairaland we de gather |
![]() |
Cromagnon: Wetin me and you do sell, pxy? Abi me and you get container for high sea? |
![]() |
Arume: Na you buy am for them? 5 Likes |
![]() |
We de wait until e reach 400naira, marketers no gree reduce price of other commodities, but make dem increase fuel by 10naira you go hear different talk
1 Like |
![]() |
Thief go dey shout take me to police station 🚉 because DPO na him uncle
3 Likes |
![]() |
Let tresing be a crime in Nigeria, you say every Nigerian has a right live anywhere, so an intruder will invade my living quarters and claim rights abi? near my fence you go know the difference btwn ak97 and dynamite. 😈. I rest my case |
![]() |
Appleyard:A little check would not hurt you
|
![]() |
Foluk13: Was about to say the same thing |
![]() |
rottennaija: Go and research more Isreal actually took out most s400 sites without any losses using F35s 1 Like |
![]() |
Eagleways: Why you blind na, no be the same Jesus tell the rich man 👨 to sell and give away him property and follow the cross? Guy use your head na before this guy in suit whine ya |
![]() |
Sangoamadioha1: You go mind this one wey call himself MOG, I pity people wey dey follow without thinking or reading the scriptures 1 Like |
(1) (10) (of 28 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |