NewStats: 3,265,294 , 8,186,282 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 10:07 AM 1p4r50

6z3e3g

Snow2six's Posts 3p175j

Snow2six's Posts

(1) (4) (of 4 pages)

Snow2six(m): 11:07pm On Jan 15
As u toast she gre,wetin com b u wan hold her as ur own? Na una de train pikin wey no b una own.For ur mind now u b sharp guy?dem de toast Alan shearer?


Bookhub:


I no dey beg woman like you,I toast her she gree

7 Likes 2 Shares

Snow2six(m): 10:34pm On Jan 15
U beg make she tag u for d relationship,now u wan jump front…na una type keziah go reach una hand,una go wan carry wholesale

8 Likes 1 Share

Snow2six(m): 10:27pm On Jan 15
Block am back,since him no de,u de find way sort urself…Once I chat u 2days straight and u no reply,I don delete ur num,if im important u text back
Snow2six(m): 7:58pm On Jan 12
I see y u protecting her. That’s how d person u cal dad met ur mother.Go help am Marry d ashewo as e already de ur family blood

EzehFx:


Don't worry karma will catch up to you and all potential murderers very soon... Your father and mother are a disgrace to parenthood.. imagine the beast they brought up. Thoor!!
Snow2six(m): 7:04pm On Jan 12
Ur generation na murderer, ur papa still de kirikiri for killing ur mama..bastard.Ur shal never be well with your family..What’s ur biz with my comment?

EzehFx:


You are no different from a blood thirsty murderer!! If your parent had aborted you nko!??
Snow2six(m): 2:32pm On Jan 12
Deny d pregnancy bro,it’s 80% not urs,trust me if u push her away she go abort d nonsense..ashewo can never repent bro.

Sirkingsnado:


That what scares me the most
Snow2six(m): 10:36am On Jan 12
Olosho wey una area guys use de cure kongi,u carry her wholesale…Just kno say if u marry her,na holiday she com.She must surely(100%) go back to d street

4 Likes

Snow2six(m): 2:37pm On Jan 06
Some clothes are for some particular age group…You can tell by the kids you ed

2 Likes

Snow2six(m): 9:19pm On Jan 04
Pity format..las las na beg u wan use style beg

4 Likes

Snow2six(m): 8:21am On Dec 25, 2024
So dts y u open new monikers to take throw ur format? Y u no use ur main moniker?na una type de form big man wit 1 moniker,get 10 more moniker for begging

Ellapthia:


Were u not the one that asked nairalanders to drop their acc details for 4k each?
Snow2six(m): 5:34pm On Dec 21, 2024
07 decided not to answer my real name wen i got itted in2 uni.Guess dt was how I fugured out snow.26 was special 2me(u go understand if u sch for east). It’s even tattooed lik 3 places on me
Snow2six(m): 10:34am On Nov 15, 2024
Anybody wey tel u say u never get moni u de Kip gf na fool, so who de struggle nogo date? All ds millionaire’s online.Bros e depend on how ur babe and ur roommate de play, ur guy might no mean am d way u think

2 Likes

Snow2six(m): 12:09pm On Nov 13, 2024
I don’t c myself getting married(probably nt in d nearest future).All my focus is on how to make ds money without been distracted.Women are distraction,especially gettin married and not financially buoyant. Wen I meet a girl,I make my intentions known and if u cul wit it,we roll(jst d sex and fun)not monetary..I gat two boiz and gat no reason rushing abt gettin married.
Snow2six(m): 10:00am On Nov 13, 2024
U went to preach or to find out what’s happening in people’s home?
Snow2six(m): 9:03pm On Nov 12, 2024
I smoke,I drink, got alot of tattoos and I also pierced…everyone does what makes dm happy..u might not have any of those features bt u more deadly than d devil himself…If na white woman now,una nogo talk NO

1 Like

Snow2six(m): 12:31pm On Nov 09, 2024
I complain u wan waste moni? U sabi read so?If my mama go open for 200k she de game na,ur mama na indomie go run her..like I said,with ur write up,u still b baby wey need attention

KnowledgePower7:

Good grin grin grin
I'm happy she reject am. Make she go find who go pay her 35k for her yeye pussy

As I no spend the money on her
Na she loss grin grin grin.
Make I use the money do better thing

440k na big money for this economy
Your mama go open leg for 200k talkless of 440k.

If 440k no small for you, then why you dey complain say I want waste 34k on a pussy.

Broke boy just go sleep, you wey never smell 100k for your poor wretched life

Make una and the broke bitch go die
Make I enjoy my money grin grin grin grin
Snow2six(m): 12:02pm On Nov 09, 2024
440k na u don de feel untop d world already.U wan nack on credit, dat gal get sense u.U even de show gal ur transaction cos of pussy,it shows u still a kid

4 Likes

Snow2six(m): 10:36pm On Nov 03, 2024
B like dat old man go Absu, cultism stil de him head,lol… bt person no suppose challenge who hold kala.Life no get replay

2 Likes

Snow2six(m): 9:59pm On Nov 03, 2024
Ds mata no suppose reach station na.Community suppose don run justice bf police show…

8 Likes

Snow2six(m): 7:04pm On Nov 03, 2024
Imagine Client jst promise u 10trillion Zimbabwea currency..u go 1st rush go price 3 house u wan buy once,com even borrow lik 300k for ur guy hand so u go flex dm bf d moni drop…Haaa,Mogbe 😂
Snow2six(m): 5:29pm On Nov 03, 2024
de allow make dm bomb for here…fit b na 60-40 de run am cos I c no reason ds is displayed here!
Snow2six(m): 11:52am On Nov 03, 2024
Y everybody jst de para for what d gal said she likes…If you can’t give head, it’s ur choice,stop condemning her on her fantasy..what if una com jam man wey de gv head and also leak ass?She knows what she wants, best she should do is to cont talkin to d guy abt it and if she doesn’t c any change,she look for someone her match

1 Like

Snow2six(m): 9:22am On Nov 03, 2024
This kan Sunday na person cook lie gv usBring Bleep and spoon!
Snow2six(m): 8:52am On Nov 03, 2024
And u believe am??To deceive una no hard!

Idye:


Wow... If only some of us had fathers. Lost my father in Primary 4
Snow2six(m): 8:45am On Nov 03, 2024
I no longer take life serious bro..lost close ones and it’s jst lik yestday..one woman die for my hand last yr,she was begging me not to let her die wen we de go hospital,I no fit cry bro..
Ganjafama:
We both reason alike. Sometimes I just ask myself of what benefit is it to be born into this short painful life full of pain, wars, sickness and everything evil only to die after 70 - 80 years leaving your loved ones in pain and bereavement. Life makes no sense, honestly.

2 Likes

Snow2six(m): 8:01am On Nov 03, 2024
Life sucks…if I was asked bf comin to ds wold I gues i would decline..What’s d excess of living wen u know u gonna die someday?🥹

eyesoflagos:


https://eyesoflagos.com/2024/11/02/nollywood-actress-ufuoma-mcdermott-shares-her-12-year-battle-with-kidney-disease/

1 Like 2 Shares

Snow2six(m): 7:56am On Nov 03, 2024
Make life no happen to u bro
MrAmbrose:
Big man, big problem. Good health is a big blessing. Money can't buy that.

2 Likes

Snow2six(m): 6:46am On Nov 03, 2024
Three fools..na y dem OVB..once u de in and active na to chop witchcraft!
dkidd:
So wait. Three of una confra and yet none of una strong inside? What sort of foolishness is this? Them kill one the rest 2 no fit go negotiate with Satan turn killing machines... Lol abi them dey see righteous confra man Three useless fools see how una let mere mortals wipe una generation and put ur mom close to her grave. I hate wormlike niggazz angry

1 Like 1 Share

Snow2six(m): 2:56pm On Nov 02, 2024
My neighbors mom was fuckin ill and no one at home,Cals went thru and some of his pple came,some de talk abt takin her to church ,person wey de shake for ground..i gat ginger them then lift her up in a keke to find d nearest hospital..took her to one and d doctors refused(like hospital don ful🥹)on our way to d oda hospital she whispered in2 my ears “snow help me, I don’t wanna die”🥹..i gat goosebumps immediately.Her wishin to live and I couldn’t do anything abt it…life sucks…….

1 Like

Snow2six(m): 10:31am On Oct 22, 2024
Life is good from 20m? How old are you?
Snow2six(m): 12:10am On Oct 17, 2024
Use am like 3 hours bf d match..wen e don de do you like hungry and sleep de hold u..
author=HawkTuah post=132456730]You just did free adverts for the drug.

I don't know anything about that drug, I might try it for Amaka this weekend.

Na something must kill man[/quote]
Snow2six(m): 8:44am On Oct 15, 2024
For club na 2k or 2.5..u can’t take 3 frnds out if u no do rituals..Nigeria cari us handicap
EmekaBlue:
Orijin bitters- N1200

2 Likes

(1) (4) (of 4 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.