NewStats: 3,259,398 , 8,170,002 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 09:11 PM 6e3q1i

6z3e3g

How Do This Yahoo Guys Makes So Much Money, Please. - Crime (4) - Nairaland 1g2p1w

How Do This Yahoo Guys Makes So Much Money, Please. (16352 Views)

(4)

Go Down)

Draggun(m): 9:02pm On Apr 03, 2023
Blake755:

Nah e be koko if you like get first class if you know get connection u go see shege that's why even if nah school u go try dey Allen with men

I swear, that year I align myself with detty men and them dey save my a.s.s till today.

One good turn deserves another.

1 Like 1 Share

Blake755: 4:37pm On Apr 04, 2023
Draggun:


I swear, that year I align myself with detty men and them dey save my a.s.s till today.

One good turn deserves another.
Yes bro that's the real stuff know people forget all this thing person go go school carry book for head like gala get first class him no go find work work wey third class don collect since 💔😂
After I don carry school for head for 6 year for sec school nah yeye cert the principal been give me something wey I carry am come make the employ me as POS attendant dey no go gree sef 🤦🏾‍♂️

1 Like 1 Share

sacajawea(m): 9:20pm On Apr 04, 2023
kingBlaq:

Pls talk only of what you know
Some men don squander that money finish for this work
Dey play
Shut Up!
No dating Job will give you 2 million dollars
How many People in the west have a net worth of over $1 or $1.5M ?? How many??
Way Less than 10%

1 Like

kingBlaq: 10:01pm On Apr 04, 2023
sacajawea:

Shut Up!
No dating Job will give you 2 million dollars
How many People in the west have a net worth of over $1 or $1.5M ?? How many??
Way Less than 10%
See you na oga sabinus
1 dda check for local bank $100k and depending the bank you fit run 2cheques
Only 1client
Some guys don chop 20 bank on God
Be like you no dey see G-boi drive rolls royce
Dey play

2 Likes

sacajawea(m): 10:08pm On Apr 04, 2023
kingBlaq:

See you na oga sabinus
1 dda check for local bank $100k and depending the bank you fit run 2cheques
Only 1client
Some guys don chop 20 bank on God
Be like you no dey see G-boi drive rolls royce
Dey play
You are stupid illiterate who can't even construct simple sentences.
Wire Job, BEC and other Jobs can bring in Million of dollars, even weekly
But my original comment, is no dating Job will give you that
No client has a net worth of over 2M and will give you that money
kingBlaq: 10:10pm On Apr 04, 2023
One major thing in this life is experience
I no go cast work o but just believe that G is real and aftican tradition is real too...
No be dem say, try run am then checkmate
The value of 1 USA client alone let me not talk and lekki dubai elon musk boys dey run client everyday, no be 1 no be 2 100+
I said everyday

2 Likes

kingBlaq: 10:12pm On Apr 04, 2023
sacajawea:

You are stupid illiterate who can't even construct simple sentences.
Wire Job, BEC and other Jobs can bring in Million of dollars, even weekly
But my original comment, is no dating Job will give you that
No client has a net worth of over 2M and will give you that money
I have a bsc in biochemistry bro and i no curse you
Na dating dem dey use catch client then collect bank details run cheque or ACH...
If u wan learn work just talk no insults please
Be civil
sacajawea(m): 7:46am On Apr 05, 2023
kingBlaq:

I have a bsc in biochemistry bro and i no curse you
Na dating dem dey use catch client then collect bank details run cheque or ACH...
If u wan learn work just talk no insults please
Be civil
Yes I know this, that is different from what we are saying.
The first guy Said Social engineering, Dating, talking to Oyinbo etc. will never give you that amount of money
So dating in itself won't give you that
kingBlaq: 9:42am On Apr 05, 2023
sacajawea:

Yes I know this, that is different from what we are saying.
The first guy Said Social engineering, Dating, talking to Oyinbo etc. will never give you that amount of money
So dating in itself won't give you that
Yeah normally client no get money reach that amount but client wey give u $100 for love go give you online access if the fmt go well
I get you
Lampy336: 5:26pm On Apr 05, 2023
kushercain:


use btc buy paid site for basetools



that there is alot of basetools..

Give the full site for him to know which one is the right site to buy tools from..
Lampy336: 5:28pm On Apr 05, 2023
Blake755:
Generational wealth start with one big thief 😓😓

Aswear but most people don't know this Bo's..

1 Like

Lampy336: 5:30pm On Apr 05, 2023
Blupen:
Bros my no lie you na to do juju make my music blow i deh always think about now because i don know say life hard and God no deh so na for me to do wetin i go do to survive


Just dey very careful babalawos , Alfa and pastor sef dey find whom to scam..
Lampy336: 5:35pm On Apr 05, 2023
sacajawea:

No amount of Social engineering, dating Jobs, all of the above, will give you $2M



I don see niggas that have been with client for over 10 years till now client don pay nothing less than 600k in USD and she is still paying till this moment that I am typing this..


Yes truely i believe that there is pure luck in whatever we do in life..

2 Likes 1 Share

Lampy336: 5:41pm On Apr 05, 2023
sacajawea:

Shut Up!
No dating Job will give you 2 million dollars
How many People in the west have a net worth of over $1 or $1.5M ?? How many??
Way Less than 10%


Bro talk about things that you know..

Client dey is a what I will tell you , ask people that bomb steady they will tell you how things work..

Thou I am not into game but I know alot and have alot of them as friends even during my University days..

Make we just bon mata Bro..
Lampy336: 5:49pm On Apr 05, 2023
kingBlaq:

I have a bsc in biochemistry bro and i no curse you
Na dating dem dey use catch client then collect bank details run cheque or ACH...
If u wan learn work just talk no insults please
Be civil


Bo's you forget to tell him about HELOC , home equity line of credit having 500k credit line limit wey niggas for hood dey run without stress make God just give grace see client wey go hear word..there will be a good turn around..

1 Like

Blupen(m): 5:56pm On Apr 05, 2023
Lampy336:



Just dey very careful babalawos , Alfa and pastor sef dey find whom to scam..
Hmmmm na pastors i deh fear ooh
silibaba: 6:01pm On Apr 05, 2023
Rajahbite:
The amount and figures those Gboys bandy about doesn't trip me a bit. As long as their hustle no dey legit, I prefer my 7k a week legit hustle . My peace of mind is paramount mbok !
Is tinubu and mc oluoma hustle legit?
Blake755: 8:09pm On Apr 05, 2023
Lampy336:


Aswear but most people don't know this Bo's..
After making it the next generation start balling hard 💔
sacajawea(m): 9:41pm On Apr 05, 2023
Lampy336:




I don see niggas that have been with client for over 10 years till now client don pay nothing less than 600k in USD and she is still paying till this moment that I am typing this..


Yes truely i believe that there is pure luck in whatever we do in life..
1 out of 500,000
10 Years...? Have they met? Are they married?
Online client for over 10years...??
kingBlaq: 9:41am On Apr 06, 2023
Lampy336:



Bo's you forget to tell him about HELOC , home equity line of credit having 500k credit line limit wey niggas for hood dey run without stress make God just give grace see client wey go hear word..there will be a good turn around..
Those words are priceless @ the bolded
your own no good boss,
client house go dey on the line lol
Na to lap ijebu-ode
Zazuu
Kennyswag: 10:00pm On Jan 19, 2024
Ask hushpuppi
FManager(m): 12:48am On Jan 20, 2024
Ibtxxo:
Is it really juju or what.
There is this 18 years old guy that just built house and bought the latest GLE.
This guy wallet address is more than $2,000,000 transaction and I almost run mad.

No street nigga in his sane, even if he's high will not be mad enough to show you such level of funds, stop capping my dude. tongue tongue tongue tongue

Reply)

Cybercrime: Court Sends UNILORIN, KWASU, Kwara Poly Students To Jail

(Go Up)

Sections: How To . 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.