NewStats: 3,262,502 , 8,177,332 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 01:43 PM 1x475

6z3e3g

Yommy247's Posts 6a568

Yommy247's Posts

(22) (of 22 pages)

Yommy247(m): 10:56pm On Jun 25, 2011
Yinkus!!! Hp u enjoying ur break? Gbogbo chm in the building, Plz tell dem wat dey nid 2 know.
Yommy247(m): 12:22pm On Jun 22, 2011
Gud day unaabites to be. Am yomi a 200l student department of bch. All i want to tell u is dat plz prepare hard 4 ur post u.t.m.e, put all ur best to score minimun 40 over hundred. And as 4 dose applying 4 eng atleast 50. 1ce u can get all diz u r automatically in. Also, ur 0' level result counts, if u know u don't av gud grades make sure u score higher in ur post jamb. Gudluck to u all. Plz don't let anybodi scam u o, unaab no dey do p. Ume runs o. And note u r to dn it on system. Kal me 4 more info 08098437818.
Yommy247(m): 1:50pm On Jun 14, 2011
Wealth gotten by vanity shall be deminished. So say the LORD in the book of proverbs 13:11
Yommy247(m): 1:37pm On Jun 14, 2011
Only a fool will fall for dis fool
Yommy247(m): 1:35pm On Jun 14, 2011
Only a fool will for dis fool
Yommy247(m): 11:01am On Jun 14, 2011
10k
Yommy247(m): 10:53am On Jun 14, 2011
Guy comot dat 1. I go giv u 4k cash.
Yommy247(m): 8:55am On Feb 25, 2011
Call u 4 wat? Dr scammer
Yommy247(m): 1:17pm On Oct 31, 2010
@poster. Which 1 be fresh interview The interview is 4 those dat missed d screening and 3rd batch, Plzzzzzzz watch the in4mation u around cuz WON BOIZ ARE NOT SMILLING!!!
Yommy247(m): 12:48am On Oct 31, 2010
@poster. Make i send u my numba make u send me the money. Dis laptop still dey available,
@aze. Hmmmm, U 've gat a nice laptop but mine still beat yours. Abeg help me beg d poster make he pay me. Afterall na cheap laptop d guy dey find.
Yommy247(m): 5:33pm On Oct 30, 2010
@poster. I hav a hp with 100gig ram, 1000000gig hard drive, webcam, bluetooth etc, For 5k only. This is why most of u get scammed easily, Always looking for cheap particles
Yommy247(m): 10:31pm On Oct 27, 2010
@fabinu. So u neva know dis guy He is a notorious scammer, he has almost 100 names. If u wan confirm wetin i dey talk go 2 d education sector and see all him post he has been using dat same numba claiming 2 be a lecturer in all d tertiary instituitions in nigeria he is d same as co.export, sec. Engr kunle etc. D guy don cause katakata in dis forum.
@all. don't fall maga into anybodies hand cause most of d s here are hungry fellows lukin 4 who to feed on. Xpecially 4 una wey dey look 4 laptop wey gat webcam, bluetooth,100gig ram. 1000gig harddrive but na 10,000 day una hand SHINE UR EYES WELL WELL Cuz person wey dey look 4 cheap particle will be scamed easily
Yommy247(m): 1:33pm On Oct 27, 2010
When u dey Zap their toto e dey sweet u, So why lamenting
Yommy247(m): 5:04pm On Oct 25, 2010
@bdel. Wetin be d overall total amount?
@tophin. Wetin we dey talk? Wetin u dey talk? Is diz d time 4 introduction? And why shud we kal u? Or, na u we go pay to If u wan urself its better u go cnn or bbc.
Yommy247(m): 5:03pm On Oct 25, 2010
@bdel. Wetin be d overall total amount?
@tophin. Wetin we dey talk? Wetin u dey talk? Is diz d time 4 introduction? And why shud we kal u? Or, na u we go pay to If u wan urself its better u go cnn or bbc.
Yommy247(m): 5:02pm On Oct 25, 2010
@bdel. Wetin be d overall total amount?
@tophin. Wetin we dey talk? Wetin u dey talk? Is diz d time 4 introduction? And why shud we kal u? Or, na u we go pay to If u wan urself its better u go cnn or bbc.
Yommy247(m): 10:14pm On Oct 19, 2010
@adiz. No b say i dey abuse u, It seems u are new in dis site if not u wont hav done dat, Dere are lot of scammers here and dey can easily get all u details, pictures 4rm ur facebook . It happened to me once when i xposed a notorious scammer here, next tin 4 him is 2 get my profile picture and accused me of scamming people and gay. PLEASE DON'T DP DAT AGAIN!!!
@all. Guys how we dey do accomodation, Any link 2 a good house at camp If yes abeg holla me on 08028015678
Yommy247(m): 2:00pm On Oct 19, 2010
@adizsmith. Which 1 be d facebook wey u dey give us U don dey make sense 4rm the begining but with dis 1 wey u do, menhhhh u be Zap up off the highest order!!!
Yommy247(m): 1:09pm On Oct 18, 2010
@poster. U are crazy, infact u are INSANE. U tink say evrybody ma mumu lyk u
@all. U can do dis urself no need of paying dis hungry fellow ur hard earned money

Yommy247(m): 11:57am On Oct 18, 2010
Who gat d idea of d skuul fees
Yommy247(m): 10:31am On Oct 18, 2010
@assansenator. U neva go I thought u said u will be there 2day and giv us feed bak. Abeg no lie 4 us again oooooo cuz awon boiz dey vex
@all. Anybody with confirm info about d ict training
Yommy247(m): 8:50pm On Oct 17, 2010
@kenny. Tank u jare, D guy sef too dey lie abi u don 4get all him post when d list neva com out now he want pple 2 bliv him. We go surely see when we resume,
Yommy247(m): 7:55pm On Oct 16, 2010
@asaansenator. Which 1 be your own, Evrybody gat his or her own right to say whatever he likes so there4 BE WARNED!!!
@tophin. He true is dat Anyway i trust u
@kenny. Take it easy,
Yommy247(m): 7:48pm On Oct 16, 2010
@asaansenator. Which 1 be your own, Evrybody gat his or her own right to say whatever he likes so there4 BE WARNED!!!
@tophin. He true is dat Anyway i trust u
@kenny. Take it easy,
Yommy247(m): 7:49am On Oct 16, 2010
@dechamp and opeyemi. u guys shudd kip hoping cuz GOD knows what is good for u. D same tin happened 2 me 2008 @ unad when i ed d predegree exam, my name came out but they said they need jamb xperience which is not suppose 2 be so.
@adizsmith. Is dat d date of d ict training starting Guy abeg xpantiate more cuz all my guyz wan know,
Yommy247(m): 2:55pm On Oct 15, 2010
Are we to pay d school fees too on monday how much is the school fees When is the ict starting Dis iz all what av been asking, Which kind school be dis
Yommy247(m): 6:41pm On Oct 12, 2010
@mekusdiba. How can u stoop so low 2 d xtent of loosing ur jamb reg numba??
@all. Abeg who know when the ict training dey start
Yommy247(m): 3:30pm On Oct 12, 2010
@eric ade and engr kunle. May d almighty God punish you
Yommy247(m): 9:20pm On Oct 02, 2010
@poster, but u dont have 2 ur picture 4 us to see.
Yommy247(m): 9:23am On Sep 29, 2010
@tunslove. Or else WHAT Now i see dat u are mentally derailed. abi u don smoke marijuana when u dey open diz thread?? Rotten apple

(22) (of 22 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.