NewStats: 3,259,450 , 8,170,138 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 03:58 AM 6x511f6z3e3g |
Which Moto Wey Gap You Wey You Never Still Forget? (5693 Views)
(1) Go Down)
Dtruthspeaker: 11:30pm On Feb 10, 2023 |
Me I dey plan dose Hiace 2020 wey dem use me shine wen I dey come back from village for 2020. GUO, Young shall grow, I never forgive una o. All of us go run 160 dat day! ![]() 1 Like |
Dtruthspeaker: 11:32pm On Feb 10, 2023 |
Den dose Audi 80 wey dey Benin wey go enter road run small Kon go pack one side drop enger, una beta take time.
1 Like 1 Share |
Roozart(m): 8:09am On Feb 11, 2023 |
Dtruthspeaker: You sabi that 2020 hiace bus wey GUO dey use? Na so I pursue one with my 2011 hiace bus oooo. I no go forget. Two other guys sef me pursue am, one lexus rx300 and matrix... The matrix stopped at that toll gate before ijebu ode, lexus guy rested when he couldn't meet up. Me I just enter that filling station at that customs checking point my own. I following the bus from afar from Ore at 160kmph then after Ogbere in Ogun state, I maintained 100-120 cos of the road, my motor self feel am. Those 2022 hiace are too fast 2 Likes |
Dtruthspeaker: 12:18pm On Feb 11, 2023 |
Roozart: O dem do you too? ![]() In my case the guys where behind me and I wanted to see how the bus handles so I pressed but my guy won't let me leave him behind and I got to 160 (normally I know they stop at 140 or 150 at best buy my guy still did not stop, And I was already overloaded with village things at 160, I just gave up and said till we meet again. It is that meet again I am looking for. ![]() And Omo, that thing zapped out my fuel 4 Likes |
Angrygoat: 1:46pm On Feb 11, 2023 |
Full throttle v6 170kph,with lil fear. When I got to ore,I chop,smoke,seep small for like 1hr. Then turbo down straight to Benin. Na ziiiummmmmmm my exhaust dey sound
|
Kasdat5(m): 3:30pm On Feb 11, 2023 |
I really don't know what's wrong with dos Hiace guys , esp GUO , we dey jam regular for coal tar, Omo na struggle . me wen dey do 140/160km steady with my 2011 sienna , dem go still dust me. I go report give them company 1 day
5 Likes |
Linsigne(m): 3:48pm On Feb 11, 2023 |
![]() ![]() Kasdat5:[color=#000099][/color] ![]() ![]() ![]() Better advantage sometimes when you use manual 1 Like |
Roozart(m): 4:05pm On Feb 11, 2023 |
Secondly This happened on January 3rd. I took one 2009 highlander sport. I went to drop one of my younger ones in Benin from Ondo( He was to go to Bayelsa). I took off as early as 4am. On my way back, Na so I begin dey race with this Mercedes GLA250 2015. Omo the guy kept me chasing him at 180kmph. My Car was like a feather. I later lost the guy when we got to Showboy in Ore. |
psalmson001: 7:29pm On Feb 11, 2023 |
The only vehicles wey don use me shine and shame catch me; 1) - 2nd gen Acura MDX (white) i can never foregt. I was driving a Volvo S60 T5 2) - BMW 7 series wagon (grey) the driver even fat sotay na belle dey hold the steering. I was driving a Volvo XC90 V8 4 Likes |
RZArecta(m): 11:38pm On Feb 11, 2023 |
I suppose drive back to Ph with Prado from Bayelsa some years back but my friend beg me say she no fit stomach the journey with her Chevrolet Aveo because na her first time ![]() ![]() ![]() ![]() 9 Likes 1 Share |
Dtruthspeaker: 8:01am On Feb 12, 2023 |
Kasdat5: ![]() ![]() ![]() ![]() But I give it to them, they drive well. Bad guys. Dey just wait for you to start running, then they'll pursue you! ![]() 2 Likes |
Dtruthspeaker: 8:07am On Feb 12, 2023 |
Linsigne: I don't hear them changing the gear to over overtake ![]() Between God is Good Hijet and this High Ass, I know that High Ass wiill take it but I like to see that run. I have never seen the 2 of them at the same place |
psalmson001: 8:08am On Feb 12, 2023 |
Dtruthspeaker: While risking the lives of all the enger? 3 Likes |
Dtruthspeaker: 8:13am On Feb 12, 2023 |
psalmson001: Living is a risky thing already and if you look at the engers, you would see that they do not feel risked. They just sit cooly like the road knows their names ![]() 4 Likes |
Dtruthspeaker: 8:17am On Feb 12, 2023 |
Roozart: ![]() ![]() ![]() Mr over achiever! ![]() I am sure you are the one who used Tercel to pursue 505. ![]() 6 Likes |
Dtruthspeaker: 8:27am On Feb 12, 2023 |
psalmson001: I see you held back because you know your Volvo's speed was already enough,for you. Those days when I ran with my S80 from Lagos to Ijebu Ode, I already could feel the silent power of the Volvo. Loved it |
brightest5050: 9:27am On Feb 12, 2023 |
Roozart: ![]() ![]() 1 Like |
valarinz: 12:50pm On Feb 12, 2023 |
RZArecta: 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 1 Like |
Roozart(m): 5:35pm On Feb 12, 2023 |
psalmson001: Wetin conern engers? When the one wey dry for front seat don sleep and a.c. with music dey on. None of them care about your speed. Only smooth ride 1 Like |
Roozart(m): 5:36pm On Feb 12, 2023 |
Dtruthspeaker: Wetin Do me that day na as I know say the GLA na 4cylinder na, I felt freaky😘 1 Like |
Dtruthspeaker: 5:51pm On Feb 12, 2023 |
Timagex(m): 11:45pm On Feb 12, 2023 |
One BMW driven by a woman. I'll never forget. 😁
2 Likes |
Siberia01(m): 5:19am On Feb 13, 2023 |
Got my 2003 corolla sport Dusted by a 1986 Peugeot 505 STi 3 Likes |
Aaaaarghmed(m): 5:07pm On Feb 13, 2023 |
Siberia01:oh God,you have spoilt this thread with corolla..lol.corolla wey I use babyboy 1999 dust like small pikin. 10 Likes |
Kasdat5(m): 7:19pm On Feb 13, 2023 |
Aaaaarghmed: Someone said Corolla na kite 🪁. 😂 |
Alvin007: 7:59pm On Feb 13, 2023 |
2005 Rolls Royce Phantom.
|
Roozart(m): 9:58pm On Feb 13, 2023 |
Kasdat5: That persin no lie.... The car too light for ground |
Aaaaarghmed(m): 7:21pm On Feb 14, 2023 |
Kasdat5:😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
Chasito(m): 11:15am On Feb 20, 2023 |
Drove my dad's Honda accord 2008 model from Awka to Asaba, na so this 2011 sienna over take me, i tried to meet up but the car fast die.
|
Jagermeister(m): 5:16pm On Feb 20, 2023 |
Roozart: You see those particular buses ehn.. you see those buses in particular! I no go talk like this.. That Benin/ore-shagamu expressway before the bad patch... Only God go protect me from speeding and overtaking for that road.. many people experience here na as I them... Only that new hiace dey stand up to the challenge 1 Like 1 Share |
Jagermeister(m): 5:28pm On Feb 20, 2023 |
Dtruthspeaker: Werey say na high ass 😆 |
Jagermeister(m): 5:39pm On Feb 20, 2023 |
Chasito: Lol Sienna that Duplex on wheel.. Na you dey fear... But it's okay, keep it up.. overspeeding kills.. 5 Likes |