NewStats: 3,259,553 , 8,170,487 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 02:41 PM 683eu

6z3e3g

Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? - Car Talk - Nairaland 3a5c4p

Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? (5695 Views)

(4)

(1) Go Down)

Dtruthspeaker: 11:30pm On Feb 10, 2023
Me I dey plan dose Hiace 2020 wey dem use me shine wen I dey come back from village for 2020.

GUO, Young shall grow, I never forgive una o. All of us go run 160 dat day! grin

1 Like

Dtruthspeaker: 11:32pm On Feb 10, 2023
Den dose Audi 80 wey dey Benin wey go enter road run small Kon go pack one side drop enger, una beta take time.

1 Like 1 Share

Roozart(m): 8:09am On Feb 11, 2023
Dtruthspeaker:
Me I dey plan dose Hiace 2020 wey dem use me shine wen I dey come back from village for 2020.

GUO, Young shall grow, I never forgive una o. All of us go run 160 dat day! grin

You sabi that 2020 hiace bus wey GUO dey use? Na so I pursue one with my 2011 hiace bus oooo. I no go forget. Two other guys sef me pursue am, one lexus rx300 and matrix... The matrix stopped at that toll gate before ijebu ode, lexus guy rested when he couldn't meet up. Me I just enter that filling station at that customs checking point my own. I following the bus from afar from Ore at 160kmph then after Ogbere in Ogun state, I maintained 100-120 cos of the road, my motor self feel am.

Those 2022 hiace are too fast

2 Likes

Dtruthspeaker: 12:18pm On Feb 11, 2023
Roozart:

O dem do you too? grin

In my case the guys where behind me and I wanted to see how the bus handles so I pressed but my guy won't let me leave him behind and I got to 160 (normally I know they stop at 140 or 150 at best buy my guy still did not stop,

And I was already overloaded with village things at 160, I just gave up and said till we meet again.

It is that meet again I am looking for. grin

And Omo, that thing zapped out my fuel

4 Likes

Angrygoat: 1:46pm On Feb 11, 2023
Full throttle v6 170kph,with lil fear. When I got to ore,I chop,smoke,seep small for like 1hr. Then turbo down straight to Benin. Na ziiiummmmmmm my exhaust dey sound
Kasdat5(m): 3:30pm On Feb 11, 2023
I really don't know what's wrong with dos Hiace guys , esp GUO , we dey jam regular for coal tar, Omo na struggle . me wen dey do 140/160km steady with my 2011 sienna , dem go still dust me. I go report give them company 1 day

5 Likes

Linsigne(m): 3:48pm On Feb 11, 2023
grin grin
Kasdat5:
I really don't know what's wrong with dos Hiace guys , esp GUO , we dey jam regular for coal tar, Omo na struggle . me wen dey do 140/160km steady with my 2011 sienna , dem go still dust me. I go report give them company 1 day
[color=#000099][/color]

grin grin grin i no fit laugh oo
Better advantage sometimes when you use manual

1 Like

Roozart(m): 4:05pm On Feb 11, 2023
Secondly

This happened on January 3rd.

I took one 2009 highlander sport. I went to drop one of my younger ones in Benin from Ondo( He was to go to Bayelsa). I took off as early as 4am. On my way back, Na so I begin dey race with this Mercedes GLA250 2015. Omo the guy kept me chasing him at 180kmph. My Car was like a feather. I later lost the guy when we got to Showboy in Ore.
psalmson001: 7:29pm On Feb 11, 2023
The only vehicles wey don use me shine and shame catch me;

1) - 2nd gen Acura MDX (white) i can never foregt. I was driving a Volvo S60 T5

2) - BMW 7 series wagon (grey) the driver even fat sotay na belle dey hold the steering. I was driving a Volvo XC90 V8

4 Likes

RZArecta(m): 11:38pm On Feb 11, 2023
I suppose drive back to Ph with Prado from Bayelsa some years back but my friend beg me say she no fit stomach the journey with her Chevrolet Aveo because na her first time cry na so I cable her motor thinking say I dey do better thing only for the gear to be stuck at 3 max. Omo, na so one tipper wey dey carry sand jazz me, I think say na joke but when I match throttle, I see say na me gan dey joke cry Omo, this tipper gap me like Ferrari and Lamborghini mixed together cry I match that yeye car to no avail but the idiot disgrace him father no be me. I finally decided to pity the tipper and left it alone but by the time I got to Ph, I got itted for driving a slow car for over two hours while listening to Celine Dion aka typhoid according to the doctor (but I know better angry )

9 Likes 1 Share

Dtruthspeaker: 8:01am On Feb 12, 2023
Kasdat5:
I really don't know what's wrong with dos Hiace guys , esp GUO , we dey jam regular for coal tar, Omo na struggle . me wen dey do 140/160km steady with my 2011 sienna , dem go still dust me. I go report give them company 1 day

grin. grin grin GUO o you sef see am? grin

But I give it to them, they drive well.

Bad guys. Dey just wait for you to start running, then they'll pursue you! grin

2 Likes

Dtruthspeaker: 8:07am On Feb 12, 2023
Linsigne:
grin grin[color=#000099][/color]
grin grin grin i no fit laugh oo
Better advantage sometimes when you use manual

I don't hear them changing the gear to over overtake grin

Between God is Good Hijet and this High Ass, I know that High Ass wiill take it but I like to see that run. I have never seen the 2 of them at the same place
psalmson001: 8:08am On Feb 12, 2023
Dtruthspeaker:

grin. grin grin GUO o you sef see am? grin

But I give it to them, they drive well.

Bad guys. Dey just wait for you to start running, then they'll pursue you! grin

While risking the lives of all the enger?

3 Likes

Dtruthspeaker: 8:13am On Feb 12, 2023
psalmson001:

While risking the lives of all the enger?

Living is a risky thing already and if you look at the engers, you would see that they do not feel risked.

They just sit cooly like the road knows their names grin

4 Likes

Dtruthspeaker: 8:17am On Feb 12, 2023
Roozart:
Secondly

This happened on January 3rd.

I took one 2009 highlander sport. I went to drop one of my younger ones in Benin from Ondo( He was to go to Bayelsa). I took off as early as 4am. On my way back, Na so I begin dey race with this Mercedes GLA250 2015. Omo the guy kept me chasing him at 180kmph. My Car was like a feather. I later lost the guy when we got to Showboy in Ore.

grin You pursue GLS? grin You even bin hope to overtake GLS with Highlander? grin

Mr over achiever! grin

I am sure you are the one who used Tercel to pursue 505. grin

6 Likes

Dtruthspeaker: 8:27am On Feb 12, 2023
psalmson001:
The only vehicles wey don use me shine and shame catch me;

1) - 2nd gen Acura MDX (white) i can never foregt. I was driving a Volvo S60 T5

2) - BMW 7 series wagon (grey) the driver even fat sotay na belle dey hold the steering. I was driving a Volvo XC90 V8

I see you held back because you know your Volvo's speed was already enough,for you.

Those days when I ran with my S80 from Lagos to Ijebu Ode, I already could feel the silent power of the Volvo. Loved it
brightest5050: 9:27am On Feb 12, 2023
Roozart:
Secondly

This happened on January 3rd.

I took one 2009 highlander sport. I went to drop one of my younger ones in Benin from Ondo( He was to go to Bayelsa). I took off as early as 4am. On my way back, Na so I begin dey race with this Mercedes GLA250 2015. Omo the guy kept me chasing him at 180kmph. My Car was like a feather. I later lost the guy when we got to Showboy in Ore.

cheesy grin you would have respected elders.

1 Like

valarinz: 12:50pm On Feb 12, 2023
RZArecta:
I suppose drive back to Ph with Prado from Bayelsa some years back but my friend beg me say she no fit stomach the journey with her Chevrolet Aveo because na her first time cry na so I cable her motor thinking say I dey do better thing only for the gear to be stuck at 3 max. Omo, na so one tipper wey dey carry sand jazz me, I think say na joke but when I match throttle, I see say na joke I dey joke cry Omo, this tipper gap me like Ferrari and Lamborghini mixed together cry I match that yeye car to no avail but the idiot disgrace him father no be me. I finally decided to pity the tipper and left it alone but by the time I got to Ph, I got itted for driving a slow car for over two hours while listening to Celine Dion aka typhoid according to the doctor (but I know better angry )

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

1 Like

Roozart(m): 5:35pm On Feb 12, 2023
psalmson001:

While risking the lives of all the enger?

Wetin conern engers? When the one wey dry for front seat don sleep and a.c. with music dey on. None of them care about your speed. Only smooth ride

1 Like

Roozart(m): 5:36pm On Feb 12, 2023
Dtruthspeaker:

grin You pursue GLS? grin You even bin hope to overtake GLS with Highlander? grin

Mr over achiever! grin

I am sure you are the one who used Tercel to pursue 505. grin

Wetin Do me that day na as I know say the GLA na 4cylinder na, I felt freaky😘

1 Like

Dtruthspeaker: 5:51pm On Feb 12, 2023
Roozart:

Wetin Do me that day na as I know say the GLA na 4cylinder na, I felt freaky😘

grin.
Timagex(m): 11:45pm On Feb 12, 2023
One BMW driven by a woman. I'll never forget. 😁

2 Likes

Siberia01(m): 5:19am On Feb 13, 2023
Got my 2003 corolla sport
Dusted by a 1986 Peugeot 505 STi

3 Likes

Aaaaarghmed(m): 5:07pm On Feb 13, 2023
Siberia01:
Got my 2003 corolla sport
Dusted by a 1986 Peugeot 505 STi
oh God,you have spoilt this thread with corolla..lol.corolla wey I use babyboy 1999 dust like small pikin.

10 Likes

Kasdat5(m): 7:19pm On Feb 13, 2023
Aaaaarghmed:
oh God,you have spoilt this thread with corolla..lol.corolla wey I use babyboy 1999 dust like small pikin.

Someone said Corolla na kite 🪁. 😂
Alvin007: 7:59pm On Feb 13, 2023
2005 Rolls Royce Phantom.
Roozart(m): 9:58pm On Feb 13, 2023
Kasdat5:

Someone said Corolla na kite 🪁. 😂

That persin no lie.... The car too light for ground
Aaaaarghmed(m): 7:21pm On Feb 14, 2023
Kasdat5:

Someone said Corolla na kite 🪁. 😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Chasito(m): 11:15am On Feb 20, 2023
Drove my dad's Honda accord 2008 model from Awka to Asaba, na so this 2011 sienna over take me, i tried to meet up but the car fast die.
Jagermeister(m): 5:16pm On Feb 20, 2023
Roozart:

You sabi that 2020 hiace bus wey GUO dey use? Na so I pursue one with my 2011 hiace bus oooo. I no go forget. Two other guys sef me pursue am, one lexus rx300 and matrix... The matrix stopped at that toll gate before ijebu ode, lexus guy rested when he couldn't meet up. Me I just enter that filling station at that customs checking point my own. I following the bus from afar from Ore at 160kmph then after Ogbere in Ogun state, I maintained 100-120 cos of the road, my motor self feel am.

Those 2022 hiace are too fast

You see those particular buses ehn.. you see those buses in particular! I no go talk like this..

That Benin/ore-shagamu expressway before the bad patch... Only God go protect me from speeding and overtaking for that road.. many people experience here na as I them... Only that new hiace dey stand up to the challenge

1 Like 1 Share

Jagermeister(m): 5:28pm On Feb 20, 2023
Dtruthspeaker:

I don't hear them changing the gear to over overtake grin

Between God is Good Hijet and this High Ass, I know that High Ass wiill take it but I like to see that run. I have never seen the 2 of them at the same place

Werey say na high ass 😆
Jagermeister(m): 5:39pm On Feb 20, 2023
Chasito:
Drove my dad's Honda accord 2008 model from Awka to Asaba, na so this 2011 sienna over take me, i tried to meet up but the car fast die.

Lol Sienna that Duplex on wheel..

Na you dey fear... But it's okay, keep it up.. overspeeding kills..

5 Likes

(1) Reply)

Honda Has Done It Again ( pictures attached)

(Go Up)

Sections: How To . 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.