NewStats: 3,261,398 , 8,173,890 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 07:05 AM 6qv2e6z3e3g |
(1) (10) (of 29 pages)
![]() |
Huh
|
![]() |
Hiaaaa
|
![]() |
This kind news don sweet me eh
1 Like 1 Share |
![]() |
chai. imagine if the lady na one of those wey no dey wear pant comot for house. he kpekus for just show for public
|
![]() |
,.
|
![]() |
Who send am message
|
![]() |
For food and rent.
|
![]() |
bad child
|
![]() |
hmmm. things are really happening
|
![]() |
now wey money no dey...20 something K. But once I don dey comfortable small I fit burn like 100k or more
4 Likes 1 Share |
![]() |
this man and his malaria wahala should go and rest na. malaria that he has been eradicating since no dey finish?
|
![]() |
if that gal is the boyfriend will she pay?
|
![]() |
noted! Congrats to him and them
|
![]() |
Cutehector:heavenly race na per head ooo. dem no dey do daughter things 4 heaven bcoz everybody go answer 4 himself how he lived his life. 1 Like |
![]() |
PumpumPrince:that one dey na |
![]() |
PumpumPrince:that one dey na |
![]() |
PumpumPrince:that one dey na |
![]() |
PumpumPrince:that one dey na |
![]() |
that's water spirit
|
![]() |
eeyaa. I wish she go fit you again and again so that you'll continue to hit your leg on stones. sorry. it is called ije uwa
|
![]() |
eeeyyyaaa
|
![]() |
When reincarnating try come as woman
|
![]() |
yes na, under management bcoz things don high
|
![]() |
Hiaaa... some have food but are not hungry, some are hungry but dem never see food to chop. But as I dey like this now, if I see free food I go chop am well...to avoid, "let me explain"
24 Likes 3 Shares |
![]() |
merits:him sef no dey hide am so why you wan vex on his behalf |
![]() |
Badadvisor:make I be |
![]() |
He tried cox e no easy to marry someone who has sickle cell anaemia. no be me talk am ooo,na him talk am by himself
|
![]() |
she don see free house, food and biz. na by force 2 marry? why she no even come out when the man dey sleep for veranda. abi something dey touch her for brain
|
(1) (10) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |