NewStats: 3,259,785 , 8,170,904 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 01:52 AM d3269

6z3e3g

ORLAHOLUWA's Posts 425q5z

ORLAHOLUWA's Posts

(1) (10) (of 18 pages)

ORLAHOLUWA(m): 7:48pm On May 22
Chai nothing last forever i when this ShopRite open for fate den when I Dey Kp 2013 carry my gf den for shopping Naso the girl Dey carry for deep inside my heart I Dey vex cos na me know how much Dey my acct den
ORLAHOLUWA(m): 8:41pm On May 16
Once I sight dem from far I Dey always delete my bank app and turn app for back screen
ORLAHOLUWA(m): 5:35pm On May 16
For guys: what runs through your mind when you spot these ones on the road

ORLAHOLUWA(m): 10:39pm On May 13
I was at ojuelegba this evening to checkout for the car but the body still neat Sha
ORLAHOLUWA(m): 10:10pm On May 13
I swear we too funny for this country I laff in Swahili
Imagine 9month old pregnant officer Dey learn kunfu
Abeg to fight who?

1 Like 1 Share

ORLAHOLUWA(m): 10:07pm On May 13
See where ur John Thomas carry go now
U no fit control am with ur head
ORLAHOLUWA(m): 9:09am On Mar 09
So with this now FG worker go Dey collect bribe now
ORLAHOLUWA(m): 5:14pm On Dec 01, 2024
Did you mean jago the lekki big boy
ORLAHOLUWA(m): 1:57pm On Sep 11, 2024
KellyFORMAT:
Whats her phone no, asking for a friend
abi stylish for you

1 Like

ORLAHOLUWA(m): 1:55pm On Sep 11, 2024
Age faking is allowed nw
ORLAHOLUWA(m): 8:49am On Mar 27, 2024
Never in my life again take anything drugs again
I go do Dey form among people wey b smokers them colos give me mak I drag I quickly collect am drag 1 puff still inhale for some seconds before exhaling it…..baba I just see say I stand up from chair wey I sit down dey go down slowly sit 4 ground b4 I knw does guy don pick race na my neighbor come rescue me begin dey feed me food and pour water dir my head…..see that colos u go see everybody around u bt u no go fit control ur brain, I was thinking that period wey d thing dey do me say chai Naso I run mad Wetin I wan mak my mama dey think , na till around 1 am I get myself back since that day I no dey near those guys again anything smoking I no dey collect am

2 Likes

ORLAHOLUWA(m): 10:36pm On Jan 31, 2023
We all know obi is only trying cos he can’t make it to the the top
ORLAHOLUWA(m): 9:36am On Nov 09, 2022
He is simply telling us that naija hell is among the most beautiful
ORLAHOLUWA(m): 8:45pm On Oct 31, 2022
Dem really follow this guy back 2 back

1 Like

ORLAHOLUWA(m): 10:01am On Oct 21, 2022
This bank don suffer I swear

2 Likes

ORLAHOLUWA(m): 9:13pm On Oct 18, 2022
I will only insert the cap and remove it back
I promise
ORLAHOLUWA(m): 2:47pm On Oct 15, 2022
If you could check that name they are all Igbo
This can never in Yoruba or Hausa
Cos una bride price for una girls too high same things goes to calabar too
ORLAHOLUWA(m): 10:48pm On Sep 23, 2022
slawomir:
Damnnn niggar

I understand the feelings...

Nor be stone we dey cook na beans very soon he go done....na only time he go take...last last Stammerer go call he papa name

To all my real niggarrrrs lets Declare a war on poverty...we will drink all type of tea except pover-TEA

I die here tonight
I Dey feel u boss I Dey ur lane
ORLAHOLUWA(m): 2:41pm On Sep 23, 2022
Didn’t you read where it written on it body if irritating after use please dispose her
Simple
ORLAHOLUWA(m): 9:26pm On Sep 21, 2022
What does iPhone has to do with this issue
So everyone using an iPhone now na big person for public
ORLAHOLUWA(m): 7:43pm On Sep 20, 2022
Poverty
Sugar cane
Abacha
ORLAHOLUWA(m): 2:42pm On Sep 15, 2022
Glory be to God bt we still Dey ask bro how far anything for your boy
ORLAHOLUWA(m): 4:27pm On Sep 14, 2022
Fear this gender

ORLAHOLUWA(m): 10:55am On Sep 14, 2022
Wait how the testis take twist
ORLAHOLUWA(m): 7:15am On Sep 14, 2022
cucumbar:
you can’t be thinking of depending on a woman nau .
Not trying to depend on woman bt we run things together till it gets better
ORLAHOLUWA(m): 9:37pm On Sep 13, 2022
Shishi I no save I b first of the family the burden on me too much that is why I Dey find beta working class girl wey I go Dey with and we go Dey rub mind together

4 Likes 2 Shares

ORLAHOLUWA(m): 7:01pm On Sep 05, 2022
May God heal there land bt I thought china do fly in the sky

1 Like

ORLAHOLUWA(m): 4:16pm On Sep 05, 2022
Havemercylord:
@omihanifa

I understand that she can deal with me, we are both celestial.

She had dated other guys And given birth for them too, yet they're doing well.
Now I understand the reason why u accepted her with those kids cos u were given a false prophesy to choose her as a wife and things would be ok for u bt rather u are seeing the other side of things
ORLAHOLUWA(m): 8:16am On Sep 05, 2022
divinehand2003:
Nigerian roads are so unsafe. Railway is no go area for now. Airline tickets are too expensive. Na to TREK remain oooo.
U trek dem bundle once
ORLAHOLUWA(m): 11:26am On Sep 02, 2022
We too get bad belle with killer mouth for the forum
ORLAHOLUWA(m): 11:05am On Sep 02, 2022
Rip
ORLAHOLUWA(m): 10:02am On Sep 02, 2022
I also warned her on page desist from this family

(1) (10) (of 18 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.