NewStats: 3,265,013 , 8,185,333 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 07:18 AM 2f6c5n6z3e3g |
(3) (4) (of 4 pages)
![]() |
Change....make God bless all hustler
|
![]() |
My own na anambra, i nogo advice my enemy 2 reach thr person wey de insult me say trailer go jam me, efcc go hold me, i nogo c beta, sometimes she go drag cloth i jst buy,tear am un2 say mek i nogo out, na she b d 1st gal i beat 4 my life,me wey no beatin,me pursue her o,dm wan com use say mek i marry her via court weddin un2 cos she born 4me(me wey still de hustle wetin b dm plan)i tel dm 2 hold d baby as na wetin dm wan use enta me...life goes on
edunaragold: 4 Likes |
![]() |
Him de find who go pity am ask 4 him aza, na wetin de reign here,abi 1 gal sef run d fmt and moni drop lol
Bragalane: |
![]() |
B lik na nairaland CL de dis dayz.. I jst de c different FMT sinc last week
|
![]() |
C as u de cal am bastard and bitch like say if u get chance c am u go fit talk am
AImiron: |
![]() |
12 gals inside 4 yrs na u de fear? U really hv d fear of God..omo go do ur test and get married
|
![]() |
I jst de c d rubbish, men wey don ask 4 favour here,nobody de reply..ds1 jst construct fmt drop here,foolish men tryin 2b nice
Hacks4dummies: |
![]() |
Stupid simp askin 4 num cos na woman...
|
![]() |
And u celebrate d likes davido, burna boy, olamide and even wike..na who dm catch b thief sha
CoronaVirusPro: |
![]() |
How u sure u snr am? if u still de sch, say na univ full time, omo ur age no 26 quote author=Homeboiy post=126653387] I senior you hands down Say I be student no mean say I be your mate [/quote] |
![]() |
Na every cultist nev die? Its suppoz 2b 99 intelligency..and plz dont rejoice evn if u dont it cos i sure say person 4ur family run am 2. CoronaVirusPro: |
![]() |
Na wetin mek am b HIGHER INSTITUTION
Homeboiy: |
![]() |
Bros ur followers dm go fit boost am bt e no reach dat amount..
Dailymice: |
![]() |
Buy iphone6, find 1 sharp update, b4 dec runs out, u go enter any phone store wit confidence..na wetin person tel me o
|
![]() |
Una run matas finish, una still de run kpekus ...
|
![]() |
Baba de use style bomb ayinama
Lucasinho: |
![]() |
Matix222: Y actin lik a baby? 11 Likes |
![]() |
Plus 10yrs her football age
|
![]() |
No message those ppl wey drop num...dm go still scam u
|
![]() |
Upright soldier...
|
![]() |
The man na psycho But mek una drop d fb friends full name evn if una no wan show pics dre11: |
![]() |
Nogo thr, wetin b some pple food, infact d tongue de sleep 4 thr, make i no evn tok abt d ass lickin aspect
wasco70: |
![]() |
Steal charger
labake1: 1 Like |
![]() |
Guess u must b rich
Jennyclay: |
![]() |
U sound angry...buh na true em talk
|
![]() |
U shud angry...buh na true em talk
|
![]() |
Wahs d difference? B like una2 na friends cos una de reason like pikin Oga read to understand! He posted that he gets jealous not tripping!!! [/quote] |
![]() |
Oxford welcome
Joshmoore: 1 Like |
(3) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |