NewStats: 3,264,157 , 8,182,817 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 10:55 PM 2e3j5y6z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1101793 Views)
Precious91(m): 1:28pm On May 10, 2016 |
suogal:you too,hon |
Slimfitdiva(f): 1:28pm On May 10, 2016 |
maccabi:Oh crap.....aiit. Neva mind....I will send my granny down to ur Syd 2 rub ur back nd grace ur bed. Watcha say? |
Fraiser(m): 1:31pm On May 10, 2016 |
okitaiji:lol... Dis one is a scander o, abeg dont implicated me o |
sasquareT(m): 1:31pm On May 10, 2016 |
what is it with d news that we might actually be in Camp early than expected rumour has it that camp will b 16 of dz month 1 Like |
maccabi(m): 1:32pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Yes .. Na me dey knock na , u dey delay things here I tell u say *konji* dey hold me and u say u get the relief !!! |
sunex90(m): 1:32pm On May 10, 2016 |
okitaiji:lol! U guys r so naughty in here... I beg make una no disvirgin my sight wit dis una flows o |
maccabi(m): 1:33pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Yes .. Na me dey knock na , u dey delay things here I tell u say *konji* dey hold me and u say u get the relief !!! |
Fraiser(m): 1:33pm On May 10, 2016 |
okitaiji:lol... Make I hear from her first, btw me na 3 in 1 man wen it comes to dat o 1 Like |
maccabi(m): 1:36pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva: Damn , WTF .... Is this ur ultimate relief *Rage-mood* |
ridow(m): 1:36pm On May 10, 2016 |
sasquareT: abeg no dey carry rumour come here dey give... we no need any news again, jst wait till Friday (3 days 4rm nw) and confirm. thanks 1 Like |
Fraiser(m): 1:37pm On May 10, 2016 |
suogal:ohhh datx her suogal my sugar, where have u been, I av missed u lyk miss eliot, hope ur day has been great... Enjoy ur day dear |
Slimfitdiva(f): 1:38pm On May 10, 2016 |
ridow:4 real? Oh boy. Na work u do ooo. Kudos. I hope u will b around 2nite nd help kill dem again. Noting personal.. Just dnt wish 4 dier....been dreaming uyo |
sunex90(m): 1:39pm On May 10, 2016 |
Primusinterpares:friday b me like in 100 days ahead,,, i wish i fit fast 4ward tym make friday com soonest.....house don too tire me o,,i wish 2 know where i belong |
sunex90(m): 1:41pm On May 10, 2016 |
sasquareT:perhaps d news came 4m ur last nyt dream ba? Lol |
Bigdreams(m): 1:42pm On May 10, 2016 |
Hi prospective corps , AS you are preparing for your service year, it also very important that you arm yourself with a professional CV which will give you an edge during recruitment exercises. You can apply for jobs while still serving as you don't have to wait till service year is over before you begin to apply for jobs. It doesn't matter if you have no previous work experience, a professional CV can still be crafted for you. Visit this link >> https://nairaland.unblockandhide.com/1802532/professional-cv-rewrite-corps- << to read why you need a professional CV and also the testimonials of people right here on Nairaland that I have crafted professional CVs for. You can reach me on whatsapp - 08144303049, BBM - 2B6A257E or Call 08098086797. I am your choice for crafting professional CVs that give you an edge during recruitment exercises. Thanks. |
suogal(f): 1:42pm On May 10, 2016 |
Fraiser:lolz yes o, drinking hot pepper soup in this cold weather. come and me pls as I don't know where ray4000 went to |
Fraiser(m): 1:43pm On May 10, 2016 |
suogal:ohhh datx great, it was raining here too, we hav a clement weather today unlike bfor wen heat is usually @ rampage.. Yea u can call me dat... I hope u get to know hw nice i am as tym goes on.. |
Fraiser(m): 1:44pm On May 10, 2016 |
Lvlink:are u sure he is up to d task? Or u still want to giv it a tryer? |
Fraiser(m): 1:46pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:lol... Notin do u babe |
Lvlink(f): 1:47pm On May 10, 2016 |
Fraiser:can I see it? Just to be convinced! |
Primusinterpares(m): 1:47pm On May 10, 2016 |
sunex90:I understand... But look am like this... Between Tuesday and Friday it's just 48 hours difference... Just chill Friday no far... |
Slimfitdiva(f): 1:48pm On May 10, 2016 |
maccabi:Angry mode* avnt u seen ma grandma ni ![]() |
Slimfitdiva(f): 1:50pm On May 10, 2016 |
sunex90:Hahehehe.......abeg cover one eye dey view.....u can kom fan us ooo ooo but we go put lid for ur eyes sha....mk konji no go catch u if u dey peep... |
Slimfitdiva(f): 1:52pm On May 10, 2016 |
maccabi:Awwwwwee.....okies. I go compromise nd send melody or Ella instead....pik 1, dey are both sweet |
Slimfitdiva(f): 1:53pm On May 10, 2016 |
ridow(m): 1:54pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:Lolz babe I knw exactly what u need 2nite and am getting it 4 u right away.... sheyb u know those mosquito killer (otapiapia) ![]() truely I wouldn't pray 4 kwara either, I heard they don't pay state allawee |
iamdynamite(m): 1:55pm On May 10, 2016 |
Fraiser:amen oooooooooooooooooooo |
sunex90(m): 1:55pm On May 10, 2016 |
Primusinterpares:u ryt bro! To d stay house everyday naim d bite my bele sef cos me let go my small job finkin my name go folo 4 streem 1.... Wich states ur chuz during ur reg sef? Me na akwa ibom,kano,enugu n plateau... But na akwa ibom i wish 4 sha |
sunex90(m): 1:59pm On May 10, 2016 |
Slimfitdiva:hahahaha! Bat guy,,me go like meet u and dis ur wyf 4 camp o |
Fraiser(m): 2:00pm On May 10, 2016 |
suogal:ohhh babe am comin over... Just give me few minute to dressup, babe stop callin ray wen am wit u, every tin u need to get warm nd smile is fully embedded in me... Just wait for me babe |
sunex90(m): 2:01pm On May 10, 2016 |
sunex90:sori! U and dis ur husband i mean cos i sabi say u b Diva |
Slimfitdiva(f): 2:02pm On May 10, 2016 |
ridow:Yeah, but I no dey sel..... fish abi na meat. Whatever, just carry net kom. In DT case we go fit snuggle under d duvet 2geda |