NewStats: 3,259,267 , 8,169,688 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 03:23 PM b351o6z3e3g |
How Do This Yahoo Guys Makes So Much Money, Please. (16351 Views)
Draggun(m): 9:02pm On Apr 03, 2023 |
Blake755: I swear, that year I align myself with detty men and them dey save my a.s.s till today. One good turn deserves another. 1 Like 1 Share |
Blake755: 4:37pm On Apr 04, 2023 |
Draggun:Yes bro that's the real stuff know people forget all this thing person go go school carry book for head like gala get first class him no go find work work wey third class don collect since 💔😂 After I don carry school for head for 6 year for sec school nah yeye cert the principal been give me something wey I carry am come make the employ me as POS attendant dey no go gree sef 🤦🏾♂️ 1 Like 1 Share |
sacajawea(m): 9:20pm On Apr 04, 2023 |
kingBlaq:Shut Up! No dating Job will give you 2 million dollars How many People in the west have a net worth of over $1 or $1.5M ?? How many?? Way Less than 10% 1 Like |
kingBlaq: 10:01pm On Apr 04, 2023 |
sacajawea:See you na oga sabinus 1 dda check for local bank $100k and depending the bank you fit run 2cheques Only 1client Some guys don chop 20 bank on God Be like you no dey see G-boi drive rolls royce Dey play 2 Likes |
sacajawea(m): 10:08pm On Apr 04, 2023 |
kingBlaq:You are stupid illiterate who can't even construct simple sentences. Wire Job, BEC and other Jobs can bring in Million of dollars, even weekly But my original comment, is no dating Job will give you that No client has a net worth of over 2M and will give you that money |
kingBlaq: 10:10pm On Apr 04, 2023 |
One major thing in this life is experience I no go cast work o but just believe that G is real and aftican tradition is real too... No be dem say, try run am then checkmate The value of 1 USA client alone let me not talk and lekki dubai elon musk boys dey run client everyday, no be 1 no be 2 100+ I said everyday 2 Likes |
kingBlaq: 10:12pm On Apr 04, 2023 |
sacajawea:I have a bsc in biochemistry bro and i no curse you Na dating dem dey use catch client then collect bank details run cheque or ACH... If u wan learn work just talk no insults please Be civil |
sacajawea(m): 7:46am On Apr 05, 2023 |
kingBlaq:Yes I know this, that is different from what we are saying. The first guy Said Social engineering, Dating, talking to Oyinbo etc. will never give you that amount of money So dating in itself won't give you that |
kingBlaq: 9:42am On Apr 05, 2023 |
sacajawea:Yeah normally client no get money reach that amount but client wey give u $100 for love go give you online access if the fmt go well I get you |
Lampy336: 5:26pm On Apr 05, 2023 |
kushercain: that there is alot of basetools.. Give the full site for him to know which one is the right site to buy tools from.. |
Lampy336: 5:28pm On Apr 05, 2023 |
Blake755: Aswear but most people don't know this Bo's.. 1 Like |
Lampy336: 5:30pm On Apr 05, 2023 |
Blupen: Just dey very careful babalawos , Alfa and pastor sef dey find whom to scam.. |
Lampy336: 5:35pm On Apr 05, 2023 |
sacajawea: I don see niggas that have been with client for over 10 years till now client don pay nothing less than 600k in USD and she is still paying till this moment that I am typing this.. Yes truely i believe that there is pure luck in whatever we do in life.. 2 Likes 1 Share |
Lampy336: 5:41pm On Apr 05, 2023 |
sacajawea: Bro talk about things that you know.. Client dey is a what I will tell you , ask people that bomb steady they will tell you how things work.. Thou I am not into game but I know alot and have alot of them as friends even during my University days.. Make we just bon mata Bro.. |
Lampy336: 5:49pm On Apr 05, 2023 |
kingBlaq: Bo's you forget to tell him about HELOC , home equity line of credit having 500k credit line limit wey niggas for hood dey run without stress make God just give grace see client wey go hear word..there will be a good turn around.. 1 Like |
Blupen(m): 5:56pm On Apr 05, 2023 |
Lampy336:Hmmmm na pastors i deh fear ooh |
silibaba: 6:01pm On Apr 05, 2023 |
Rajahbite:Is tinubu and mc oluoma hustle legit? |
Blake755: 8:09pm On Apr 05, 2023 |
Lampy336:After making it the next generation start balling hard 💔 |
sacajawea(m): 9:41pm On Apr 05, 2023 |
Lampy336:1 out of 500,000 10 Years...? Have they met? Are they married? Online client for over 10years...?? |
kingBlaq: 9:41am On Apr 06, 2023 |
Lampy336:Those words are priceless @ the bolded your own no good boss, client house go dey on the line lol Na to lap ijebu-ode Zazuu |
Kennyswag: 10:00pm On Jan 19, 2024 |
Ask hushpuppi
|
FManager(m): 12:48am On Jan 20, 2024 |
Ibtxxo: No street nigga in his sane, even if he's high will not be mad enough to show you such level of funds, stop capping my dude. ![]() ![]() ![]() ![]() |
How Banks, Govt Officials Aided Marketers To Loot Subsidy Billions...
(Go Up)
Sections: How To . 44 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |