NewStats: 3,262,031 , 8,175,914 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 03:30 PM 6iqj6z3e3g |
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2718823 Views)
suckmyPENIS: 3:12pm On Sep 26, 2020 |
Dortmund don
|
Joeblaze26(m): 3:13pm On Sep 26, 2020 |
My time start now...Alabi pls look away, better still sleep for now You can wake up around 8:30pm ![]() |
austino677(m): 3:15pm On Sep 26, 2020 |
gift01:yeah... That's good about them |
austino677(m): 3:15pm On Sep 26, 2020 |
Joeblaze26:;Dlol true who get time to read am.. Na when it happens to u. They'll direct you to read it ![]() |
Tolu121: 3:17pm On Sep 26, 2020 |
Thia Saturday is just floo
|
Kelblaq(m): 3:18pm On Sep 26, 2020 |
This one wey Austino con show face here this afternoon, e be lyk say baba don collect block from Man Utd match..
|
Joeblaze26(m): 3:19pm On Sep 26, 2020 |
austino677: It is well...I know that one day I'll hit 'dem hard...Na time |
Tolu121: 3:19pm On Sep 26, 2020 |
Valencia just dey kiss a new recruited team ass
|
Smartgeek(m): 3:19pm On Sep 26, 2020 |
Kelblaq:lwkmd. e clear. Na out of happiness he show. ![]() |
careytommy37(m): 3:20pm On Sep 26, 2020 |
Can anyone to bet9ja now
|
michealdeco: 3:21pm On Sep 26, 2020 |
segmatic: 3:29pm On Sep 26, 2020 |
I find this very weird. Why is the Man U ticket marked lost when I selected x2 and over 1.5
|
JohnNU(m): 3:31pm On Sep 26, 2020 |
careytommy37:Thought I was the only one experiencing the problem. Till now can't . |
MMXX: 3:33pm On Sep 26, 2020 |
segmatic:chill it will be corrected soon enough |
Kelblaq(m): 3:34pm On Sep 26, 2020 |
JohnNU:Maybe na because say una get money that's why dem nor gree log una in.. Dem allow me fast ![]() |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:35pm On Sep 26, 2020 |
suckmyPENIS:Full |
jsnowy98: 3:42pm On Sep 26, 2020 |
Dortmund o ![]() |
Tolu121: 3:43pm On Sep 26, 2020 |
Dortmund can be useless, when they want to be
|
bigcee(m): 3:43pm On Sep 26, 2020 |
Dortmund o, chai
|
ReorxTohGan(m): 3:44pm On Sep 26, 2020 |
jsnowy98:nobi small thing |
Tolu121: 3:44pm On Sep 26, 2020 |
How can a team with 20% ball possession Be scoring you people 2-0 1 Like |
jsnowy98: 3:47pm On Sep 26, 2020 |
Abeg Dortmund dy alexistaiwo game? ![]() This one wey bet9ja no wan show me my tickets....... |
bigcee(m): 3:47pm On Sep 26, 2020 |
Tolu121:E shock you, abi ![]() 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:48pm On Sep 26, 2020 |
Tolu121:He shock me |
Carbon2Oxide: 3:49pm On Sep 26, 2020 |
jsnowy98: Yes it is there STRAIGHT WIN |
suckmyPENIS: 3:50pm On Sep 26, 2020 |
Why I no kuku play over 2.5 very useless team ![]() 1 Like |
jsnowy98: 3:51pm On Sep 26, 2020 |
Carbon2Oxide:Fantabulous ![]() 1 Like |
Tolu121: 3:53pm On Sep 26, 2020 |
techmaster092: ![]() |
Joeblaze26(m): 3:53pm On Sep 26, 2020 |
1 Like 1 Share |
Jerkules: 3:53pm On Sep 26, 2020 |
BopZaddy:Zaddy,refresh again pls. ![]() |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:53pm On Sep 26, 2020 |
stephenmoka me asap
|
Tolu121: 3:54pm On Sep 26, 2020 |
Carbon2Oxide:no Dortmund 1 Like |
Football (+Other Sports) Betting Season 10
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |