NewStats: 3,263,175 , 8,179,322 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 10:51 PM 355z64

6z3e3g

Beebah321's Posts 1f2j4f

Beebah321's Posts

(1) (10) (of 18 pages)

Beebah321(f): 11:04am On Apr 20, 2024
Person way wan commit suicide no dey talk am gringrin

5 Likes

Beebah321(f): 5:10pm On Apr 11, 2024
Super story

1 Like

Beebah321(f): 5:46pm On Apr 09, 2024
I no fit date or marry soldier.
Never! lipsrsealed

1 Like

Beebah321(f): 11:09pm On Apr 08, 2024
zanebaddo:
na the woman cheat na. My ex did similar and I pretended grin until she the day I told her over two years later cool she ran for her dear life
No wonder you say 'fear a cheating woman' grin grin
Because of wetin your ex do u, u don dey reason say na all women dey cheat
I pity you

1 Like

Beebah321(f): 10:48pm On Apr 08, 2024
Why are you scared??
Na u kill the person?
U better confess lipsrsealed
Beebah321(f): 10:32pm On Apr 08, 2024
malvisguy212:
why do you have to put God in your nagative comments ?
Yes. Go report me to God na grin
Beebah321(f): 10:29pm On Apr 08, 2024
zanebaddo:
fear a cheating woman.
na the man cheat na grin grin
Beebah321(f): 8:26pm On Apr 08, 2024
Every time, women this women that.
Una forget say men sef dey dump women way help them financially.
Beebah321(f): 11:41am On Apr 07, 2024
Nice one grin grin cheesy
Beebah321(f): 10:45am On Apr 07, 2024
Jeez sad
After God, fear Nigerian men.

14 Likes 5 Shares

Beebah321(f): 10:41am On Apr 07, 2024
Chai undecided
God, for my next life I no wan come Nigeria again

27 Likes 4 Shares

Beebah321(f): 10:16am On Apr 07, 2024
Na only u and God know how many infections your third leg don . undecided
Beebah321(f): 10:05am On Apr 07, 2024
Who religion epp?
Mtchewww

1 Like

Beebah321(f): 9:50am On Apr 07, 2024
14 years old girl don dey knack lipsrsealed
Omo I dey fear this generation ooo
Beebah321(f): 9:43am On Apr 07, 2024
Use event hall, use event hall.
Una no hear, una wan show everybody say una get moneyundecided
See wetin don happen nowgrin grin

8 Likes

Beebah321(f): 8:58am On Apr 07, 2024
Good in kitchen.
Men too like food
Beebah321(f): 8:50am On Apr 07, 2024
Where Nigeria?? grin
Beebah321(f): 8:46am On Apr 07, 2024
Illegal1:


omoh........see my sister frm another mother..

beebah,were u go hide nah?longest time...
no see ooo undecided
I no hide ooo, nairaland just tire person
Beebah321(f): 7:21pm On Mar 02, 2024
Nice one grin cheesy
The girl dey very childish grin
Beebah321(f): 5:05pm On Mar 02, 2024
Rubbish. undecided
After una recover the money, na still una go chop am.

1 Like

Beebah321(f): 8:59pm On Mar 01, 2024
Nice one grin

14 Likes 2 Shares

Beebah321(f): 8:51pm On Mar 01, 2024
Hahahaha grin grin
U no fit confront her, u come here dey complain grin

8 Likes

Beebah321(f): 8:45pm On Mar 01, 2024
dkidd:

Chai!!! A whole zaddy of Lagos ur son... No wam. Happy birthday anyways smiley
Aww cheesy
Thank you I really appreciate cheesy

1 Like

Beebah321(f): 8:08pm On Mar 01, 2024
dkidd:

Lol beebah... Well I guess u don't know who's relating with u because of my recent moniker but no need to be rude sha. Enjoy ur evening my daughter cheesy
Enjoy your evening too my son grin
Beebah321(f): 7:32pm On Mar 01, 2024
SenecaTheYonger:


Would the washing still have been on vain?
Yes tongue
Beebah321(f): 7:26pm On Mar 01, 2024
dkidd:

Lol.. where have u been hiding grin
inside your house undecided

(1) (10) (of 18 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.