NewStats: 3,263,647 , 8,180,891 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 03:15 AM 5b1p1j6z3e3g |
(18) (of 25 pages)
![]() |
Sagay212:watin you Talk make sense sha ,But it cant happen in a corrupt country like Nigeria... |
![]() |
If na US citizens they Kidnap eh Trumpet is coming for them o |
![]() |
US shouldn’t try Nigeria in This kind of Thing.. Because Nigeria will crush them, with Their Military Powerhouse �� I don waka comot o |
![]() |
Abeg o ,from where this Illiterate come out from What’s his own problem with Holidays and Christians 1 Like |
![]() |
I don’t need a Female Child I don’t wanna have Heart attack 1 Like |
![]() |
This Phone price fit buy 2plots of Land Just waiting for the price to be Announce |
![]() |
Nigerians una no Dey tire for Old Dudes Ruling Over Us Without Future Ambition
|
![]() |
Is not that am hungry ooo What’s Rice sef 1 Like |
![]() |
How many times una go show us this Picture Show Drone View not by snapping same Road.... |
![]() |
Lies Everywhere Una no Dey shame chai!!!! No be only highest |
![]() |
stankezzy:oya do ur own make we see na And stop making Noise here , Na ur Recreation??! |
![]() |
It means not All that Glitters are Gold
|
![]() |
Na Because there’s Time for Everything
3 Likes |
![]() |
This life eh It takes Months to Build a House It takes One Day To Destroy It’s well HNY NairaLanders�� |
![]() |
harbeedemi:Gbagada. The Game Is it new or Fairly used PS4 Version Not PS3 |
![]() |
Na Spiff Make me Like To Dey watch the THE JOHNSON•• *Congratulations Bro* |
![]() |
Very soon we go have Islamic States for this Country..... They can’t think Upright,renovations of mosques and Cemetery how that take help the Situation of the State |
![]() |
Who have GTA 5 for swap with Resident Revolution or for Sale Location:Lagos |
![]() |
I wasn’t not that Serious in most things I do .. But this year I go Dey Hot!!!!!!!! |
![]() |
If I check my own eh Am not sure I will buy Data again.. ��� |
![]() |
Nigeria no follow waka for this Fireworks � Na Knockouts we sabi no be our Faults 2 Likes 1 Share |
![]() |
Happy New NairaLanders May This Year Favour Us all May our Dreams Come Through No weapon points at Us Shall Have Effect On Us!! Once more Happy New Year God Bless Una �� |
![]() |
Mark 2019 with my Duty Outfit
3 Likes |
![]() |
Plus10:of course assuming he trusted her he won’t go to an extent of installing the Camera |
![]() |
For him to install CCTV camera in their matrimonial home it means he don’t trust fully.
1 Like |
![]() |
Banning of Okada ride will increase prices of Transport You will stuck in the Unending Traffic With Okada you get when you goin On time. The Pointer shouldn’t point to Okada and Marwa oo Unless he wan create crises for the state o I don talk my own,if you Ear you hear 1 Like |
![]() |
Watin Dey teach una for school? Child: na Rice And Beans And E sweet well well ooo |
![]() |
I will buy when the price come down Still enjoying my iPhone 7plus |
![]() |
Money miss hand
|
![]() |
Pointing and Demolish continua
|
![]() |
I wonder where all this olodo Muslims from come o!! I you (Muslim)happy Sallah no fight no threat from anyone You wise me (Christian)happy Christmas wahala burst everywhere nawao This world sef 2 Likes |
![]() |
E be like say money Dey politics I don Dey think about am since Most of this politicians their main na to chop this country dry nothing else |
(18) (of 25 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |