NewStats: 3,265,151 , 8,185,803 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 04:19 PM 2o5yu6z3e3g |
(6) (of 6 pages)
![]() |
you don date footballers before? dem dey perform weller ![]() MadamVanessa: |
![]() |
d man sabi say the TV don dey get issue, queitly package am 4 sale.... onye cheap clearance tv , I blame d team fbi for letting this happen on this thread, no salary for una dis month... i dey vex psi 1 Like |
![]() |
ok nau
|
![]() |
princetunex: ![]() 1 Like |
![]() |
nonny400:nah Nov 2016 lappy but free the big gbola guy, you no fit win , him fellow greedy buyers go attack you now, nah so dem dey intimidate sellers here... nah seller vs greedy buyers that lappy nah even 6th gen lappy 5 Likes |
![]() |
50d33q:nah opportunist , efit collect that lappy at gun point, 40 years old with big gbola moniker .. married with 3 kids.. ![]() 2 Likes |
![]() |
1 Like |
![]() |
50d33q: no mind am, nah reseller him be, he dey buy and resell , nah to dey always intimidate sellers to sell cheap dem sabi, one dey cry say e buy stolen phone the other day, i bust laugh.... osho free ![]() 11 Likes |
![]() |
tell your father make e no tell you call your mom people to come and take over their properties, no do am direct but let your body language yawn am , GraciousGod190: |
![]() |
if your moto breakdown for any of those places at night, abandon am just start to dey run for your life, if nah afternoon you go settle lastma sef . wetin be beautiful wey person no dey safe for road, agbero everywhere |
![]() |
mad father, see wetin e yawn ...holy spirit kee you there
|
![]() |
no Bleep up if you win oooo
|
![]() |
God punish the people we break this power line, e no pure at all
1 Like |
![]() |
Bullet01: see person with sense. 1 Like |
![]() |
GabrielYulaw: Team Putin, we sabi say una dey think upside down .... you don putin killing for ukarine taya and e never do you, which lie the man talk , tell us, I know say you wan bunk that girl, lair kee you there ..... Onuku 1 Like |
![]() |
see gobe!
|
![]() |
nah true? wetin una suppose don do since
|
![]() |
Hehehehe.... badt guys
|
![]() |
Sharp guy
|
![]() |
Jollos:He dey force you to buy am..... Wetin be your worry kwa? 2 Likes |
![]() |
Baddo, my kind of guy
|
![]() |
Souzin: Osanobua ![]() ![]() ![]() |
![]() |
ambient: Why you dey call me out, Your thing don start? No near me ....or you go regret am, I no get time for talk oo 3 Likes |
![]() |
Poopypants:your father!! We go do am for real, no be for NL, you dey mental 7 Likes |
![]() |
GiggsTk: You can do wetin? Your reputation dey at stake oo, are you new here? Bros japa!! Run run run ![]() Design the logo at your own risk, She go first take your photo, get your info to defame you, run run run , no talk say I no tell you oo. Japa! Japa!! 15 Likes 1 Share |
![]() |
Elvictor:come where? Your village? |
![]() |
Not nice men, meanwhile poopypants is walking free
|
![]() |
abmendozer: Bros e fit do YouTube and whatsapp? |
![]() |
But seun , If a fit removed futurefocus post and banned him on this forum, why the no remove the scammer tag that was wrongly placed on him? Una go say government bad but una worst the government, mtchewww Abi poopyspants and the feline7c4 na s ![]() ![]() ![]() 7 Likes |
![]() |
etsuidris: Na to apply for party change of name, come change the party name to PDP, your head dey there 2 Likes |
(6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |