NewStats: 3,259,434 , 8,170,090 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 11:51 PM 75m346z3e3g |
(1) (10) (of 33 pages)
![]() |
This is just 4:20pm and my girlfriend called me to tell me goodnight. Should I be worried guys? |
![]() |
I know say skin to skin sweet sugar and Honey. But abeg make una use condom today. Infection is real, STD is real, and above all pregnancy is real. 2 Likes |
![]() |
Jennyclay:I didn’t see u on dis thread below, u ignored the thread maybe na becus say na woman commit the crime. https://nairaland.unblockandhide.com/8340117/imo-police-recover-4-year-old-boy But anytime u see a thread wey men commit crime ur kpekus go jst dey wet. 24 Likes 1 Share |
![]() |
janeedema:U get time to dey quote dat Ashewo girl. E be like say u’re new in this platform. U better ignore dat witch u quoted. As for me I don comot my hand for her matter
|
![]() |
Tinubu abeg release this man.
|
![]() |
chiommy123: @jennyclay don teach una bad thing for this forum. Old kpekus like u never still get sense. I pity u 2 Likes |
![]() |
chidi2003:E be like say u’re new in this platform. U better ignore dat witch u quoted. As for me I don comot my hand for her matter 1 Like |
![]() |
May we not born children who will disgrace us on the Internet. Meanwhile,,,, her father’s reaction after watching this video of his daughter. 130 Likes 8 Shares |
![]() |
Ronaldo is the only G.O.A.T Any other goat na goat meat. 53 Likes 8 Shares |
![]() |
jmoore:social media is like a public pvssy. Just like how anybody can fvck a public pussy,,,,that’s how anybody write up can be copied and paste on social media. U dey feel me? 4 Likes |
![]() |
![]() |
Samantha125:wetin be the meaning of love? Abeg explain to me. I am lost. |
![]() |
Wat is the meaning of love? Make person explain am give me Abeg. |
![]() |
![]() |
Wat if God spoke to u dat she’s ur future wife. But she still prove stubborn not to give out her number… then maybe later she changed her mind and she gave u her number… then truly U discovered dat she was best gift God gave to u. She’s more precious than Gold. Sometimes if u like a girl nd she refuses to give her number, don’t walk away, still give it a little try. 1 Like |
![]() |
Whether u kill urself or still alive.. nothing will stop ur wife frm jumping frm one elegant fertile preeq to anoda
3 Likes |
![]() |
DevilsEqual:don’t be deceived bro, I think the poster is a female, so it’s literally female ing female.. if the poster was a male then u go know say dat serpent Jennyclay Neva repent. 45 Likes 6 Shares |
![]() |
EFCC for wait make the boys use jennyclay as specimen before arresting them
34 Likes |
![]() |
Babbyad:u never watch the video? The video went viral nw… Go to Linda ikeja page on Instagram or gistlover and see it urself.. u go fit stop to dey go church if u watch dy video |
![]() |
If u see how the whole church clapped for the werey pastor after he embarrassed the lady.. u sef go pity for the lady. Zombie Christians. na God go continue to dey bless Baba Fela 30 Likes 3 Shares |
![]() |
Jennyclay:I’ve a powerful program dis evening, I want to specially invite u to my program tonight,,, come let me make you feel the presence of God… The Theme of the program is.. 2 Likes 1 Share |
![]() |
Goodlady:Kpekus è bûru 1 Like |
![]() |
![]() |
Lagos boys like Cassava, garri, ewa
|
![]() |
But if I eat the rice the yam may not go there,,,, becus dem carry me go oba palace beside roasted corn
|
![]() |
Which kin porn headline be this ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
FRANCISTOWN:u dey mind am? na one of the zombie I dey talk abt be dat.. Pastor don deceive am finish 1 Like |
![]() |
gammarays:see this one wan start to dey attack me… Atheist and traditionalist no dey cap the way una werey pastors dey cap.. If E sure for ur pastor make e raise junior pope . 4 Likes |
![]() |
Ilamina:U nd Jennyclay are the most annoying pussies on Nairaland 7 Likes |
![]() |
Namaster:@bolded… na so Pastor Chris tell his gullible zombie worshippers say he has never swallowed anything called medicine/drugs in life not even paracetamol.. I swear, These werey pastors get personal medical doctor wey dey regularly do check up for them,,, infact na for their house doctor go come give them better treatment,,,,, but dem go dey deceive their zombie worshippers say dey have never received any treatment in their life,, them go even dey insult doctors ![]() 3 Likes |
![]() |
Make them carry junior pope body go Winners or Christ Embassy make Bishop Oyedepo or pastor Chris bring am back to life. na so Oyedepo share one brain washing testimony in his Shiloh program, he said one of his spiritual sons was certified died and was taken to the mortuary,, 2 days after the news got to him, he said they should go back to the mortuary and put the phone on the dead man’s ear,, then began to speak life into him and dat was how he rose up frm the dead.. if u see how the congregation dey shout “Papa the real man of God” I jejely tell the usher to excuse me say I go house, no be me dem go brain wash… na the last day I enter anything called church. I swear, Nigerians are gullible foolss, 19 Likes 1 Share |
(1) (10) (of 33 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 36 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |