NewStats: 3,262,559 , 8,177,476 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 05:48 PM 5y3k2y6z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1100139 Views)
maccabi(m): 8:08am On Jun 07, 2016 |
MemphisDepay: Lols .. Baba calm down no raise ur Temper oooo na since yesterday u don Dey ask oooo I know how u feel bro .. *south west things * !!! E no go change |
Bawsse(m): 8:11am On Jun 07, 2016 |
I know say this question wey I wan ask de una mind, but una de form to ask! But as an igbo man: abeg how months allawee dem go con pay us after spending all ds time for house? Tank u ![]() |
Bawsse(m): 8:14am On Jun 07, 2016 |
Zamfara Pcms - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - > nairaland.unblockandhide.com/3110650/zamfara-corpers-lets-meet-here
|
Ayanfe29(f): 8:22am On Jun 07, 2016 |
Bawsse:Our twelve months allowee go complete nau as far as we still b batch A |
MemphisDepay(m): 8:24am On Jun 07, 2016 |
maccabi: Abeg dash me likes 3 Likes |
Phemmy0011: 8:58am On Jun 07, 2016 |
Bawsse: 12months bruh. We will get our first payment on 29th this month which will be for June and at the end of our service we will get 2months allowee while stream 1 will only get 1month allowee. |
adaora015(f): 9:09am On Jun 07, 2016 |
Bawsse(m): 9:10am On Jun 07, 2016 |
Phemmy0011: End of service? Or end of orientation camp? |
Fraiser(m): 9:12am On Jun 07, 2016 |
Johncuba:lol... Baba na u b my surest G, tanks for holding ur guy back, I go hustle d shoes to make som catch for our farewell party for village on friday ni, u know I don pledge drinks. Hw ur nyt baba? 1 Like |
adaora015(f): 9:14am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: ![]() |
Bawsse(m): 9:15am On Jun 07, 2016 |
Ayanfe29:Coooorrrrrreeeeeccccccccttttttt *dancing badt baddoo baddess |
adaora015(f): 9:16am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: ![]() |
adaora015(f): 9:16am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: ![]() |
Phemmy0011: 9:21am On Jun 07, 2016 |
Bawsse: End of service bro...they can't pay 2months for just 2weeks orientation bruh. At the end of our service they will be owing us for the month of May 2016 and they will pay it. Shotiye e. |
giftiebrown(m): 9:26am On Jun 07, 2016 |
adaora015:na food....Gd mrnin dear nd aww ws ur nite ![]() |
maccabi(m): 9:27am On Jun 07, 2016 |
9:30 since ... Mtcheeew this time come dey slow now self , abi I no set am well ..
|
Bawsse(m): 9:29am On Jun 07, 2016 |
Phemmy0011: Nawao, e far o... But nothing sha tnx for the info |
Adamkabeer(m): 9:30am On Jun 07, 2016 |
MemphisDepay:bros i hear u, but dats freestyle |
giftiebrown(m): 9:31am On Jun 07, 2016 |
adaora015:baby dnt myn him, am gonna tk u go places 1 Like |
Armynu(m): 9:33am On Jun 07, 2016 |
Fraiser: Amen to your prayers. No be lie, we will show them that the AVENGERS are learning and we are the real deal. |
giftiebrown(m): 9:37am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:boss no fear, na d money wey fraiser say mk i help am buy ferrari fr adaora015, na him i dey lavish on her...i b sharp badt guy...Gd mrnin boss |
okitaiji(m): 9:38am On Jun 07, 2016 |
innosaint27:A man with lion heart, may our creator continue to give us the brevity and foresight to lead Nigeria out of this doldrums. well speech bro, bravo to you 1 Like |
MemphisDepay(m): 9:39am On Jun 07, 2016 |
Leme goan baff. Off to Cafe. Abeg how many photocopy we go do for our documents?
|
gauzbee(m): 9:40am On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:lol..this pickup line still exists?? |
giftiebrown(m): 9:45am On Jun 07, 2016 |
Bawsse:Lol, NYSC dey help u save am, atleast if person no save anyfin frm d allawee, d 2mnths allawee wey we go receive at d end of servce go b d SAVINGs, person no go dey stranded afta POP.. na dt tym stream1 peeps eyes go open #Proudly Stream2 1 Like |
VillageGOAT: 9:47am On Jun 07, 2016 |
eelipumper:baba, i just tell am on time, so that if he wan become adaora number 1 maga, he needs to buy her both ferrari and private jet.... ![]() then later adaora015 fit demand for aeroplane, if giftiebrown no fit buy am, then she go shift him position down to 61, he go come become the 61th maga ![]() ![]() ![]() |
giftiebrown(m): 9:48am On Jun 07, 2016 |
MemphisDepay:dnt do more dan 5copies each...Me na 3 each i go do...Thse stream1 peeps claimed we aint gonna use much... |
adaora015(f): 9:50am On Jun 07, 2016 |
giftiebrown: I catch you .... I dont kuku care, just keep spending my dear ![]() |
giftiebrown(m): 9:51am On Jun 07, 2016 |
gauzbee:Hahaha, d babe in question tough! I needed old skul pick line to mk ger cme arnd.. 1 Like |
marvluv(f): 9:52am On Jun 07, 2016 |
MemphisDepay:100 copies should b enough..thank me later. ![]() |
adaora015(f): 9:53am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT: Biko im not a yahoo geh o ![]() |
VillageGOAT: 9:54am On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:ha, you mean fraiser wey honeybash don leave go meet okitaiji just because of say fraiser no fit buy honeybash common house for banana island? You sure say no be dasuki give fraiser that money wey he use take give you, well EFCC prison is free, no occupant there, maybe dem fit rent one bedroom flat for you dere ![]() ![]() ![]() |