NewStats: 3,264,054 , 8,182,434 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:02 PM 4k1c616z3e3g |
(18) (of 29 pages)
![]() |
Wickedtruths:but that no be my name na. and na make you use so much hatred dey answer me |
![]() |
Wickedtruths:But that no be my name na |
![]() |
Wickedtruths:no wahala na but no be quarrel? abi you sabi me b4?? |
![]() |
Volkswagen90:no be his fault say he no fine na but me I can't inherit his problem oooo... everybody get his own problem abeg. he fit don marry...I no know ooo 2 Likes |
![]() |
Wickedtruths:I know say you be ipob but abeg no quote me again. na comment I comment, I no call your name. just read my comment you hear?? thank you God bless you amen. |
![]() |
Ishilove:I no gree na, I tell am say if he try am he no go see me again. Guy man rub me preek for yansh tire (one kind short preek wey no reach anything sef). I pity am sha but omo if I no get feelings for you, no nacking oooo. morning no even reach I don stand up begin prepare to go. he dey vex say him no nack and at the same time dey beg me make I no vex say na konji. 10 Likes |
![]() |
death don dey call some people and they wan answer. they no go go use the remaining days of their life do something meaningful
|
![]() |
Ishilove:as in ehh |
![]() |
death don dey call some people and they wan answer. they no go go use the remaining days of their life do something meaningful.
|
![]() |
mine was on Facebook ooo, we bonded as well. in fact we have started calling ourselves sweetie and honie, only for us to meet.....choooiiii....he escaped imbbecile... (God forgive me ooo). I don't know what the shape of his head, his body, his mouth, his legs look like... aahhh! I tire!!! I just managed to smile while gisting but no be me dey there aswear. and the funny part...I was to sleep over at his place bcox I was coming from a very far distance. he started introducing me to his friends around, that I'm his wife....they were hailing him...I shame tire. fast forward to night...guy man no gree me sleep, say him wan nack....omo I provoke bcoz already I dey vex
27 Likes 2 Shares |
![]() |
maybe that your gf no get and she still dey form for the guy like say she get. so you fit dey surprise, as she dey reason say she don jam guy man wey hold it, the guy man dey reason say he don jam babe wey kind of dey comfortable too. abi that your gf no dey gree open leg give guy man something but she wan collect money? who no dey use his brain kwanu??
5 Likes |
![]() |
this life is deeper than we think
2 Likes |
![]() |
2015 promises nko
1 Like |
![]() |
Hmmm. the way people miss now eh especially in Port Harcourt, God help us oooo
|
![]() |
adolfHitler1934:oga they pay for text books together with school fees but most times they don't get the textbook till after exams sef. that's why most of them go online to print it, in fact my oga back then who had a computer center was using noun students to make money, bcox he will all their textbooks and photocopy, then they will come and pay and take it. most times the money for the photocopied materials is either higher than the amount they paid for that same textbook or almost the same. besides you mustn't abuse me b4 you prove your point. They pay for textbook but they don't usually get it till that semester ends and since it's study on your own method, you need textbook to study and that's why most of them that can't and read, go to business center to make photocopy and you know how much photocopy is now. if you like do your PhD there wetin concern me. someone asked a question and I answered and you dey provoke, you sabi me b4 abi you dream about me for night?? |
![]() |
National open University is on your own oooo. that means you buy the text books and learn on your own. when it's exam time you go and write exam
8 Likes |
![]() |
BLOODYSPERM:lol. see question oooo. I no sure say my age concern you ooo, abi na you wan marry me |
![]() |
Me I'm ready
|
![]() |
Lol. make I laff small
|
![]() |
he will not show up, already they have said that it was banned by the presidency and not the president so the matter tie wrapper
|
![]() |
hmmm
|
![]() |
the time Prof Edoga and Prof. Otunta were there, they no get say ooo, na now this new man just enter dem wan showcase their power. It's good sha...but if to say na Edoga dem for no try am bcoz Edoga wan act like Buhari, that is either you like what I do or you shut up... don't complain no matter what you see.
1 Like |
![]() |
armed robbers go soon start work
|
![]() |
flex jooorrr .. life is too short to dey vex anyhow
1 Like |
![]() |
celebrity rev. father
|
![]() |
But e for good if the country go kuku divide ooo, at least this kind news dem go be foreign news to us
|
![]() |
that one dey.
|
![]() |
Chai... rip to them
|
![]() |
ok.
|
![]() |
Kai! í ¾í´¦ This period no easy for Nigeria. God we dey your hand oooo.
1 Like |
![]() |
Buhari no dey understand this kind grammar ooo
|
(18) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |