NewStats: 3,260,843 , 8,172,766 topics. Date: Tuesday, 27 May 2025 at 07:46 PM 4i5d2q6z3e3g |
(1) (10) (of 68 pages)
![]() |
MintyChoccochip: Appointment date showed today at 12 midnight Time (11pm Nigeria Time).... Always check at this tiime. Best of luck |
![]() |
Ok
|
![]() |
Lmao
2 Likes |
![]() |
Had my 2nd US Visa via dropbox (to attend a conference which i did not go due to unforeseen circumstances). The Visa expires in March 2024, and I would like to visit my brother for 3 days, and come back to my country of resident. Hope I wouldn't have a problem at the POE? |
![]() |
Nawaooo
|
![]() |
Important Notice regarding WEBFORM
|
![]() |
See ehn In this life, as a leader, If you like ....do good...some people go complain If you like....no do good...some people go still complain |
![]() |
Isha Allah Amin Ashe 304 Likes 34 Shares |
![]() |
PlayMaker14: The Google drive file contains alot of shit.... God punish those rapists.... |
![]() |
femo86: i talk am ![]() ![]() ![]() ![]() person wey no play dey quarrel with person wey play for PEPE jersey ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 10 Likes |
![]() |
dem go wan quickly swap jersey now after fulltime whistle.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 8 Likes |
![]() |
flexyrule: Omoh....i left d match at 2 - 0 few minutes ago......came back to see replay of 4th goal...ashey we don miss pk self ![]() ![]() ![]() ![]() |
![]() |
realestate99: Dis ur friend dey gbadun im life here wella....e get why 16 Likes |
![]() |
Nunushokoto: It's fine brother...one love They wrote me that they can't waive the English Language proficiency requirements, after I made an enquiry about it and I had created my profile. Not applied yet, still thinking about it |
![]() |
![]() |
![]() |
Panasonic101: |
![]() |
Nunushokoto: Hi bro, I will also complete my application for this course. Did you submit any english test cert like IELTS? |
![]() |
dem go soon delete am from dis frontpage................ God forbid BAT-thing 4 Likes |
![]() |
@justwise
|
![]() |
Enter da other room tonight with your wife, and knack her better knacking ....I mean d one wey neighbours go hear as e dey go....tatatatatatata Una marriage go settle sharp sharp 1 Like 1 Share |
![]() |
Josy18ng: January ![]() |
![]() |
janejive: Thanks for the reply � |
![]() |
janejive: How much was the course with Sena? |
![]() |
Chai.....scary as fuuuccckkk My recent flight from Lagos to via Istanbul... Plane dropped rapidly from over 29000 feet to 10000feet..it was a strong turbulence ![]() See different prayers in different languages...the noise in d cabin alone is catastrophic For my mind, I dey claim hard guy but na lie ooo(my heart is already cut off), and held wifey's hand ( she don dey speak in tongues)... Haaaa...God saved us Wetin eye see, person no fit write am...words self cannot explain them 2 Likes |
![]() |
olufunbi: Your PPR news is this week... Congrats in advance 9 Likes 1 Share |
![]() |
They should get out Na today players dey get injured ni ![]() 1 Like |
![]() |
jeromestarks: ![]() ![]() Let me know If you don see one abeg 31 Likes 1 Share |
![]() |
Life is SPIRITUAL The spirit realm have a huge impact on the physical.... If you know, you know |
![]() |
Fulani14: Abeg, which course and if its masters, did you do gmat or gre ![]() |
![]() |
newdawnlive: Must you tribalize issues? 1 Like |
![]() |
Oga.....so because she try for you, you go accept the basstard... Wise up and tell her wassup..don't be a coward or an asss lickerrr Also, do another dna for the mother ...e fit be say dem swap the pikin at birth 1 Like |
(1) (10) (of 68 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |