NewStats: 3,262,237 , 8,176,551 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 01:41 PM 3b4052

6z3e3g

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp - NYSC (615) - Nairaland j162r

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1099961 Views)

(4)

Go Down)

dipznano: 10:25pm On Jun 07, 2016
[quote author=Slimfitdiva post=46366537][/quote]

Oh no yawa na, na Adamawa dem fling me but I go camp for Taraba. Bcuz of u I no go use flight, I go come lag, lap u reach Jos. U den find ur way. I try grin
okitaiji(m): 10:27pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
I dey fear all the guys wey dey here cos una don marry finish,I no fit be a 2nd wife mbok
abeg no vex ray4000 na my G, hin don divorce since so just manage am like that... chaii na ebynicole be this? who wan tres here? no try am
flamingsword1: 10:28pm On Jun 07, 2016
Aniekanp1:
MR! HOW IS JUNE TO MARCH 10 MONTH'S? YOU ARE ONE OF THE PROBLEMS OF THIS COUNTRY!
My friend, June to March is 10months. Know how to talk politely. Now you turned out to be wrong
ray4000(m): 10:28pm On Jun 07, 2016
Johncuba:
see as sum bad guys jus kolobi all d chics for dis village for dem sef alone, after dem go say gonment is kwarupt. Thank God say dis guys no dey go benue camp, dem for no let person see any bae flex for camp. Sum of dem get up to 3-4 babes,aswear all diz guys nah dem go b bad leaders 2mao.
Cc
fraiser
okitaiji
giftiebrown
ray4000
johncuba if Na chics u want come an collect it
Honeybash(f): 10:32pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lol... Wait o wia una see all dis rumour wey una dey spread upandan for village sey Honeybash don leave me for okitaiji, okitaiji sef no dey even try put head for wetin go break hin neck... Honeybash is still my wife, tell oki make hin stop all dis slander o
baby i no fit leave u for dat ashewo boy okitiaji
Honeybash(f): 10:34pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
As ur lawyer mk i advce uu, mk uu divorce slimfitdiva nd honeybash...Den u cum n pay d marriages rites of EbyNicole...Yu shd b faithfl to her
haaa c advice oooo
ray4000(m): 10:36pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
abeg no vex ray4000 na my G, hin don divorce since so just manage am like that... chaii na ebynicole be this? who wan tres here? no try am
that's my G. she as fall in love so u are to keep off.
ray4000(m): 10:37pm On Jun 07, 2016
Honeybash:
baby i no fit leave u for dat ashewo boy okitiaji
chaii.....okI casted
Slimfitdiva(f): 10:39pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
no wahala baba, but anything were ur eyes see make you take am oo because I know sey I get some lioness were d design people face, if am lying ask slimfitdiva
You no lie ahswear........but ray4000 don bkom my paadi as hin brot me sum wears 4RM Saudi ....so dier4.......this lioness no go design him face.....but I cannot guarantee his safety if he tries anytin funny with me sha oooogrin
Johncuba(m): 10:40pm On Jun 07, 2016
ray4000:

johncuba if Na chics u want come an collect it
lolz...bros me no dey do invisibu paroles jawe...carry on,d sky is ur limit.
ray4000(m): 10:46pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

You no lie ahswear........but ray4000 don bkom my paadi as hin brot me sum wears 4RM Saudi ....so dier4.......this lioness no go design him face.....but I cannot guarantee his safety if he tries anytin funny with me sha oooogrin
funny things? I don't like funny things with girls. Na hard things me like to do.
Slimfitdiva(f): 10:51pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
As ur lawyer mk i advce uu, mk uu divorce slimfitdiva nd honeybash...Den u cum n pay d marriages rites of EbyNicole...Yu shd b faithfl to her
Story for the Gods.... undecided see opportunity wey me nd abishaddy don dey luk for......me no mind oooo
ray4000(m): 10:52pm On Jun 07, 2016
Johncuba:
lolz...bros me no dey do invisibu paroles jawe...carry on,d sky is ur limit.
just for fun
terrymason(m): 10:55pm On Jun 07, 2016
Amma late night Guy! Showing up when all d kids are fast asleep! grin
Slimfitdiva(f): 10:55pm On Jun 07, 2016
dipznano:


Oh no yawa na, na Adamawa dem fling me but I go camp for Taraba. Bcuz of u I no go use flight, I go come lag, lap u reach Jos. U den find ur way. I try grin
Na u biko. U try small sha.......oya chop knuckles..
Thanks but grin no thanks
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp by Nobody: 10:56pm On Jun 07, 2016
Breaking new! My white short and t-shirt is ready, my CUL is ready, my bag is already packed, my TP dey, cash for mammy market stout and pepper soup ready, my babe is already missing me. Glory to God. Many thanks to d great minds in this room.

1 Like

Slimfitdiva(f): 10:59pm On Jun 07, 2016
ray4000:

funny things? I don't like funny things with girls. Na hard things me like to do.
Lmao......baddest nigga.....no try hard thing with me ooooo
Cuz I go bend am kom melt am
FrostyBlok(m): 11:03pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
lol...I wish SC13 nd Adaora15 atend FUTA, na dem dept i fr dey receive lektures!!!
na which dept u and fraiser dey and what year.
mijanscripts(m): 11:06pm On Jun 07, 2016
Any Borno peeps here ? ,
i was posted there oh .if u are travelin frm ph 2 d camp at nasarawa ,hit me up @081626016390, we cud go 2geda ,so that no be only me go walka cme sad
,and plz if there's a whatsapp grp ,add me up too biko .
Meanwhile leme gaan soak ma white short that i used 2 play street soccer! grin
Lopsie(f): 11:08pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lol.. OK if that is d case... villageGoat abeg come make lopsie use you do pepper soup for our guest sc31

Oga Loki, a beg help me kill d goat.
sc31, no vex oo, d pepper soup go soon ready



Who help me see Fraiser oo, he come my shop, chop bush meat and drink palm wine, he no pay. D next thing be say, he wan make I be sugar mummy

Oga Fraiser, give me my money oo. Na only to dey toast u sabi.
Lopsie(f): 11:08pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lol.. OK if that is d case... villageGoat abeg come make lopsie use you do pepper soup for our guest sc31

Oga oki, a beg help me kill d goat.
sc31, no vex oo, d pepper soup go soon ready



Who help me see Fraiser oo, he come my shop, chop bush meat and drink palm wine, he no pay. D next thing be say, he wan make I be sugar mummy

Oga Fraiser, give me my money oo. Na only to dey toast u sabi.
dipznano: 11:42pm On Jun 07, 2016
SC31:
oyo


Wawu so u are typing from my arms length...
Hope u are enjoying Oyo state, and which part of the state are you?
edugow: 12:22am On Jun 08, 2016
Abeg e get ppl here wey dey batch a stream 2 wey dem post go enugu?
jubrealguy(m): 12:50am On Jun 08, 2016
SC31:
shuu shocked bros me dey fear you o,how you take know my name
omo unilag, how far
jubrealguy(m): 12:52am On Jun 08, 2016
marvluv:

lmao....he spent d remaining one on me?
how do u know?? ur source pls....


here I am dear..I missed u toooooo...
but for d kiss and hug ###Runing away###...see u later...I no fit fight.
dah okitaiji guy sef dey marry u.......chai!!!
jubrealguy(m): 12:56am On Jun 08, 2016
Aniekanp1:
MR! HOW IS JUNE TO MARCH 10 MONTH'S? YOU ARE ONE OF THE PROBLEMS OF THIS COUNTRY!
june to march is 12 months minus april and may grin grin grin
jubrealguy(m): 12:56am On Jun 08, 2016
jubrealguy:
june to march is 12 months minus april and may grin grin grin
and dats 10
tabithababy(f): 2:52am On Jun 08, 2016
mijanscripts:
Any Borno peeps here ? ,
i was posted there oh .if u are travelin frm ph 2 d camp at nasarawa ,hit me up @081626016390, we cud go 2geda ,so that no be only me go walka cme sad
,and plz if there's a whatsapp grp ,add me up too biko .
Meanwhile leme gaan soak ma white short that i used 2 play street soccer! grin
. https://nairaland.unblockandhide.com/3110932/borno-nasarawa-16a-stream-2
adaora015(f): 6:50am On Jun 08, 2016
NYSC did not even send anyone sms to go and print CUL .... Na wa o
whykay26(m): 6:56am On Jun 08, 2016
adaora015:
NYSC did not even send anyone sms to go and print CUL .... Na wa o
I received an SMS ystrday to go nd reprint my letter o. tho, i'v done dat already bfr I got d SMS.
ambifez: 7:01am On Jun 08, 2016
We ar moving on Sunday, pls read these information's carefully if u wish to us
Time: 10-11am
Meeting venue: upper iweka at blessed ezenwata transport company.
Departure day: Sunday. Call dis number fr directions or more info
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp by Nobody: 7:15am On Jun 08, 2016
ambifez:
We ar moving on Sunday, pls read these information's carefully if u wish to us
Time: 10-11am
Meeting venue: upper iweka at blessed ezenwata transport company.
Departure day: Sunday. Call dis number fr directions or more info

Enjoy yourself

Reply)

NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: How To . 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.