NewStats: 3,259,817 , 8,170,939 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 04:51 AM w2s4k6z3e3g |
BBNaija 2020 Live Updates Thread (5803768 Views)
vanvick247(m): 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Acidosis: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
vizkiz: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Prince let that Old cry baby be! Free her. Ogun kill her papa (in lasisi voice). Shey Na only you dey Bbnaija ni? |
InSanety: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Make Prince leave this babe, wetin? Anybody wey wan die with depression, make dem die. 1 Like |
Froshloaded: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Lucy shut up and go home next week!!!
1 Like |
JhayJoe: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
See food Bread,Fried Plaintain, Fried Eggs, Ice cream and Indomie Hunger go finish this ones wella ![]() ![]() 1 Like |
Fucknengi: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is fixated on house cleaning. It is a disorder.
|
Acidosis(m): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
This Lucy lady is insane o.. chai
1 Like |
Amya(f): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Prince. Husband and material 1000 yards
|
tolulope2021(m): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Pleas did they loose their wager ni?
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:22pm On Jul 30, 2020 |
I feel like slapping this yeye Lucy out of that house. Ur mouth is smelling indeed |
Sunnycliff(m): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Lucy has great emotional instability. Prince is even a nice guy trying to bring her out from her sulken state.
2 Likes |
Amya(f): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is psychotic. You can't tell me nothing.
3 Likes |
dominique(f): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Madam e don do
|
Froshloaded: 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Amya: loml How are you nah Prince leave this woman Her g spot needs something 1 Like |
danie09(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
I really pity prince .no man born out of woman should ever endure this in his life time
|
MamBi: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Prince leave Lucy oh... Let her be sad in peace... She will always twist your words.. ![]() ![]() |
Vic2Ree(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is weeping. LMFAO Prince leave her alone joor ![]() ![]() |
aduntemi: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Acidosis: Lol! But she isn't lying about the things they infused into the "circus" show |
Gmajor(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Why Lucy dey para ?
|
InSanety: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Biggie talk say na because house dirty, dem lose wager? Wetin this mumu dey rant about? She no even dey wear mic, but she loud like this. Na next Sunday all this rubbish go end. 4 Likes |
KlausMike(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is so disgusting!! ![]() ![]() ![]() 1 Like |
danie09(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Please big brother evict Lucy plz we can't continue to endure this torture
1 Like |
bentenny(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
This woman sha ![]() ![]() ![]() Prince you dey try ohhh ![]() ![]() ![]()
|
vizkiz: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Amya: Being a husband material isn’t you listening to a woman nag about nothing just because she wants attention. If that is what makes anyone a husband material, I don’t wanna be one! |
ToyinDipo(m): 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Prince should leave her for a while, you don't pacify emotional people at the height of their grievances
3 Likes 1 Share |
tolulope2021(m): 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Have they done their task?
|
Psychedelia(m): 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Baba4kinatu: Abeg naa. You no understand de concept of marketing again? Drop some votes for Tochi oooooo! |
Blackhawk01: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Princeeeeee, leave her. Let her "calm down" on her own. Na their lack of cleanliness dey vex Lucy most. ![]() ![]() ![]() ![]() Lucyyyyyy, no cry again oooo. Oya, suck breasttt ![]() 1 Like |
GalPissetzky: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Froshloaded: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Lucy na mumu oo
|
JhayJoe: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Things fall apart....
1 Like |
aduntemi: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
This lady dey go overboard This guy should leave her or she's going to say more things that are out of order 1 Like |