NewStats: 3,263,746 , 8,181,250 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 05:19 PM 5xk446z3e3g |
(1) (6) (of 6 pages)
![]() |
zuraking:13k Boss 1 Like |
![]() |
if inec can not oppose the muslim muslim ticket, they can not warn christians not to campain in churches, its wrong
|
![]() |
this man is foolishh... you are a public resouces cos na wetin we take dey pay your salary |
![]() |
go on ur knee… shed tears... cry bitterly and beg her not to cheat again...refuse to eat for one weak, cry hard and pray to God to help you change her mind, if you do this things she will pity you not cheat anymore.. but if she does...take her go shopping...and apologies to her and she will change for better... do this now before one of them impregnate her...
|
![]() |
![]() |
these guys carry gals go house and give them drugs so they can perform well in bed...gals with calm brain go gaga ……… boys calm dem down with garri soaking in cold water, pump A/C on their head and they sleep, girls wake up calm and guyman run quick go drop them by road side and japa... hot breeze and sun touch girl head and crazy come back... primitive peoole shout ritual
doggedfighter: |
![]() |
![]() Sleeknigga: |
![]() |
next end sars ......, I pray protester no visit that station oo, .....my sister dey work around there
|
![]() |
guys too dey stingy.... with ex babe sef.. dem no still no wan put up for clearance..... na wa oo..e choke. anyone with pretty ex girlfriend for clearance..i no say your present babe .. na ur pretty ex babe na. ......just mention me
|
![]() |
they are mostly illegal immigrants from niger chad mali , what are they coming to do on ogun state after your leaders in the north has set your state on fire? are you this shamelss? all those who sneaked in from niger republic to jigawa claim they are from kano they should stay with u there in the north, we dont have job for them here.. they voted for change. north is parasite to nigeria....too many illegal immigrants。。 Mohamed123: |
![]() |
Jennyclay: ur mate dey foot wedding bill, no be by force say na man go spend the money...no dey bad if man see snake for house and woman kilk the snake...make snake no harm anybody na the koko. no dey reason like nigerian girls 3 Likes |
![]() |
homez01: oga......how much be 3k wey you no fit collect in cash for pos.... the man say e dey fear make dem no use yahoo aza pay am money...u no fit use pos... no be everybody dey collect transfer abeg... before dey go frozen him ... you know say you look rugged ..you come wear red and black ..dye hair gold ....oga i no blame the man.. if na me sef i go run for efcc palaver |
![]() |
![]() |
![]() |
DenreleDave:abeg ……alert me when d police wahala big berekete... i go buy , u get any other one abi na only dis one. pls revert |
![]() |
this government nah the master of multiple taxtation you chop tax from my salary chop tax from my recharge card chop vat when i go shopping for shoprite chop tollgate when i dey go back house from work owomi da bandit full lagos road when i dey go work sef.. you still chop tollgate |
![]() |
slave mentality, how many oyibo sabi for your local language?
|
![]() |
Jaapu:why u dey mtcheww like snail. its well ![]() ![]() 3 Likes |
![]() |
Streetdreamx:too many part time programme racketing dey everywhere |
![]() |
Mrlola: dem never invent anything, faculty of computer engineering dey go repair their computer for uche shop by the road side |
![]() |
ceremonial profs
1 Like 1 Share |
![]() |
![]() ![]() MadamVanessa: |
![]() |
oladipuposadeeq: i still dey vex sef... one soldier? me ...one soldier.. as in 1 sojo.... 1 |
![]() |
![]()
|
![]() |
taobany: no be say i dey disguise, na my banny f up.... her immidate brother f'up and i slap am.. her uncle come send soldier to come deal with me…… wetin com vex me be say na only 1 soldier dem send come from barrack to come handle my matta.... the thing vex me i swear... what an insult on my person... 1 soldier .. only one soldier to come beat me.. like say i no gallat.. na insult to my person...na so i small reach? na why i dump her.. na why i go back their crib go warn him brother come dump her .. why dem go send only one soldier to a whole me? i vex when my neigbour dey tell me... the soldier get luck sef say i no dey house when him come. 2 Likes |
![]() |
abeg...who get fairly use girlfriend for clearance .....even if na ur ex babe.. abeg ![]() 1 Like |
![]() |
illegal immigrants
|
![]() |
bolt ,uber ..indriver … share on una whatsapp group share this on una thread make all driver know make everybody dey cancel barrack ride e no like dat their fada.. |
![]() |
fergie001: govt no fit carry gun give guyman.....teach am how to fire bullet..... come dey pay am 60k per month... how much be food talkless of house rent ..mama dey village abi pikin no go go school |
![]() |
who dey rob for naija? no be ranks and files in the force ? ………… abi na me wey never touch gun b4 go face police? fergie001: |
![]() |
vincentjk:i see d robbers eating isi ewu right now...hehehehe ![]() |
![]() |
if she fine cum get money...cum sabi cook mally her |
![]() |
Banbanna: ask pastors wives…… dem like bj ....its gud to be ambient for that side... who no go lick big sweet suga banana .....lick big gbola and remain bless |
(1) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 45 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |