NewStats: 3,263,446 , 8,180,164 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 11:38 PM 2g6j306z3e3g |
(14) (of 29 pages)
![]() |
Bahamas95:When una begin lose make you still say you be Chelsea fan |
![]() |
ok
|
![]() |
hmm... Chelsea fans no go gree us hear word after this match. them go keep their hands as if say dem get boil for their armpits.
34 Likes 2 Shares |
![]() |
younglleo:for where ![]() |
![]() |
hmmm.
|
![]() |
ok na. Digital ogbanje
|
![]() |
Hah
|
![]() |
I know??
|
![]() |
amachie uwa george
9 Likes |
![]() |
ok
|
![]() |
ok ooo
|
![]() |
her bra size material go reach to sew up-and-down for small girl. and the thing go dey heavy her ooo. once she comot the bra, the breast go dey reach her abdomen. I like big breast but no be this type abeg
|
![]() |
eeeyyyaaa.... you are such a good person, you tried. honestly the criminals amongst them have made it difficult for the innocent ones to get help easily.
|
![]() |
I know na
|
![]() |
Bad people everywhere
|
![]() |
If na me eh, e no dey na e no dey... period! carry me up nack me for ground... nothing go come out
|
![]() |
the thing wan resemble preek
1 Like |
![]() |
big muscles small preek
1 Like |
![]() |
E no concern Buhari.
1 Like |
![]() |
But how does the miracle concern the YouTube na? Are the church complaining? Even if it's fake miracle, You think it's easy? If it's easy, open your own church or organization and fake your own na. Taking drugs for another person headache. Some people just want to trend in a wrong way
5 Likes |
![]() |
Know what you want in a woman, the kind of family you want to have, then when you're ready, your family may not have any other choice than to accept what you want. And to avoid argument after all, you may stay far from them so that they won't start dictating how you run your family. Just imagine your family being controlled by your in-laws, e no go well na. Same way it's not good that your own family should be telling you what you want in your own home.... they're free to suggest oooo...but make the suggestion get limit...except say you no dey reason well...
1 Like |
![]() |
Depends...when I'm hungry and nothing else to eat, I chew 6-8 slices, den drink either mineral or water. But if I'm not hungry or I have normal food, I no dey reason bread oooo.
3 Likes |
![]() |
ok
|
![]() |
Port Harcourt wey church and and school na very lucrative biz, e full everywhere. person will build 3 bedroom, he will use the parlor for church and use the rooms for school. For this kind program na women dey come plenty men |
![]() |
No ooo.
|
![]() |
Ok. noted!
|
![]() |
Computer instructor/operator...but no capital yet to set up a biz center
|
![]() |
chatinent:whether it's love or attraction, a cheat is a cheat...if the attraction strong he'll keep you as main chick that he'll be nacking even after marriage. so leave that thing. 3 Likes |
![]() |
I no do anything oooo, e pain me sha... but from then I use brain (that is I don't put all my mind and I don't expect much) to date until I'm sure the person isn't like the previous one... make the person love me well enough first to avoid...
3 Likes 1 Share |
![]() |
evil side chick, they will not go and marry...and yet they will not allow their sugar daddy live.
2 Likes |
(14) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |