NewStats: 3,263,892 , 8,181,788 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 04:16 PM y4c6j

6z3e3g

RichieDasaint's Posts 461m4a

RichieDasaint's Posts

(1) (3) (of 3 pages)

RichieDasaint: 8:35pm On May 27
The truth must be told, you can’t hide any of the two people must know! Can you be super rich as a man then get married to ugly poor lady give birth to children and send them to school in the village without no proper care and not roll with your set of rich people too e go hard Abeg no matter how you try to hide it some persons must know
RichieDasaint: 11:07am On Mar 31
It didn’t happens like that in Bet9ja, other sport betting company like sportybet and merry bet declared it 1:1 draw too and it was 2:1 Porto won a lot of people are complaining on Twitter, the thing is confusing
RichieDasaint: 8:03pm On Mar 13
I thought the debate between Messi and Ronaldo was over abi Ronaldo don go win World Cup wey I nor know?

2 Likes

RichieDasaint: 7:53pm On Mar 13
[quote author=drsibz66 post=134500632]

Oga You don't win a game 4 0 by luck.
Psg won on penalty. They did very well.
Liverpool have also tried. Any team can loose on penalties. How about THIS IS ANFIELD lol
RichieDasaint: 2:11am On Mar 12
Liverpool fans go cry tire! Because una use luck win Barca 4:0 from 3:0 down una nor won let person hear world again with THIS IS ANFILED go ask Barca what Dey saw! Na that same Anfiled PSG don take deal with una so we the rest fans are happy una own with Anfiled is a fortress is too much
RichieDasaint: 12:27am On Mar 12
Liverpool fans won’t let us rest with this is Anfiled because they won Barca 4:0 at Anfiled after loosing 3:0 at Camp Nou in the game of football there’s luck and hard work same with the game of life you might work hard and not still make it but today own psg didn’t only win Liverpool but outplay them both home and away their fans mouth has finally been shut! This one sweet all the rest fans lol

3 Likes 1 Share

RichieDasaint: 12:19am On Mar 12
I’m the game of football there’s Luck and also hard work, you can play well and still loose and also you can play poorly and win” Liverpool went to Paris won 1:0 and they where already boosting that they are in the quarter final stage already because Anfiled will be too big for psg to climb but the reverse was the case as they where well dealt with! Now everyone can rest: because THIS IS ANFILED will be no more

1 Like

RichieDasaint: 12:11am On Mar 12
This Liverpool loosing sweet me their own with Anfiled is a big temple to climb was just too much! They have finally been humbled
RichieDasaint: 8:01am On Dec 06, 2024
The comparison between wizkid and Davido is just like that of Messi and Ronaldo! The two ballers are good in their different positions but anything show off, noise, notice me I don’t fancy it! The reason I choose Messi
Wizkid is my fan but to be honest Davido musics sound good than wizkid own lately! Just like I said maybe na the calmness make people still Dey stream wizkid song for me I nor get any wizkid new song but Davido own full my phone. Awuke na back to back I Dey play am cox I like party jam

1 Like

RichieDasaint: 1:29pm On Dec 03, 2024
nams77:

What about 45 Vs 22?
Asking for my neighbour
even 50 years man Dey Marry 18 years old girl nothing bad inside

1 Like

RichieDasaint: 4:36pm On Nov 24, 2024
Na wah for you ooo! Me wey be 35 years na girl of 21 years I keep for house Dey date so! Her full family knows me well cox we both do visit them every weekend! Nor be say na money cox I nor too reach just leaving on old glory but I’m not poor either! Do your own even good

15 Likes 2 Shares

RichieDasaint: 1:20pm On Dec 05, 2023
LordofNaija:

Indications on how to use the Boric acid?
I be man oo so na my girl use am but she tell me say them Dey insert am for mid night before day break e go don meltdown and attract all the nonsense inside the Toto together as morning reach na to watch everything come out! Insert am like once in a week for like a month
RichieDasaint: 12:06pm On Dec 03, 2023
Any girl facing that challenges should try and buy Boric Acid and use it it works perfectly well one of my girl was victim until she started using it. Now if she opens her leg there’s no such odour anymore

6 Likes 1 Share

RichieDasaint: 2:27pm On Nov 18, 2023
CJStarz:

Messed up? Pls tell me how abeg. I don't know much about this guy. Still alive? Was he d one that jumped to his death when they wanted to arrest him?
Go and watch Narcos you would understand perfectly well

1 Like

RichieDasaint: 9:43am On Sep 22, 2023
Zihno:


You don’t get it. No one will sell a used iPhone 11 for 200k. Not in present day Nigeria.
them Dey sell I buy iPhone 11 give my babe last year December 150k only Face ID was not working my iPhone 11 Pro Max I was using after I upgraded to 12 pro max last month I put my 11 pro max for sale na 200k 220k then Dey price am who manage serious say he won buy as he see am say no True Tone but Face ID was working fine he say na 200k he won pay I still wanted to sell for him for that amount since I got no use for it again but he was requesting for reciept which I didn’t know where I kept it we went to the store I bought it from so that they can issue me another receipt for selling it off it was there the guy who sold it for me said he is going to buy it back for 240k ℹ quickly sell it back to the guy I’m talking about iPhone 11 Pro Max 256 gb with Face ID my iPhone 12 Pro Max I bought was 320k but people go say their own na 400k or 500k belike some of them nor dey price or dey hike price or something

6 Likes

RichieDasaint: 5:23pm On Jun 23, 2023
That part of denying your own husband sex most night saying you are tired or not in the mood after una don marry born children together and nor be so una Dey behave when dating nai even Dey off me most of my guys and brothers have always complain this to me say see Wetin their wife’s Dey do them so make I Dey prepare, as it’s belike na baby mamas I go Dey get last last cox I nor fit use my money marry you finish then you go come my house Dey tell me when to sex

1 Like

RichieDasaint: 10:02am On Jun 14, 2023
Tokumbo of this car is 4m 4.2m or 4.5m how come Nigeria used of am con take cost this much abi another thing Dey inside wey we nor know
Fit be gold plated shall
Nigeria used nor supposed 3m to 3.5m anyway happy sales
RichieDasaint: 6:19pm On Jun 02, 2023
Babafrayol23:

Law of karma await you at 40.
me wey don cross 40 already see you I nor do ritual na who do ritual Dey fear
RichieDasaint: 7:11pm On May 29, 2023
Omo my own story long oo as at middle of last year I broke to the point I sell all my properties wey I Dey use for my self contain both tv, home theater, fridge, AC to fit take chop self con turn wahala to the point rent expire I nor fit pay Dey gave me quick notice to pack out after I don first self my iPhone XS take pay for the upper year na my mum I run to for rescue wey raise 100k for me make I find room and parlor go rent for village and start life from there as I tell her say I won sell my house wey I don build reach windows level I nor fit go village as I believe the hustle I summon courage collect the 100k meet one of my guy wey Dey hot for the net he update me about one baba location we enter there I spend 40k baba give me ring 💍 to take bomb 💣 I travel comot from turn with the 60k that’s left go Dey with my guy for Calabar make I fit cool my head only client bomb me give me over 12m right now my compound is almost completed with a Toyota Corolla sport and two iPhones 11 pro max one for me and one for my babe that stood by me then Omo there’s level to this shit but over all na God the give blessings

3 Likes

(1) (3) (of 3 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.