NewStats: 3,264,417 , 8,183,676 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 01:33 AM 62f5u6z3e3g |
What Will Happen If One Fails To Pay Back Loan From Loan App? (318190 Views)
mediclife1987(m): 1:51am On Apr 12, 2024 |
charliebiz: Lies, how dn take know sey hin dey Canada? 2 Likes 1 Share |
mediclife1987(m): 1:58am On Apr 12, 2024 |
luluosas: Waoh this is fantastic. Which site or app b this abeg? |
mediclife1987(m): 2:19am On Apr 12, 2024 |
Justarandomguy: Omo, I check my CRC on their site, and I see sey I dey owe 1.4million in total. About 400k for GTBank, and almost 1m for the loan sharks. And I still wan go collect 15m loan for UBA hand in some months time. Abeg tell me shey I need crase laidis ![]() |
mediclife1987(m): 2:21am On Apr 12, 2024 |
waley007: Person don go use your head break coconut. Sorry oh, make God no make dem kill you oh ![]() |
mediclife1987(m): 2:29am On Apr 12, 2024 |
winnah: Omo, I check my CRC on their site, and I see sey I dey owe 1.4million in total. About 400k for GTBank, and almost 1m for the loan sharks. And I still wan go collect 15m loan for UBA hand in some months time. Abeg tell me shey I need crase laidis ![]() |
mediclife1987(m): 2:33am On Apr 12, 2024 |
TommyAnthem: Are you for real on this? Omo, I check my CRC on their site, and I see sey I dey owe 1.4million in total. About 400k for GTBank, and almost 1m for the loan sharks. And I still wan go collect 15m loan for UBA hand in some months time. Abeg tell me shey I need crase laidis ![]() |
mediclife1987(m): 2:34am On Apr 12, 2024 |
dyydxx: Where did he want to collect the loan? Omo, I check my CRC on their site, and I see sey I dey owe 1.4million in total. About 400k for GTBank, and almost 1m for the loan sharks. And I still wan go collect 15m loan for UBA hand in some months time. Abeg tell me shey I need crase laidis ![]() |
mediclife1987(m): 2:38am On Apr 12, 2024 |
CCtimaya: You be real akilapa...go ask Yoruba people for the meaning ![]() 1 Like |
mediclife1987(m): 2:45am On Apr 12, 2024 |
Toktee: Bushmeat don catch hunter ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
mediclife1987(m): 2:50am On Apr 12, 2024 |
ifedohlahpoh: Omo buruku lojo ti e ![]() |
mediclife1987(m): 2:51am On Apr 12, 2024 |
Kingofhoes: Omo, I check my CRC on their site, and I see sey I dey owe 1.4million in total. About 400k for GTBank, and almost 1m for the loan sharks. And I still wan go collect 15m loan for UBA hand in some months time. Abeg tell me shey I need crase laidis ![]() |
mediclife1987(m): 2:53am On Apr 12, 2024 |
Busybeehf: See they'll blacklist your life sef. |
nedekid: 5:49am On Apr 12, 2024 |
mediclife1987:Chisos!! |
merits(m): 11:59am On Apr 12, 2024 |
mediclife1987:You dey craze oo 😂🤣ogogoro for where?Sometimes it is good to show those network providers. pepper na🌶️🫑, atleast me too I don chop their money small.🤣😂 |
zeedof(m): 9:12am On Apr 13, 2024 |
mediclife1987:unless if UBA credit officer that attend to you do padi padi, they will not grant the loan.. |
mediclife1987(m): 12:18pm On Apr 13, 2024 |
zeedof: Eheen? So credit officer go check my credit rating, see how bad it is and still choose to do padi padi? Unto say I be wetin na? Baba talk another thing abeg, cos the only way they can grant me loan is if they don't check my credit score. If they do, na auto reject I go see straight. Autocheck wey I try my BVN say make test it's ability to get a loan, no even reach 1minute wey dem reply me with rejection mail say I get bad credit history. This was suppose to take them up to 24hrs to , and made the request in the evening sef, wey e no likely make dem dey work, but omo dem tufiakwa my request ni straight. |
zeedof(m): 1:13pm On Apr 13, 2024 |
mediclife1987:... thats is the normal process but everything is possible in Nigeria, just let it go... my advice is you get the money paid and clear your credit score and then you can go for the 15m loan... |
mediclife1987(m): 1:29pm On Apr 13, 2024 |
zeedof: Which #15million loan, you don go check my post ba? Well I'm not sure they'll start with 15m for me cos I've spoilt my credit history already. |
luluosas(m): 7:10am On Apr 14, 2024 |
My dear, debts are terrible and traumatizing. Try not to owe and gain your sanity. Regards.
mediclife1987: |
winnah(f): 9:10pm On Apr 17, 2024 |
Don't tell me you mean it mediclife1987: |
mediclife1987(m): 9:19pm On Apr 17, 2024 |
winnah: I mean it bajestically |
Kelvin3476: 9:36am On Feb 07 |
dominique:Haunty Dominique this is not true |