NewStats: 3,265,245 , 8,186,120 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 04:51 AM 134i3z6z3e3g |
(18) (of 36 pages)
![]() |
@ dreeldee, na the same question wey i don ask tire for here be dat. apparently, no one seem to know but according to the commentator, these boys need to score more goals for any hope moving to the next round. |
![]() |
ok, this 2nd half wey dem dey play so dey ves me o cause na rubbish dem dey do so. if tahiti score peren, wo, i will swear for every single player on that field from where i dey. |
![]() |
kabola2009: guy, na the link dey for my previous post so now. just click on it, wetin dey worry uchechi sef. anoda miss |
![]() |
kabola2009: ol' boy that was like some 12 mins ago o ![]() make you try espn360.com if na yanky u dey |
![]() |
we suppose don score like 3 more since this half begin sef. na so so miss miss our boys just dey miss. ![]() ![]() |
![]() |
mike oscar: me sef tire for the guy o, e don miss like 3 or 4 goals now since 1st half |
![]() |
see pole o!
|
![]() |
why dat one no be penalty o!
|
![]() |
dreeldee: i wonder too o! |
![]() |
see anoda miss!
|
![]() |
mike oscar: abi o, 2 good chances! |
![]() |
yep, the commentator was right, we scored 4 but could have scored 6 to 7 in the first half.
|
![]() |
could have been 5!
|
![]() |
mahal: lwkmd! evidently not, |
![]() |
gilgee: if you dey yanky, try espn360.com |
![]() |
dreeldee: mehn, u read my mind cause that was the first question i was going to ask after the 2nd goal. ![]() |
![]() |
again guys, how many goals do we need to score to qualify cause right now we're +1 GD abeg, someone shed a light on this for me o. |
![]() |
MUNEER2:abi o! |
![]() |
Sagamite: lwkmd! no mind am jare; the thing no be free gan sef. princekevo: if you dey yanky, try espn.com |
![]() |
dreeldee: u no know say na set we dey play? ![]() we suppose make am 9 or 10 sef, lwkmd! |
![]() |
dayokanu: no wahala! mike oscar: 8 gan pa pa sef ![]() |
![]() |
dayokanu: go there f&q section to see weda ya ISP be one of their participants. could have been 4 oooooo |
![]() |
nateevs:brosi, e be like say na only pipu wey dey yanky d thing dey work for o. something about having to subscribe to participating ISP 3 - 0 |
![]() |
![]() |
dis aluko guy go soon score o, i just have that feeling. how many goals we need to qualify sef cause i know say na -1 GD we dey now after the 2nd goal. see anoda goal wey we miss o. |
![]() |
MUNEER2:u just wake or abi na dial up u dey use so? ![]() |
![]() |
dreeldee: abi o! ![]() |
![]() |
![]() |
see as naija almost concede one o!
|
![]() |
na wa for naija o! according to this article, FIFA talk say dem regret awarding the hosting right to naija and might drop us from hosting the competition. they already have Mexico on stand-by as a possible host nation should they have to withdraw naija's right to host the competition. 49 years and still the same chop make i chop mentality! |
![]() |
fiso baba: have you checked to see if there's a recovery partition or the recovery application which you can use to create the recovery cd/dvd installed on your hard drive? the reason i asked is that most pc manufacturers these days do not include recovery cd or dvds (though a handful still do but majority don't). you might want to start there first before doing anything drastic to your machine. Peace! |
![]() |
deji2009: i'm also curious why you didn't ask that first before offering a solution to an unknown problem. ![]() |
(18) (of 36 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 34 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |