NewStats: 3,264,345 , 8,183,419 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 04:57 PM 2h6656z3e3g |
(5) (6) (of 6 pages)
![]() |
NwaAmaikpe:dont insult that guy , e no dey funny again 2 Likes |
![]() |
Meister: Nah cheap stolen phone e dey find upandown ![]() E wan resell |
![]() |
Meister: Lol, nah theif buyer wey wan resell full here, he talk say the seller dey far away, like those guys wey dey sell Toyota corolla for for 600k on facebook wey their location nah sambisa , he 4 send am money nah make he send am soap wey dey phone carton. ![]() 1 Like |
![]() |
Why she dey cry?
|
![]() |
ladyfair: LG machine we fit wash , dry and spin dry for 70k , nah 450k game dey sell am now, no come cry yen yen yen here if the machine get any repair issue later cos nah theif we go call you. Paylater beta some greedy buyer here 1 Like |
![]() |
Poopypants:Oluku, you dey price me? seriously we suppose run you street, as per me no get time for court oo , na your number be dat? forgiveness is a sin, I fit buy this market 6 Likes 1 Share |
![]() |
Poopypants:you dey fear ![]() ![]() 2 Likes |
![]() |
Poopypants:but nah your number abi? confirm am if dem born you weller |
![]() |
Poopypants: guy, your head no correct at all, you be judge abi? nah you cause all this yawa.... you no get job ba?, no be your number be this? 08148304414 , you dey abj, you no dey invisible guy 9 Likes |
![]() |
![]() |
3Hopeblog: The heart of man is wicked , that woman don Japa ![]() |
![]() |
foolbuster: them go say govt wicked but nah dem wicked as dem tell dem to unquote, they sharply created new ID to repost...as per the thing no reach their mind, wicked soul.. I dey come for una, make I gather more detail cos many people go collect lamba here , onyara 4 Likes |
![]() |
Souzin: Ogini? but you for no create another moniker to repost am, make una stop to dey disturb us here. Nsogbu everywhere. 2 Likes |
![]() |
Hehe.... make una no let me enter this matta cos nah everybody go collect when I start to dey hang una infos here one by one, I wan sell market, una dey do rubbish...
2 Likes |
![]() |
ManAdii: them wan bill the man ..lol ![]() |
![]() |
Souzin: we know wetin you do, you deleted am from one moniker, come create another moniker to repost am..lol una just wan finish this man, una no get work? 12 Likes |
![]() |
ambient: are you suppose to post someone private info on a forum like this, sebi you don see how the yahoo boys don hijack the man info, Nwa you get luck say nah you and am. 11 Likes |
![]() |
this guy sabi ball
|
(5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |