NewStats: 3,264,470 , 8,183,815 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 08:38 AM 724v526z3e3g |
(22) (of 25 pages)
![]() |
I don’t Understand who’s wedding who The man Or the Woman |
![]() |
This Guy Get Mind oo #Nigeria Superman |
![]() |
Abeg na who do this write up I no see any Bridge o |
![]() |
If the Government Really want this Boko Haram conflict to end they should Supremacy from the Airforce Hand and Chase down the Fleeing Terrorist no one should escape Alive, If not it give them more strength to Recruit New .. Learn from The US Force |
![]() |
It can be justified if the chip Wip abi na Chipmunk should also Be Arrested Shikina!! |
![]() |
Festive Period Around the Corner Na so so story we go Dey hear because The Kontri Bad |
![]() |
:Do you know me!? I am Toto Di Ike |
![]() |
Okay seen, what next !
|
![]() |
idesylvester:I just Dey reason am oo Abeg I no fit Laugh 1 Like |
![]() |
solmusdesigns:can’t you appreciate Bad Belly Mtcheew |
![]() |
It shall not be Well with Buhari #FRUSTRATION. |
![]() |
Abeg na watin Nyash Mean ![]() ![]() |
![]() |
Na Over Highness mentality Dey worry am ![]() ![]() |
![]() |
OladimejiRufai:See this one oo am not Sure you’re okay 2 Likes |
![]() |
Buhari the same miget yesterday today and Forever � ![]() |
![]() |
This Kontri na joke Lack of Security Mtcheew |
![]() |
Just Bying They’ve Inherited Nigeria Police xteracter 2 Likes 1 Share |
![]() |
Close to the truth
|
![]() |
The thing surprised me , but why na
|
![]() |
Everyone is a Scammer Not only Yahoo Guyz 1 Like |
![]() |
Just Collect the two after two days you can make your choice
|
![]() |
No sign of Beating na World people sef |
![]() |
Zuzubility Dey worry dis one for head Mtcheew |
![]() |
The day I subscribed for Monthly it didn’t even last For 3days and I have to Subscribe again Because of what am Researching For This Network Providers they’re all Thieves |
![]() |
Na This Type I go buy for my Girlfriend During Her Graduation Day. The Phone Is Wow! |
![]() |
Who’s this Olosho again o
|
![]() |
Who said Tros are made for Men only? Where was it written in the Bible that men Put on Tros na Rope them Dey Wear (Long Skirt) Who’s that person that Introduced Tros sef |
![]() |
After Wearing the Tight Clothes them go still waka inside hot Afternoon double overheating for Puna
|
![]() |
Nigeria is Doom
|
![]() |
Nature will soon Reclaim it If heavy Rain fall for 2wks you won’t recognize it again |
![]() |
Just watch how this projects will be Abandon I trust Nigeria Governments They are Good in That Career |
![]() |
See Them Fruadsters Na Their Way so no need of Believing Shit |
(22) (of 25 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |