NewStats: 3,261,269 , 8,173,575 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 05:47 PM d394n6z3e3g |
BBNaija 2020 Live Updates Thread (5808771 Views)
Froshloaded: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
1 Like |
MamBi: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
Munzy14: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Choi una no go kee person... |
Sunnycliff(m): 8:13pm On Jul 30, 2020 |
vizkiz: That kain nyash de quick send person back to village or him parents house wey him park comot from 1 Like |
Blackhawk01: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
Bright wants to stop cooking after marriage? ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
vizkiz: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
Bright: I’m cooking for myself alone. When I get married, I’ll stop cooking. Hian...Na this kin guy go dey think say women belong to the kitchen 9 Likes |
Acidosis(m): 8:14pm On Jul 30, 2020 |
vanvick247: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Geezeem: 8:14pm On Jul 30, 2020 |
Biggy you are a preacher of war! ![]() 1 Like |
Froshloaded: 8:14pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01: I want to see Wathoni shed tears of hunger |
Psychedelia(m): 8:15pm On Jul 30, 2020 |
Pleaaaaase my pipo. Na beg I dey beg. Please, help my man Tochi ooooo! Vote my man Tochi! Tochi has been BY FAR the most ENTERTAINING HOUSEMATE this season. Abeg na. Anything wey I do before before, bikonu forgive. Just vote Tochi oooooo! ToNation!!! Let's come through for our handsome beardgang ambassador! Too bad the rest of us outside Naija cannot vote. But pleeeease, let's keep making it happen! 1 Like |
Blackhawk01: 8:15pm On Jul 30, 2020 |
aduntemi: Lack of it will kill them, this is the time for them to cook and share together. 2 Likes |
vizkiz: 8:15pm On Jul 30, 2020 |
Sunnycliff: Highest whey I go spend na uber and pizza Money. No be all those Tinder hoes ![]() 1 Like |
Hazardfan1: 8:15pm On Jul 30, 2020 |
CaSttLe: I thought I was the only one who noticed Nengi moving around him. |
Prettypinkyy: 8:16pm On Jul 30, 2020 |
He killed it hater Go to Twitter and see how they are hyping my boy He is good abeg I know say e shock u bah ![]() U didn’t expect it buhahaha ![]() Ozo ozo ozo my guy XXMML33: 4 Likes |
humility101: 8:16pm On Jul 30, 2020 |
Make apostle Bright chop plantain and all d chopables cos his days are numbered ![]() |
Blackhawk01: 8:16pm On Jul 30, 2020 |
1 Like |
georjay(m): 8:17pm On Jul 30, 2020 |
Psychedelia: Come again ![]()
|
Geezeem: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
kiddy sha ![]() |
vizkiz: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
humility101: Bright dey drop steady memes For Twitter. Eric will leave before he does 1 Like |
Froshloaded: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
Wathoni stop begging for food nah
|
aroundnaija: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
E be like say aside getting connection into BB house, person go still need buy camera time too from Kayode ![]() 6 Likes |
CaSttLe(m): 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Pls i missed d performance what happened? A recap pls. Someone said biggy needs anger mgt class lmao |
Blackhawk01: 8:18pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Prince don dey give Lucy motivational speech She wan carry depression on top failed task. 4 Likes |
Nmezor(f): 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is so sad
|
InSanety: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Ozo go win HoH next week and break this demonic chain. I believe him government die. 6 Likes 1 Share |
Froshloaded: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01: I want to see Eric and Lilo cry after one of them gets evicted 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Akata Lucy is crying ![]() Kwakwakwakwa! |
Baba4kinatu(m): 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Psychedelia: I for vote your man but the lie wey you lie say he has by far been the most entertaining,... Threw me off balance |
Blackhawk01: 8:20pm On Jul 30, 2020 |
Lucy and prince. Eyyyahhh, Prince is so so sweet! Lucyyyyyyyy!!! Goan para for everybody ![]() ![]() Lobatan. I like Prince ![]() 2 Likes |
vizkiz: 8:20pm On Jul 30, 2020 |
Prince talking to HOH about the failed wager. She is feeling down. Eyah...be like say things quick dey get to Lucy. She go like dey nag. Mtchewwww Prince: I’ve said this over, it doesn’t always have to be about you. Thanks prince, you are my first Fav for this 2 Likes |
Froshloaded: 8:20pm On Jul 30, 2020 |
Lucy please shut up, you are going home next week
2 Likes |
Venita(f): 8:21pm On Jul 30, 2020 |
1 Like |