NewStats: 3,262,160 , 8,176,281 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 04:15 AM 162b6z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1099875 Views)
lonngmann(m): 5:54pm On Jun 07, 2016 |
genius43: All of them o I don dey used to the man voice I can't go a day without hearing him say..this week is your week...you will go to camp latest this week ![]() 1 Like |
eaglevision(m): 5:58pm On Jun 07, 2016 |
VICTORY AT LAST!!!! Missed yall so much,make una never desert here o,i have a special package for every body Congratulations to us all on re printing of our CUL,may our hopes never be shattered. 1 Like |
Fraiser(m): 6:04pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:lmao... Gift walahi u b confirm badt boy... |
EbyNicole(f): 6:05pm On Jun 07, 2016 |
ray4000:I dey fear all the guys wey dey here cos una don marry finish,I no fit be a 2nd wife mbok |
ray4000(m): 6:07pm On Jun 07, 2016 |
eaglevision:Thanks what package is that |
goodguy4sure(m): 6:10pm On Jun 07, 2016 |
For all Plateau Stream 2 Otondos kindly drop your s on this thread is you have not done that for our Whatsapp Group nairaland.unblockandhide.com/3110304/plateau-stream-2- batch-2016/1 #Goodtogo |
Slimfitdiva(f): 6:16pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:No be today. ...that's his way jare. |
ray4000(m): 6:17pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:Hmmm u right most of dem an u know dem Baby with me u are safe, have u ever see me moving with. girls in dis village am waiting for d right person which is u. beauty pls accept me. now that my love is in our heart guys will start saying bad things about me u just don't mind dem is deir mouth . more love |
Slimfitdiva(f): 6:18pm On Jun 07, 2016 |
dipznano:;o ;o ....... I no trust Dis link joor |
tabithababy(f): 6:18pm On Jun 07, 2016 |
Please how will I get to NYSC camp in keffi, nasarawa state from berger bus stop in abuja. Help a sister biko. ![]() ![]() |
eelipumper(m): 6:21pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:Your answer is coming soon,!!! "I smell something |
Fraiser(m): 6:25pm On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:babe as per dat forbiden fruit wey u talk, I sabi one wey I fit recommend give u o... Infact u go too like am... |
dipznano: 6:26pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser(m): 6:30pm On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:lol... Wait o wia una see all dis rumour wey una dey spread upandan for village sey Honeybash don leave me for okitaiji, okitaiji sef no dey even try put head for wetin go break hin neck... Honeybash is still my wife, tell oki make hin stop all dis slander o |
Fraiser(m): 6:31pm On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:no quams bro, we go meet for blackgold camp... |
rockyman(m): 6:34pm On Jun 07, 2016 |
tabithababy:Enter from there to Nyanya bridge then u will see direct to the Camp...... the camp is along the express road |
1mrblitz(m): 6:35pm On Jun 07, 2016 |
tabithababy:get to AYA, take a cab to nyanya or masaka nd frm there keffi straight |
Fraiser(m): 6:36pm On Jun 07, 2016 |
ray4000:so wetin make she come do wit d one I buy for am from Dubai? U better go give ur hijab to anoda person as ramadan gift... |
EbyNicole(f): 6:39pm On Jun 07, 2016 |
ray4000:Lmao u go fear toasting na,continue I dey come |
Fraiser(m): 6:40pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:baba if I get dis tin wey u talk, I no for dey drag seat for dis village as pcm o, I go don enter industy teytey dey make kul cash... Shey u gerit? |
giftiebrown(m): 6:42pm On Jun 07, 2016 |
Fraiser:safe bro!! no frgt Eniola fr aos ooo |
iamdynamite(m): 6:43pm On Jun 07, 2016 |
goldonome:lol.no be my fault now n.a. nysc cause am....now my salary is as stake...not fair at all |
giftiebrown(m): 6:44pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:no mind am...U r safe wit me |
xclusiveguy4(m): 6:47pm On Jun 07, 2016 |
is there anyone posted to nasarawa state
|
SC31(f): 6:48pm On Jun 07, 2016 |
dipznano:oyo |
Fraiser(m): 6:53pm On Jun 07, 2016 |
okitaiji:u know if ship sail to d east, west, north or south, it shall surely com back to d coast, marvluv is my coast nd my treasure... |
Primusinterpares(m): 6:54pm On Jun 07, 2016 |
I never believe this people yet o.... Not until them swear us in... Call me doubting Thomas @ your own peril #speakingfronexperience |
Fraiser(m): 6:57pm On Jun 07, 2016 |
SC31:lol... Alryt dear, I will be expecting, hope u are enjoying ur ppa, tanks for checking on us here babe... |
Fraiser(m): 6:59pm On Jun 07, 2016 |
EbyNicole:chaiiii see gbege... Okitaiji u av cast.... |
Fraiser(m): 7:01pm On Jun 07, 2016 |
SC31:alryt dear, dat means stream 1 will serve for eleven months nd stream 2 will serve for 10 months, o kuku make sense, tanks for d info babe |