NewStats: 3,263,056 , 8,178,979 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 02:30 PM 4v3021

6z3e3g

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp - NYSC (601) - Nairaland 3l1qb

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1100803 Views)

(4)

Go Down)

giftiebrown(m): 12:24am On Jun 07, 2016
Sunnepa17:



Lol.....warm kisses accepted, hope 2 av dose lips ƒօɾ real.
Finally we made it, page #600...Dedicated to all stream2 PCMs, without u guys ds thread wldnt av cum ds far...I commend u guys 4 ur patience, resilience and maturity shown during d tym of dissapointmnts...Wish u all jrney mercies to ur various SODs...Have a fruitful servce year...

giftiebrown & Meeddah

1 Like

giftiebrown(m): 12:26am On Jun 07, 2016
terrymason:
really? U na her nanny to know her behaviour? L cheesy Lx
lol...Adaora015 na my baby mama

1 Like

adaora015(f): 12:32am On Jun 07, 2016
giftiebrown:
adaora015 no like trouble...Na gentle bae she b

Thats right , im a gentle bae lipsrsealed lipsrsealed i dnt even talk or eat sef .. Lmao

1 Like

adaora015(f): 12:34am On Jun 07, 2016
giftiebrown:
lol...Adaora015 na my baby mama

Jesus!!! Plix dont spoil ma reputation in this village o grin grin baby mama ko. Me im a young girl wey still dey street ahneva born. Bh il consider u sha after i get my dream ferari wink
terrymason(m): 12:34am On Jun 07, 2016
giftiebrown:
lol...Adaora015 na my baby mama
terrymason(m): 12:36am On Jun 07, 2016
adaora015:


Jesus!!! Plix dont spoil ma reputation in this village o grin grin baby mama ko. Me im a young girl wey still dey street ahneva born. Bh il consider u sha after i get my dream ferari wink
he nor know if me and you ni go make headline for nairaland soo
YoungProf3(m): 12:37am On Jun 07, 2016
Oya everybody go sleep abi night neva reach for una side
terrymason(m): 12:40am On Jun 07, 2016
Goodnight folkx! Sleep tight and don't hurt the bed bugs! g out-Elder1
MemphisDepay(m): 12:50am On Jun 07, 2016
Good night pals.. Make sure you don't laminate your new CUL later today. A word is enough for the wise. Looooool
giftiebrown(m): 1:09am On Jun 07, 2016
adaora015:


Thats right , im a gentle bae lipsrsealed lipsrsealed i dnt even talk or eat sef .. Lmao
lol, bt u dey fart nd poo
MemphisDepay(m): 1:24am On Jun 07, 2016
Sunnepa17:



Nope....only d date confirmed by DG
you mean the DG said categorically that our SOD won't change, or you just guessing?
Armynu(m): 2:20am On Jun 07, 2016
I see myself and only lucreziaborgia, so this village can be this quiet? No visitor or any other element of life. Guess everyone having sweet sleep and dreams. #NoMoreNYSCNightMares

What if y'all wake up to hear that it has been postponed because the funds given to NYSC needs to be given to NDA (Niger Delta Avengers) as a condition for them to stop operating... Lols, Morning everyone.
Ephyartz: 3:05am On Jun 07, 2016
I just can't sleep.
Ephyartz: 3:05am On Jun 07, 2016
I just can't sleep. Any1 still awake?
jubrealguy(m): 3:43am On Jun 07, 2016
giftiebrown:
lol...Adaora015 na my baby mama
ehn! ehn!! d same Adaora015, didn't know ooo........dah babe born for u, ur brown shiit truly has a gift
jubrealguy(m): 3:46am On Jun 07, 2016
Ephyartz:
I just can't sleep. Any1 still awake?
lol, guess uve found sleep already

1 Like

Ephyartz: 3:55am On Jun 07, 2016
jubrealguy:
lol, guess uve found sleep already
Nope, watching kung fu panda 3.
jubrealguy(m): 4:00am On Jun 07, 2016
Ephyartz:
Nope, watching kung fu panda 3.
Enjoy bro
Ephyartz: 4:01am On Jun 07, 2016
jubrealguy:
Enjoy bro
thanks bro. Y r u still awake? Can't sleep too?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp by Nobody: 4:12am On Jun 07, 2016
[quote author=leeleeane7 post=46327130][/quote]
it pays to be patience brov .... stream2 finally loading... no worries
ray4000(m): 4:37am On Jun 07, 2016
Ephyartz:
Nope, watching kung fu panda 3.
chaii. my film be that page 600
Ephyartz: 4:43am On Jun 07, 2016
ray4000:
chaii. my film be that page 600
e sweet?
VillageGOAT: 5:06am On Jun 07, 2016
adaora015:


Jesus!!! Plix dont spoil ma reputation in this village o grin grin baby mama ko. Me im a young girl wey still dey street ahneva born. Bh il consider u sha after i get my dream ferari wink
ferrari? Ewoooo, one minute silence for giftiebrown bank , giftie i hope you are preparing for the hunger strike ahead after buying the ferrari? Sha... I wish you goodluck bro cheesy
tabithababy(f): 5:08am On Jun 07, 2016
Page 600. Which way, NYSC. Kazaure. Please don't bobo us again o. Let your 13th be 13th o. angry angry what about our state of deployment. Hope it won't change. Cc. Daudae1
dipson546: 5:09am On Jun 07, 2016
[b][/b][color=#990000][/color]

WHEN IN THE FIRST WEEK OF YOUR ORIENTATION AND YOU HEAR ONE OF THE NYSC OFFICIAL SAY SOMETHING LIKE "LOGISTICS", "ASSIDUOUSLY", OR "SOON"......

3 Likes

ray4000(m): 5:10am On Jun 07, 2016
VillageGoat u no dey sleep
VillageGOAT: 5:17am On Jun 07, 2016
ray4000:
VillageGoat u no dey sleep
my oga, sleep no gree come ooo, my containers still dey high sea, so i still dey make some calls for its safe arrival to nigeria, E don tey ooo, how is our iyawo doing suogal, i heard she is working in aso rock now?
olawaleplus(m): 5:18am On Jun 07, 2016
Salaam @ harminah ramadhan kareem
Chitumu: 5:21am On Jun 07, 2016
so far the only update on NYSC website is the Ramadan message.
VillageGOAT: 5:23am On Jun 07, 2016
adaora015:


grin biko im not flying edo airline so i cant slap via pictures ....
babe, i don dey fear you now, as you fine reach, you go dey get 15 toasters on a daily basis, and i know say giftiebrown go be you 75th maga, very soon when he don begin dey improve, come buy you that ferrari hotspot, he go jump enter 6th position, na double promotion be that cheesy
eelipumper(m): 5:56am On Jun 07, 2016
VillageGOAT:

babe, i don dey fear you now, as you fine reach, you go dey get 15 toasters on a daily basis, and i know say giftiebrown go be you 75th maga, very soon when he don begin dey improve, come buy you that ferrari hotspot, he go jump enter 6th position, na double promotion be that cheesy
Lolz. That kind thing. But y u dey expose the bae na. N he believe say na only him Waka come. U have *** up. Lol
Fraiser(m): 6:07am On Jun 07, 2016
barongmj:
Fraiser are you still dancing shoki? Lol
babe right now am dancing, shoki, skelewu nd azonto togeda... Gudmorni, hw ur nyt?

Reply)

NYSC 2014 Batch C House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.