NewStats: 3,262,397 , 8,177,028 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 07:16 AM 1d60446z3e3g |
Nigeria Vs Sierra Leone: AFCON Qualifier (3 - 2) On 18th June 2023 (88680 Views)
ItooWorWor(m): 6:03pm On Jun 18, 2023 |
This game is boring.
|
GoodRocks: 6:03pm On Jun 18, 2023 |
Femeto: Brain dey pain u? Which iwobi is the reason why we missed the world cup? Dude, iwobi and chukwueze should be bench and substitut ASAP before second half begins. Dem no know wetin dem dey do for that pitch. Iwobi seems totally lost in the game! 1 Like |
Nigeriagood(m): 6:03pm On Jun 18, 2023 |
Blazadenise:WETIN you dey talk, please give me your starting eleven |
Saint52(m): 6:03pm On Jun 18, 2023 |
Saint52(m): 6:03pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood(m): 6:04pm On Jun 18, 2023 |
Second half begins Will Nigeria show their flair or Leone run them to ground |
daveP(m): 6:04pm On Jun 18, 2023 |
Icon79:All of them dey hook once once. Funny preparations overall. |
Ajibel(m): 6:05pm On Jun 18, 2023 |
Super Eagles should be careful. I still this same Sierra Leone team came down from 4-0 down to level 4-4 not too long ago |
Femeto: 6:05pm On Jun 18, 2023 |
GO0DHardDick:Comot am now. Na so una chase Rohr comot. ITK. We dey lead 2-1 away from home una still dey complain. Naija fans can never be satisfied. 1 Like |
Fuckingmallam45(m): 6:06pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood:Ademola Lookman Henry Onyekuru 1 Like 1 Share |
Retmis: 6:06pm On Jun 18, 2023 |
Robnectar:Bro yr funny |
SmartyPants(m): 6:07pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood: These players are below average. How many crosses did Zaidu make in the entire first half? Watch him well this guy can only in the direction his body is facing. 1 Like |
SMJay: 6:07pm On Jun 18, 2023 |
wiseone28:if you hear the amount earmarked for today's match, you be shocked. |
Reference(m): 6:07pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood: Will Peseiro say he did not watch that tournament. And if he did why hasn't he tried any of them in the train up for this campaign. I just don't understand how soccer Nigeria is run but this cannot be right. Other countries just donot have the exclusivity in their senor teams the way we have. As a matter of fact in one of the Euro Qualifiers played yesterday I overheard the commentator referring to a player who was going to the u21 camp of his country as soon as the qualifiers runs its course. Many players in European teams play for the senior and junior teams at the same time gathering remarkable experience in the process. Here we are satisfied with cliques as if there are two NFF's. 1 Like |
prinsam30: 6:08pm On Jun 18, 2023 |
this ref na wa ooo
|
Reflect7: 6:08pm On Jun 18, 2023 |
Fuckingmallam45: We need to play Onyekuru more in that team. |
Nigeriagood(m): 6:09pm On Jun 18, 2023 |
Fuckingmallam45:tell me you are joking 😁😁 Henry eh no be the same guy that una wan finish with abuse plus he is not even a starter for galas in Turkish league and I said Nigerian league 1 Like |
Nemesis0147(m): 6:09pm On Jun 18, 2023 |
Reflect7:are you trolling or are you for real? |
Robnectar(m): 6:09pm On Jun 18, 2023 |
Retmis:Shey u no see am nih? Abi nah my eyez ![]() 1 Like |
GoodRocks: 6:10pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood: remove iwobi from there. 1 Like |
NobleSeed(m): 6:10pm On Jun 18, 2023 |
This match looks familiar, belike watin I don watch before 😂 😂
|
SMJay: 6:10pm On Jun 18, 2023 |
I am just too disappointed in the Nigerian players
|
Nigeriagood(m): 6:10pm On Jun 18, 2023 |
Reflect7:ahh go check his stats and come back and tell me he should come back |
Nigeriagood(m): 6:11pm On Jun 18, 2023 |
NobleSeed:ehh for where no think am o 🇳🇬🇳🇬 |
SMJay: 6:11pm On Jun 18, 2023 |
Nigeriagood:Why would you invite a player that does not start in his team in turkish league but you want the Nigerian league to grow? |
virginchaser(m): 6:11pm On Jun 18, 2023 |
Nwanna2588: Short replay after goal or important incident. |
denzel231: 6:11pm On Jun 18, 2023 |
Reflect7:trying to sound like smart but ended up disgracing yourself n lineage. Na people like una dey rate player because of goal and when Dem no score, Dem go be yeye players lol . u see Messi play yesterday against Australia, that's football at its best, now Compare that form to this mid osimhen lmao. It's even a shame to even compare form of a 36 year old Messi to osimhen, you be mugu.. why not compare his form to haaland now? Now you are putting Ronaldo lmao, comparing old men to small pikin wey never see anything lmao. Even if osimhen score 100 goals for this match, he go always dey below Messi.. I tink say u get sense before, I don't argue with bigots. Boy bye . |
GoodRocks: 6:12pm On Jun 18, 2023 |
Ajibel: With this rubbish super eagles are playing, they go beat super chickens 4-2 today! However, I see the matching ending 3-2 against Nigeria. Sierra Leone will win. Nigeria never ready 1 Like |
Nigeriagood(m): 6:12pm On Jun 18, 2023 |
SMJay:exactly what I said na read it 1 Like |
SMJay: 6:12pm On Jun 18, 2023 |
Reference: ![]() |
Nigeriagood(m): 6:13pm On Jun 18, 2023 |
GO0DHardDick:what is wrong with you 🤐🤐 |
SMJay: 6:13pm On Jun 18, 2023 |
GO0DHardDick:Morocco will beat Nigeria blue black. |
Ethiopia Vs Nigeria - AFCON 2013 (0 - 2) On 29th January 2013
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |