NewStats: 3,264,123 , 8,182,691 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 07:04 PM 4r3c6s

6z3e3g

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp - NYSC (230) - Nairaland 4xb22

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1101761 Views)

(4)

Go Down)

lovelyone: 2:41pm On May 10, 2016
My country people from Ocean 2 Island I greet una o.
In the NYSC something I chose Rivers,Ondo,Nassarawa and Kano

I would have love to choose
USA,London, UAE, ,South Africa etc...

I'm new here but I have being a guest checking ur posts.

Let me tell u what I saw

All the love love things happening here too strong. Seems some people go word the maidens bele o.

For those saying stream 2 will change to batch B. I take God beg you no try am again o.
13th and 21st may strong on my mind

I greet everyone .
okitaiji(m): 2:45pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Oh crap.....aiit. Neva mind....I will send my granny down to ur Syd 2 rub ur back nd grace ur bed. Watcha say?
yea!!! since u are in my inner kaban jst send granny to maccai to also check mate his piss piss wahala bfor he wil pollute die village oo
Slimfitdiva(f): 2:47pm On May 10, 2016
okitaiji:
lolzz... naughty bae... abeg ignore d knock afterall i shut d door wic means we dey sleep. dat ur hand send heavenly waves to my brain nd i'm seein some stars now so let me rest at d euphoria of this smal b4 u continue
Rest ke? No rest until we finish dis journey of pleasure. U can av all da rest u want after we land 4RM planet 100. *quickly grabs a bowl of cold chocolate nd smears it all over ur body* licks nd tickle ur earbuds****hmmmmm tastes yummy ***whispers in ur ear*u taste so gud nd ur bud feels so soft nd tender* nipped ur lips nd run my tongue over*** so glad 2 hear u moan.....sounds melodious 2 ma ear nd I feel lik doing sum dirty tinz 2 u........
sunex90(m): 2:49pm On May 10, 2016
Primusinterpares:
yes o.... E go make sense wella
like seriously dis vila d real kip me company o,,i d hardly gist inside but i d always d read una flows..... Na dos village lovers own d even sweet me 2 read ..... Thumb up 2 u guys,,,,u guys r crazily gud
okitaiji(m): 2:50pm On May 10, 2016
maccabi:






Yes .. Na me dey knock na , u dey delay things here I tell u say *konji* dey hold me and u say u get the relief !!!
lmao... so na u d deprive us our pleasure?? tnk God sey she no open d door, she don send granny to u nah abi no b so slimfitdiva
Slimfitdiva(f): 2:51pm On May 10, 2016
okitaiji:
yea!!! since u are in my inner kaban jst send granny to maccai to also check mate his piss piss wahala bfor he wil pollute die village oo

No mind DT guy jawe. Him reject ma honourable granny. BT av given him oda options. Dou he's yet 2 chus
sunex90(m): 2:51pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Rest ke? No rest until we finish dis journey of pleasure. U can av all da rest u want after we land 4RM planet 100. *quickly grabs a bowl of cold chocolate nd smears it all over ur body* licks nd tickle ur earbuds****hmmmmm tastes yummy ***whispers in ur ear*u taste so gud nd ur bud feels so soft nd tender* nipped ur lips nd run my tongue over*** so glad 2 hear u moan.....sounds melodious 2 ma ear nd I feel lik doing sum dirty tinz 2 u........
e don do na,,,,,,,na so e d do u rch? Take am easy oo
giftiebrown(m): 2:52pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Guy, wetin I do u?why u dey gum me nah. I no read law but I sabi judge wen its koms 2 DT sha
i can b ur tutor u knw
Slimfitdiva(f): 2:52pm On May 10, 2016
okitaiji:
lmao... so na u d deprive us our pleasure?? tnk God sey she no open d door, she don send granny to u nah abi no b so slimfitdiva
Na so ooo lovie
okitaiji(m): 2:53pm On May 10, 2016
maccabi:




Damn , WTF .... Is this ur ultimate relief

*Rage-mood*
lolz.. oh lawd abeg no vex granny can take do d needful for u
Slimfitdiva(f): 2:54pm On May 10, 2016
sunex90:
e don do na,,,,,,,na so e d do u rch? Take am easy oo
Haba!. Chill nd relax joor. No worry, I go send u voice record 2 feel us
Fraiser(m): 2:54pm On May 10, 2016
giftiebrown:
Mato na my guy....haha Jude d tallest, na my guy too
lol... Na dlcf u dey go ba? Or na abk u dey stay?
giftiebrown(m): 2:54pm On May 10, 2016
okitaiji:
lmao... so na u d deprive us our pleasure?? tnk God sey she no open d door, she don send granny to u nah abi no b so slimfitdiva
as i gv yuu evabae, mk yuu cum appease d gods wit slimfitdiva...She is d chosen 1
giftiebrown(m): 2:55pm On May 10, 2016
Fraiser:
lol... Na dlcf u dey go ba? Or na abk u dey stay?
haha! na north i dey...
sunex90(m): 2:56pm On May 10, 2016
lovelyone:
My country people from Ocean 2 Island I greet una o.
In the NYSC something I chose Rivers,Ondo,Nassarawa and Kano

I would have love to choose
USA,London, UAE, ,South Africa etc...

I'm new here but I have being a guest checking ur posts.

Let me tell u what I saw

All the love love things happening here too strong. Seems some people go word the maidens bele o.

For those saying stream 2 will change to batch B. I take God beg you no try am again o.
13th and 21st may strong on my mind

I greet everyone .
u hyly wkcm! We gat kano in comon
Fraiser(m): 2:56pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Shebi na ma eye..u just no worry....no harms in judging is dier?
lol... U don forget sey no only u dey dis village?
Fraiser(m): 2:58pm On May 10, 2016
SMartins1:
What's that suppose to mean! are you saying my lady is lying or I'm not good for her... Elder Fraiser be careful
lol.. E never reach to fyt na, na just question I ask na
ayGodsdelight(m): 2:58pm On May 10, 2016
giftiebrown:
baba, i feel yuu ...Hope yuu don gt babe fr ds village...Abi na u b d village priest
lol... make I just dey observe una...
okitaiji(m): 2:58pm On May 10, 2016
Lvlink:
can I see it?





Just to be convinced!
fraiser abeg show her here we d villagers wil b the witness to d show
sunex90(m): 2:59pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Haba!. Chill nd relax joor. No worry, I go send u voice record 2 feel us
lol! Holi gosh fire..... I beg no com disvirgin my innocent ears o... U flows remind me of one of my dear frnd... Enenu 4 lagos but sch 4 nas
giftiebrown(m): 3:00pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Rest ke? No rest until we finish dis journey of pleasure. U can av all da rest u want after we land 4RM planet 100. *quickly grabs a bowl of cold chocolate nd smears it all over ur body* licks nd tickle ur earbuds****hmmmmm tastes yummy ***whispers in ur ear*u taste so gud nd ur bud feels so soft nd tender* nipped ur lips nd run my tongue over*** so glad 2 hear u moan.....sounds melodious 2 ma ear nd I feel lik doing sum dirty tinz 2 u........
*peeps thru d key hole...Mtcheew, una b amateur sef
okitaiji(m): 3:00pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Angry mode* avnt u seen ma grandma ni Av sent her over 2 ur place na.....see as u just spoil our roman roman mood.
baby tell him welwel tell him to leave our house
Fraiser(m): 3:01pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Rest ke? No rest until we finish dis journey of pleasure. U can av all da rest u want after we land 4RM planet 100. *quickly grabs a bowl of cold chocolate nd smears it all over ur body* licks nd tickle ur earbuds****hmmmmm tastes yummy ***whispers in ur ear*u taste so gud nd ur bud feels so soft nd tender* nipped ur lips nd run my tongue over*** so glad 2 hear u moan.....sounds melodious 2 ma ear nd I feel lik doing sum dirty tinz 2 u........
am enjoying dis, oya kwantiniu...
marvluv(f): 3:02pm On May 10, 2016
Fraiser:
my cutie don mind him jor, naso hin lyk to dey shook mouth for wetin no concern am, if I lyk make I take alomo or bebeoku wetin concern am, no b u get ur tin?

infact make u take ogidiga, koboko, agbara, kerewa, wafeku laleyi & co ...no lele..me seff dey there for u..no shaking
giftiebrown(m): 3:02pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Okies...knock b4 u barge in.oooo nd peeping isn't allowed mk u no go catch fire dwn dier
I no sabi knock ooo...I go soon cum una.. I jus want sip small
Slimfitdiva(f): 3:03pm On May 10, 2016
Fraiser:
lol... U don forget sey no only u dey dis village?
No worry, d whole village sabi judge too nah
dejiconde(m): 3:03pm On May 10, 2016
GROOOVE:

they better do, am not missing the game for anything...

btw wic of the madrid boys are u for?
and abeg shey bet9ja or nairabet dey dere too cuz dey must pay ooo grin grin grin grin
kestare(m): 3:03pm On May 10, 2016
Fraiser:
my surest niga, hw far u na, hw ur syd, hope dis weda no reach ur syd sha?

Men I dey cold on code here o.
ray4000(m): 3:04pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Rest ke? No rest until we finish dis journey of pleasure. U can av all da rest u want after we land 4RM planet 100. *quickly grabs a bowl of cold chocolate nd smears it all over ur body* licks nd tickle ur earbuds****hmmmmm tastes yummy ***whispers in ur ear*u taste so gud nd ur bud feels so soft nd tender* nipped ur lips nd run my tongue over*** so glad 2 hear u moan.....sounds melodious 2 ma ear nd I feel lik doing sum dirty tinz 2 u........
Abeg no kill my friend, the guy don tire na one trip my guy dey go. Others self dey come #saynototwotrip#
okitaiji(m): 3:05pm On May 10, 2016
sunex90:
sori! U and dis ur husband i mean cos i sabi say u b Diva
no worry me nd slimfitdiva will take u along in our private jet since u wil be fannin us with eyes closed
giftiebrown(m): 3:06pm On May 10, 2016
ayGodsdelight:
lol... make I just dey observe una...
ok, enjoy...I go send Lvlink over mk she cum kip yuu company
Fraiser(m): 3:06pm On May 10, 2016
okitaiji:
fraiser abeg show her here we d villagers wil b the witness to d show
baba we dont witness, we re not talkin about tinx wey require d presence of witness or judge, she nd I will b d witness nd judge of each oda

Reply)

NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: How To . 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.