NewStats: 3,262,378 , 8,176,967 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 04:56 AM 5w171j6z3e3g |
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2719780 Views)
Smartgeek(m): 1:03pm On Sep 26, 2020 |
Don't forget to stay online.
|
Binance(m): 1:10pm On Sep 26, 2020 |
e don happen!! those who played man utd win...na my club o,,but e don tey dem near my ticket ![]() |
Binance(m): 1:13pm On Sep 26, 2020 |
Malawian:Last week I nearly win 49M if not 12games that cut my ticket of 35games ![]() |
colyx1(m): 1:15pm On Sep 26, 2020 |
Manchester United if una nor win eh..... 600 years thunder dey wait una
|
Tolu121: 1:22pm On Sep 26, 2020 |
colyx1:share your game Selfish human being |
colyx1(m): 1:26pm On Sep 26, 2020 |
Tolu121: You dey okay?...... which game u give me. I dey villa dey find money to bet. As I ask for staking power reach he get who answer me here. Oga park well!!! |
Tolu121: 1:28pm On Sep 26, 2020 |
colyx1:THE SELFISH MAN, why person go give you crumb Everybody know say you dey selfish, thunder fire you 1 Like |
Binance(m): 1:33pm On Sep 26, 2020 |
colyx1:If everyone were to use your kind of mindset no one would be sharing anything here. Even those who shared money here have in the past seek help but could not get. Your life your choice sha 1 Like |
colyx1(m): 1:36pm On Sep 26, 2020 |
Binance: Ok. |
colyx1(m): 1:38pm On Sep 26, 2020 |
Tolu121: I don't have ur time.... bittered souls everywhere on NL |
taiocol: 1:41pm On Sep 26, 2020 |
happy I removed Man United
|
Kene1245(m): 1:42pm On Sep 26, 2020 |
How can I send money to someone through bet9ja to another bet9ja
|
Jerkules: 1:44pm On Sep 26, 2020 |
So nobody here can predict just 1500 odds make I knack am 100naira settle my useless landlord ![]() 1 Like |
Hayqiu010(m): 1:46pm On Sep 26, 2020 |
ezeonline2:no they did not after that i also won 13k and tried twithdraw but it says error and am not new to withdraw,after that i but did not respond,i call them but they did not pick,then i leave them for msport and bet9ja |
Jerkules: 1:47pm On Sep 26, 2020 |
taiocol:refresh |
stacyadams: 1:48pm On Sep 26, 2020 |
Jerkules: ![]() ![]() ![]() ![]() |
Hayqiu010(m): 1:48pm On Sep 26, 2020 |
Tolu121:boss abeg share me crumbs 9378744 bet9ja hayqiumba |
Binance(m): 1:48pm On Sep 26, 2020 |
Hayqiu010:Reason why it's safer to stake big money in the shop. When final whistle is blown let me come and don't see my money. |
Hayqiu010(m): 1:51pm On Sep 26, 2020 |
man u don score
|
paulgabrielz: 1:52pm On Sep 26, 2020 |
Kene1245:use new mobile, go to cashier you will see transfer. Follow the prompts and you are good to go |
Jerkules: 1:54pm On Sep 26, 2020 |
stacyadams:I told him I have a running game of 10million naira that the cashout is 70k and I want it to reach 150k before I cash it out,naso I take sleep for house peacefully yesterday o,I wonder wetin I go tell am today. |
Ebenezer2021(m): 1:57pm On Sep 26, 2020 |
man utd if this game over 3.5 na God go punish una. I don't care if I'm a fan, what's the use of being a man utd er when you guys keep on spoiling my ticket |
gift01: 1:59pm On Sep 26, 2020 |
Smartgeek:what's cooking |
boringdraw: 2:00pm On Sep 26, 2020 |
SWEDEN: Allsvenskan Orebro - Sirius Under 2.5 goals Odds - 2.2 1 Like |
paulgabrielz: 2:01pm On Sep 26, 2020 |
Ebenezer2021:you suppose now say man defence terrible and dey rely on thier offense to win games hence many goals are expected. I am also a fan but manu too dey fvck up when it comes to defense. #GGMU |
Jerkules: 2:07pm On Sep 26, 2020 |
boringdraw: |
Kelblaq(m): 2:20pm On Sep 26, 2020 |
So Man utd nor get one corner for full 90mins ![]() |
BopZaddy: 2:23pm On Sep 26, 2020 |
Jerkules:refresh again |
colyx1(m): 2:23pm On Sep 26, 2020 |
Man U just too useless
|
Kennysplash: 2:24pm On Sep 26, 2020 |
Man u 0 corners �
|
Binance(m): 2:25pm On Sep 26, 2020 |
Manchester United ![]() ![]() |
motta(m): 2:26pm On Sep 26, 2020 |
Jerkules:come in. |
Football (+Other Sports) Betting Season 10
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |