NewStats: 3,264,417 , 8,183,666 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 01:07 AM 5h11276z3e3g |
(3) (of 3 pages)
![]() |
I have iPhone 11 Pro Max 264 GB everything working perfectly #280k Location Delta warri
|
![]() |
Omoapena:then it should be about your penis or testis |
![]() |
Omo na so I buy Corolla last year use am for two months my mum and senior brother advice me to give am out for Uber make I fit concentrate on my street work yahoo 50k for a whole 2 weeks the animal wey I give am to nor fit Dey balance make he bring my car na so he suffer me I con Dey beg for my own car again” involve yourself on that business at your own risk
1 Like |
![]() |
Quitting my teaching job and ing yahoo” by now I for still Dey recieve 30k salary monthly while leaving in one room apartment struggling with life but now a home and a car with steady cash out
4 Likes |
![]() |
All this una Hisense price wey una Dey mention just Dey suprise me oo I bought 50 inches Hisense smart TV last December here for 190k which one all of una con Dey mention 190k for ordinary 43 inches nau
11 Likes 1 Share |
![]() |
For me I don through with Kuda oo cox Wetin make me them na excess of charges from other banks but now Kuda Dey charge me #10 for each transaction and #50 deduction for any money recieved OPay to my rescue now” I’m not stupid
|
![]() |
It happens to me too October last year when I bought my Toyota Corolla my friend that thought me how to drive said I should not put on shoe or palm that I should go barefoot so that I will be able to feel the break now I can’t drive with my shoes on it has even become something else to the point that I even pull off my palms before entering my own car to drive as if na my house I won enter con Dey pull off shoe or palm for domot
6 Likes 1 Share |
![]() |
This car will be very good for selling kitchen utensils in bush markets OP let me pay you #25,950 I’m very much interested
|
![]() |
Corolla bank type for 3.3m na waoh for some of una for this Nairaland oo if you see who offer you 800k for this old scrab go to church do thanks giving and celebrate grace.
4 Likes |
![]() |
Itiaba007:okay! So if I give you 30k for weekly for just weekly remittance not balance and take and only you will be taking care of mentainance can you meet up?? |
![]() |
Itiaba007:too small the issue is that I already made calculations I bought the car Nigeria used at the price of 2.3m with some other expenses like painting raping of chairs tyres and all that everything amounted to 2.5m so whoever I will be giving it to as balance and take should be ready to balance me 4m or 3.8m minimum so if you should go with that price of 30k weekly we should be looking at 2 and a half to 3 years before completing payment to me which I’m not so comfortable with but if we should go with the price of 50k weekly at most 1 year and 6 months you should be done balancing it to be yours that’s the area I’m looking at hope you understand |
![]() |
Itiaba007:if I give you for balance and take can you be dropping 50k weekly |
![]() |
Post the game here nau
|
(3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |