NewStats: 3,263,788 , 8,181,401 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 10:13 PM q392i

6z3e3g

Beebah321's Posts 1f2j4f

Beebah321's Posts

(14) (of 18 pages)

Beebah321(f): 3:45pm On Mar 15, 2023
Na everything una wan carry come social media. Mtchewww

24 Likes

Beebah321(f): 3:41pm On Mar 15, 2023
Linda Patrick cheesy cheesy
Beebah321(f): 6:16pm On Mar 13, 2023
Nobody gives a sh!t

2 Likes

Beebah321(f): 8:27am On Mar 13, 2023
Na only stick and leaf I fit recognise for there ooo cheesy

2 Likes

Beebah321(f): 7:52pm On Mar 11, 2023
Na nigerian politicians dey cause poverty

2 Likes

Beebah321(f): 7:29pm On Mar 11, 2023
Na when naira scarcity dey na e u say u wan buy car.
Beebah321(f): 6:39pm On Mar 11, 2023
So, this slim witch dey beat her husband. cheesy cheesy

1 Like

Beebah321(f): 6:32pm On Mar 10, 2023
Stop making stupid people famous undecided

11 Likes

Beebah321(f): 4:27pm On Mar 10, 2023
Wetin the fishermen do boko haram now??
Them go just dey kill for no reason. sad
Beebah321(f): 12:43pm On Mar 10, 2023
Come back to Nigeria na. grin grin

132 Likes 5 Shares

Beebah321(f): 12:34pm On Mar 10, 2023
Thank God say u know say na shit you write undecided
Beebah321(f): 10:15pm On Mar 07, 2023
Blupen:
Make una deh there deh sing hymn 91 deh go soon swear tinbubu in
if them like, make them swear am out, him no go be the president forever. grin
Him go commot, another person go enter. tongue
Beebah321(f): 10:13pm On Mar 07, 2023
Blupen:
grin grin abeg leave me joor
I no hold you na tongue
Dey go joor tongue
Beebah321(f): 8:16pm On Mar 07, 2023
Blupen:
I don shoot myself with the last bullet wey remain for my gun chai!!
No worry, I go con resurrect u when we enter 2028 grin
Beebah321(f): 7:38pm On Mar 07, 2023
Blupen:
so cheating deh stronger than prayers now?? wow
Not like that. embarassed
Tinubu no win the election na, them just dey force us to accept am. But, God go shame them.
Prayer dey work, believe me sad
Beebah321(f): 6:37pm On Mar 07, 2023
Blupen:
I no know ooh am a virgin ooh, the last time way i have any encounter with toto na when i commot from one
this guy ehh grin
Since u say u be virgin, if I talk 2028 again no complain ooo.
Beebah321(f): 6:28pm On Mar 07, 2023
Blupen:
Prayer no deh work for naija nah you suppose know as tibubu win, you know how many people pray for peter obi to win grin grin
prayer dey work joor. If Tinubu no cheat, na Peter Obi for win the election na. cheesy
Beebah321(f): 6:15pm On Mar 07, 2023
Blupen:
Beebah321 This is for you eyes only.....i no wan hear 2028 from you again
Lol grin
Forget wetin op dey talk. When them don knack their girlfriend tire, them go dump her go dey follow another girl.
This thing dey happen, u sef know that one.
Beebah321(f): 5:57pm On Mar 07, 2023
Blupen:
Lols them no go do am for you like the guy way them snatch from you, unless you go turn to manager cus na manage you go manage them grin
I no go manage abeg. Na to use prayer get better man na cheesy tongue
Beebah321(f): 10:49am On Mar 07, 2023
Blupen:
After you go come social media deh cry say men are sum sorry scum grin grin
I no go do that one sef. Guys way dey try toast me, I go give them chance make I see who dey serious with me. cheesy
Beebah321(f): 9:25am On Mar 07, 2023
Blupen:
What if she come snatch your own from you?? cheesy
I go leave am for her na. Men never finish tongue grin
Beebah321(f): 9:10pm On Mar 04, 2023
Konji na bastard undecided
Beebah321(f): 6:43pm On Mar 04, 2023
Just because of say him dey cry no mean say him dey weak.
Many people cry for this election because them no expect say INEC go rig the election.

2 Likes

Beebah321(f): 2:26pm On Mar 04, 2023
jeromestarks:

Tell me what you think. Simple!
Or you want me to write in Chinese?πŸ˜’
no ooo, write in Japanese. tongue

注意 γ‚·γƒΌγ‚«γƒΌ tongue
Beebah321(f): 2:19pm On Mar 04, 2023
No deceive us abeg grin grin
Beebah321(f): 1:18pm On Mar 04, 2023
Any small matter, una go carry am come here.
Wetin u want make we tell you now??
Mtchewww.

12 Likes 1 Share

Beebah321(f): 1:10pm On Mar 04, 2023
LordviccoDaGuru:


Attention seeker
Stop making stupid leaders famous. tongue

28 Likes 1 Share

Beebah321(f): 12:23pm On Mar 04, 2023
U never even find solutions to the problems way u start for Nigeria.
Yeye man.

19 Likes

Beebah321(f): 9:11am On Mar 04, 2023
Since when you dey seat, na so so wahala.
Thank God say your time don finish.
Make una clear road cool
President Peter Obi is coming cool

50 Likes 1 Share

Beebah321(f): 9:00am On Mar 04, 2023
Come back to Nigeria na.
Men dey here ooo cheesy

11 Likes

(14) (of 18 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.