NewStats: 3,264,149 , 8,182,768 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 09:09 PM 5c1q146z3e3g |
(7) (of 7 pages)
![]() |
Fada krismas fct.una go wail tire today
|
![]() |
Shebi IBRA don start today.make we no hear excuses o
|
![]() |
Fixed match. Reminds me of last season final game 7-1 against Leicester. Some things are just too obvious
1 Like |
![]() |
Malcolm or griezzy won't solve ur problems. It still boils down to mou's tactics
|
![]() |
Who watches/watched fringe here
|
![]() |
Supernatural dry joor.e no worth d hype wey my gees been hype am sef
|
![]() |
I'm on syrup,painkillers,cigarette, weed, Hennessy.....I'm on everything ![]() ![]() |
![]() |
1m for wengay instead. Chai laff don tear my belle ![]() ![]() |
![]() |
. But Herrera is a rich man's onyekachi okonkwo Chineke!!! ![]() ![]() ![]() |
![]() |
Chambers better beat horn to a pulp if not another dodgy decision could occur like paqmans own
|
![]() |
^^^° see as isco dey eye Suarez sef ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 5 Likes |
![]() |
Seeing as most manure fans are penaldo fan boys.....meeennn so many L's on so many fronts
3 Likes 1 Share |
![]() |
Make una no blame anybody.....na netspend cause am.if to say una buy perisic ehn.... in fact eh.....
2 Likes |
![]() |
Na hazard pocketer aka future man utd captain na him una dey slate like this?!!!
|
![]() |
Where is oga Dante and his mourinho masterclass lectures na??
|
![]() |
Ahn ahn!!! Rashfordnaldo??better dan mbappe,tapin Jesus and all under 23 players?? D funny thing be say una think say greizzy go change anything for this manure under mourimhoe |
![]() |
Sell Sanchez una bo gree. Wengay wan form hardman say nobody fit bully am collect im player.long may ur woes continue
|
![]() |
Everyone is just trying to make d most money in d shortest time possible. Like mayweather many boxers are now dodging and delaying fights till d hype builds up so they get a big payday or their opponent is past his peak. Have u seen d video of Saunders saying he'd wait till GGG was 35 and past it before he'd fight him ![]() |
![]() |
Boxing promoters need to do a lot more men.see Lawrence Crawford,dude has over 30 fights yet no hype,no mega fights,or major sponsorship but lomachenko with just under 13 fights has more hype than most boxers. Too much mumu politics. See pacqaio's loss against horn. Even one dude like that hasn't defended his belt n two years.two years!! Yet he is still champion in His division |
![]() |
zynzyn:Canelo tried against GGG but GGG won regardless of the refs decision. Saunders isn't even better than canelo |
(7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |