NewStats: 3,261,655 , 8,174,652 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 11:28 PM 3e261z

6z3e3g

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp - NYSC (614) - Nairaland 2n20w

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1099232 Views)

(4)

Go Down)

Slimfitdiva(f): 8:41pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
u both are fantastically kwarrapt
Gift the liargrin abeg park wella cuz this wan no be one of ur cases ooo
SC31(f): 8:42pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
Efe, i dey crush on uuu...
shuu shocked bros me dey fear you o,how you take know my name
Bglow001(m): 8:48pm On Jun 07, 2016
Please any plateau PCM should drop whatsapp so we can add you to the group. #ManguOnPoint #PlateauCorpers
marvluv(f): 8:53pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lmao... u kno sey fraiser no get money again, he used his tp play nairabet nd loose, he spent d remainin one on marvluv my angel so honeybash has no other option than to the billionaires club... marvluv where are u? dont u kno that i missed u? abeg come nd give me sound hug nd kiss in this kain killin weather
lmao....he spent d remaining one on me?
how do u know?? ur source pls....


here I am dear..I missed u toooooo...
but for d kiss and hug ###Runing away###...see u later...I no fit fight.
marvluv(f): 8:58pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
na tru oo, whr is maryluv, i don miss my tatoo bae
I'm right beside u...lols..I missed u too.
how av u been??
genius43(m): 9:01pm On Jun 07, 2016
eaglevision:
VICTORY AT LAST!!!!

Missed yall so much,make una never desert here o,i have a special package for every body

Congratulations to us all on re printing of our CUL,may our hopes never be shattered.

We await your package...
marvluv(f): 9:04pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lol.. thats why bae no wan stay wit him be dat nah, na only marvluv dey withstand the heat
humnnn.....na wa oo!!!
I don turn to kiln & furnace b dat oo...issokay..I comment my reserve..
Aniekanp1: 9:07pm On Jun 07, 2016
SC31:
10 months,June to march...you serve for 10months get paid for 11months(hopefully)
MR! HOW IS JUNE TO MARCH 10 MONTH'S? YOU ARE ONE OF THE PROBLEMS OF THIS COUNTRY!
marvluv(f): 9:08pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
u know if ship sail to d east, west, north or south, it shall surely com back to d coast, marvluv is my coast nd my treasure...
hummn...y don't u call me coaster biscuit den..lols
gauzbee(m): 9:13pm On Jun 07, 2016
Julidab:
please add me to any Niger state nairaland group or give me the link. Am travelling from Imo state. 07065214830. Thanks.
imo state is a good place. pray yur ppa would be in owerri...you would have fun
ray4000(m): 9:15pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lolssss.... Babe we will give ray4000 toaster of d yr for dis village...
me ke for whr u an okitaiji dey. I know sabi anything ooo
giftiebrown(m): 9:24pm On Jun 07, 2016
SC31:
shuu shocked bros me dey fear you o,how you take know my name
dats d power of love...i dreamt abt u sum years bk yl in S3 na den i knw ur name...here u are seating beside me, voila!!!
okitaiji(m): 9:26pm On Jun 07, 2016
marvluv:

humnnn.....na wa oo!!!
I don turn to kiln & furnace b dat oo...issokay..I comment my reserve..
my darling I no say anything oo. missing you jor, where have you been? try and print your CUL before it disappear again because nobody trust nysc this days oo
giftiebrown(m): 9:26pm On Jun 07, 2016
marvluv:

I'm right beside u...lols..I missed u too.
how av u been??
aww!!! babyyy!!!...Bn gd dear...Watabt yu Glad to have u bk....

Hpe ur white kits neva turn under size
giftiebrown(m): 9:30pm On Jun 07, 2016
Aniekanp1:
MR! HOW IS JUNE TO MARCH 10 MONTH'S? YOU ARE ONE OF THE PROBLEMS OF THIS COUNTRY!
boss! no vex..Pardon her, she b my princess...
giftiebrown(m): 9:32pm On Jun 07, 2016
Slimfitdiva:

Gift the liargrin abeg park wella cuz this wan no be one of ur cases ooo
okitaiji wan file suit agnst u fr comiting adultery
okitaiji(m): 9:33pm On Jun 07, 2016
marvluv:

lmao....he spent d remaining one on me?
how do u know?? ur source pls....


here I am dear..I missed u toooooo...
but for d kiss and hug ###Runing away###...see u later...I no fit fight.
lol... na so fraiser d talk upandown for the village na..

bae no d fear, if na fight I will use my purse settle fraiser and they will be know problem again.. welcome dear
okitaiji(m): 9:37pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lwkmd.... Baba I don see am o, my guy dat babe no sabi u, free am na na... Bfor she give u anoda knockout o... Onces again oki u don cast...
lmao... u know sey when she talk that thing sleep dey hin eye, na now her eyes clear. just call am and ask..

ebynicole no be so?
okitaiji(m): 9:41pm On Jun 07, 2016
SC31:
lol see me see trouble,who suppose pay who??...na Una suppose pay me to welcome me
lol.. OK if that is d case... villageGoat abeg come make lopsie use you do pepper soup for our guest sc31
okitaiji(m): 9:43pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
chaiiii see gbege... Okitaiji u av cast....
babau know sey na dream world that word came out from, try ask her again now that she has return to our world
okitaiji(m): 9:47pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
baba if I get dis tin wey u talk, I no for dey drag seat for dis village as pcm o, I go don enter industy teytey dey make kul cash... Shey u gerit?
hahaha walahi u are mouthed, abeg try do am, na me and slimfitdiva go be the first person to watch it
okitaiji(m): 9:50pm On Jun 07, 2016
Fraiser:
lol... Wait o wia una see all dis rumour wey una dey spread upandan for village sey Honeybash don leave me for okitaiji, okitaiji sef no dey even try put head for wetin go break hin neck... Honeybash is still my wife, tell oki make hin stop all dis slander o
marvluv u d see this one? no be fraiser tell you sey hin no the play away match? so what is this
okitaiji(m): 9:53pm On Jun 07, 2016
EbyNicole:
enter fire, u go wait tire be dat na,me wey don reach my papa house tey tey
lmao... na to go pack your remaining belongings from his house nah, na d chilliest AC we wan enter jor
okitaiji(m): 9:55pm On Jun 07, 2016
ray4000:

no beef me
lol.. haba mana how I go beef with my G nah, is not possible I even dash u anything you need
okitaiji(m): 10:04pm On Jun 07, 2016
giftiebrown:
okitaiji wan file suit agnst u fr comiting adultery
no worry again, I have forgiven her. slimfitdiva and I are bound to make mistakes and learn from them so we don settled, no file any case against her again
ray4000(m): 10:06pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
lol.. haba mana how I go beef with my G nah, is not possible I even dash u anything you need
what a friend. which means any girl belong to u is also mine
Johncuba(m): 10:10pm On Jun 07, 2016
see as sum bad guys jus kolobi all d chics for dis village for dem sef alone, after dem go say gonment is kwarupt. Thank God say dis guys no dey go benue camp, dem for no let person see any bae flex for camp. Sum of dem get up to 3-4 babes,aswear all diz guys nah dem go b bad leaders 2mao.
Cc
fraiser
okitaiji
giftiebrown
ray4000
okitaiji(m): 10:18pm On Jun 07, 2016
Johncuba:
see as sum bad guys jus kolobi all d chics for dis village for dem sef alone, after dem go say gonment is kwarupt. Thank God say dis guys no dey go benue camp, dem for no let person see any bae flex for camp. Sum of dem get up to 3-4 babes,aswear all diz guys nah dem go b bad leaders 2mao.
Cc
fraiser
okitaiji
giftiebrown
ray4000
hahaha baba abeg forgive us we no go do am again, and for Benue kpekus eeh u go flex taya, no dull moment at all
giftiebrown(m): 10:22pm On Jun 07, 2016
Johncuba:
see as sum bad guys jus kolobi all d chics for dis village for dem sef alone, after dem go say gonment is kwarupt. Thank God say dis guys no dey go benue camp, dem for no let person see any bae flex for camp. Sum of dem get up to 3-4 babes,aswear all diz guys nah dem go b bad leaders 2mao.
Cc
fraiser
okitaiji
giftiebrown
ray4000
lol...Shebi na Benue uu dey go, afta ur escapeedes der, anywhr wey u c gal, u go dey run...
okitaiji(m): 10:22pm On Jun 07, 2016
ray4000:

what a friend. which means any girl belong to u is also mine
no wahala baba, but anything were ur eyes see make you take am oo because I know sey I get some lioness were d design people face, if am lying ask slimfitdiva
MemphisDepay(m): 10:23pm On Jun 07, 2016
marvluv:

dat will not b enough joorh...villagegoat said u wil need like 5000 copies and u know dat anything he says is confirm...so, make more copies
ok. Av done dat already. Lol
giftiebrown(m): 10:25pm On Jun 07, 2016
okitaiji:
no worry again, I have forgiven her. slimfitdiva and I are bound to make mistakes and learn from them so we don settled, no file any case against her again
As ur lawyer mk i advce uu, mk uu divorce slimfitdiva nd honeybash...Den u cum n pay d marriages rites of EbyNicole...Yu shd b faithfl to her

Reply)

NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: How To . 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.