NewStats: 3,262,092 , 8,176,053 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 06:43 PM j1i4g6z3e3g |
Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (3 - 2) On 18th June 2023 (88653 Views)
Reussite: 6:14pm On Jun 18, 2023 |
Itβs about time Awoniyi & Ademola is introduced
|
Reference(m): 6:14pm On Jun 18, 2023 |
Abeg they should not injure our Osimen for us. It has been a long, long time since we had an A-list baller in our squad.
2 Likes |
GoodRocks: 6:14pm On Jun 18, 2023 |
SMJay: They'll soon come for your head bro. I said exactly the same thing they wan chop me raw. Iwobi, chukwueze and that werey defender no know wetin dem dey do for that pitch 1 Like |
Re: Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (3 - 2) On 18th June 2023 by Nobody: 6:15pm On Jun 18, 2023 |
Femeto:Did you see the goal at all? Into the top corner. Enyeama is 1.82cm and Shorunmu is 1.85. The keeper is 1.80cm where's the imaginary height you're talking about again? People like you just like criticizing but don't come with facts. |
Nigeriagood(m): 6:15pm On Jun 18, 2023 |
SMJay:the same that lost yesterday to south Africa with hakimi, ziyech and many more I don't think so 3 Likes |
GoodRocks: 6:16pm On Jun 18, 2023 |
SMJay: Agreed π― no be today Super chicken start to dey mumu. Never put your hope on them! 1 Like |
Treasure17(m): 6:16pm On Jun 18, 2023 |
prinsam30:Saying the same thing. |
Reference(m): 6:16pm On Jun 18, 2023 |
Good keeping. Smart off his line.
|
Nigeriagood(m): 6:16pm On Jun 18, 2023 |
Haaaaaa π Adeleye clears before further damage |
Treasure17(m): 6:16pm On Jun 18, 2023 |
denzel231:Rest 1 Like |
GoodRocks: 6:17pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood: U no dey watch the match? |
Nigeriagood(m): 6:17pm On Jun 18, 2023 |
Total foul clipping from behind but ref is blind
1 Like |
Nigeriagood(m): 6:17pm On Jun 18, 2023 |
GO0DHardDick:na you I suppose ask that question |
GoodRocks: 6:18pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood: Dude, that they lost to South Africa doesn't mean Nigeria can win Morocco. E no possible! No be Nigeria again? Even if it's by chance, e still no possible! We're not ready for this discussion |
Reference(m): 6:18pm On Jun 18, 2023 |
Chai.... Aribo. The coach should see that he is being over run in the midfield nau.
|
Nigeriagood(m): 6:18pm On Jun 18, 2023 |
Given away but HORRIBLE CROSS πππππ
|
Nigeriagood(m): 6:18pm On Jun 18, 2023 |
Given away but HORRIBLE CROSS πππππ from Nigeria
|
VeryWickedMan: 6:19pm On Jun 18, 2023 |
Tinubu and his technical adviser Lamidi Apapa have finished this country walahi.
|
Nigeriagood(m): 6:19pm On Jun 18, 2023 |
GO0DHardDick:nawao for Nigerians,soon they will say we will lose to san Marino |
ceejay80s(m): 6:19pm On Jun 18, 2023 |
We are not that good, how we allow them score 1 goal baffles me
|
Judolisco(m): 6:20pm On Jun 18, 2023 |
SMJay:it depends.... Morocco fit no see us beat 1 Like |
Nigeriagood(m): 6:21pm On Jun 18, 2023 |
Poor goal kick from adeleye
|
wiseone28: 6:21pm On Jun 18, 2023 |
Kick and run match π€£π€£π€£ If na like this football is people for no watch |
VeryWickedMan: 6:21pm On Jun 18, 2023 |
Judolisco: You dey craze. Morocco wey comot Portugal and Brazil follow & Croatia drag am naim you wan beat. Your papa. 1 Like 1 Share |
Nigeriagood(m): 6:21pm On Jun 18, 2023 |
God save us o
|
quickly: 6:22pm On Jun 18, 2023 |
Aribo is not In This game I would remove him and put the new guy |
denzel231: 6:22pm On Jun 18, 2023 |
Treasure17:okay I dn rest |
Nigeriagood(m): 6:22pm On Jun 18, 2023 |
VeryWickedMan:no be the same lose yesterday to south Africa |
prinsam30: 6:22pm On Jun 18, 2023 |
na wa for signal oo
|
Reference(m): 6:22pm On Jun 18, 2023 |
Keeper bravely off his line again to save a ragged defence.... cool.... ![]() |
Cristiano Ronaldo's Amazing Car Collections That Will Be Flown To Juventus
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |