NewStats: 3,261,071 , 8,172,959 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 06:54 AM 6r29416z3e3g |
(14) (of 27 pages)
![]() |
Bia OP, why you carrey the pix go another thread nah. No make person vex 4 here ooo
|
![]() |
Op see your mouth. Where on earth is Aba located. Fulani must go bag. No make me vex this morning ooo. |
![]() |
tayo200:na today this op topic receive sence since 2009, lalastic no wan look the thread till today.7yrs ...... Jesu |
![]() |
Another Vision 2030
|
![]() |
walozanga:that one nah english dem dey speak. |
![]() |
Ezedon:even b4 d money come. Dem don already plan how dem go share am. So cool down. Na 9ja we dey.. Oga lai will come and say something about this moey soon. U go hear (Britain did nt give 9ja shi shi) |
![]() |
Fryingpan1:as in kikikikikikiki? |
![]() |
Bubu daura oya see money 4 ya hand. How u go use am now?
|
![]() |
cruzclinton1:imere nke oma. Kedu ka osi ada? |
![]() |
He is builing one shop at alaba. Maybe d guy wan sell polo and tros. Just saying ooo |
![]() |
Op. Op. Op hw many times i call you.?. |
![]() |
La op la lying for Nigeria. Op say dem no dey pay for lie. 19yrs keh. That girl don cross dey go 30 oooo
1 Like |
![]() |
iconaus:ftc, why this man dey lie give us nah? 1 Like |
![]() |
poshpappy:what are friends for |
![]() |
olihilistic:seconded by me
|
![]() |
poshpappy: just go to LAPO. and that's all. thank me later |
![]() |
LAPO MICROFINANCE BANK is the answer. just look for LAPO and ya problems are over. |
![]() |
cruzclinton1:enyia . kedu ka isi azu ulo bata, ichoro ikele men. nah wa to you ooo |
![]() |
Lalastic eeeehhh. come see watin I dey see too. this is real . Lala + Snake = FP 15 Likes 1 Share |
![]() |
akp202:lol |
![]() |
Lalastic oya carry this topic from back door to FP cos this topic get .
1 Like |
![]() |
in OLAMIDEs VOICE: walele where u dey o walele my broda where u dey oo. WALELE |
![]() |
Op kilode? post this tin nah
|
![]() |
Op who be (myX2 mtn)
|
![]() |
Op just see ur balance. dz baba season sha. ppl broke die 1 Like |
![]() |
MAMA G. G for____________ |
![]() |
LIKE if you like these pictures and SHARE if you don't . LOOK WELL 13 Likes 2 Shares |
![]() |
IRserveMyComent:Nwanne mmadu kedu ka osi ada? |
![]() |
menstrualpad:YOU AGAIN |
![]() |
obiorathesubtle:Enyia. so its cos someone duped u, U decided to leave ya father land behind, okwaya ![]() |
(14) (of 27 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |