NewStats: 3,261,532 , 8,174,270 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 02:18 PM 3w1o6v6z3e3g |
(1) (10) (of 12 pages)
![]() |
You better off dead n buried if you at legal age and blaming your parents, every great man must go thru pain and suffering before he rises. If you can’t put in work, bite ur tongue so hard till it’s cut into two. Peace!
1 Like 1 Share |
![]() |
Mitsurugi:That’s Trap music not rap bruh 1 Like |
![]() |
Sucre6:aswear that bread outdated 2 Likes 2 Shares |
![]() |
I kno say Buhari beta this man 10x Even tho both of them were cut from the same fabric. Big shame! I use fuel 30k to run my generator every 2 days
1 Like |
![]() |
walefresh3:First time I came to Lagos for holidays as a boy those indigene racist me wetin no good, in holiday lesson dem go leave seat for me go dey together dey call me names. Na later I come discover say na insults Omo Igbo this Omo Igbo that. Innocent me trying to be friendly, I tell my aunt dat nobody likes me here, she should gimme transport to go back East. But during my university days 3 of my guys Lasisi nd co are all Yoruba and I’m way richer/smarter than them but would always carry dem along, even teach dem igbo words. But those guys will say whenever dem make mistake carry Igbo girl go home dat their family will just kill dem. Currently I’m dating Yoruba girl from Epe Lagos and I don’t have problem marrying her. The hate you give will surely destroy you some day!! |
![]() |
walefresh3:I no kno say Falz sef na osu, every day I keep on learning. 1 Like |
![]() |
Mrfeel:Make I go tweet Yoruba & Hausa kii all ur 1st daughter since na we be controller general of media now. They keep saying the gaslight BS… So South east go come out, that time dem go scream am loud say Obi pple don come for Balablue head. We love this istration and it’s harsh policy so we rather Home stay. 1 Like |
![]() |
Sonofgod1990:I spend 27k every couple of days to fuel my generator even tho the money dey but e dey pain for body, wen be say 2022 fuel of 8k dey last me a whole week. Na until e go begin sell for 2k per litre na dat time he go address am ![]() |
![]() |
madridguy:Lagos spokesman you should be there with a megaphone announcing this and dragging the yorubas protesting back inside. |
![]() |
dawnomike:that’s just how it is in the animal kingdom…Dominance ![]() 1 Like |
![]() |
Donald trump is 78 yrs but always ready to make press appearances meanwhile our 72 yrs president dey avoid interviews like infection bc he might end up sucking up the microphone thinking it’s lolipop **Shame**
blabulu2000: 1 Like |
![]() |
Chinkoalhaji34: You can call it whatever but Igbos are laid back & only take calculated risk now after the 2020 hypocritical end sarz, those out there protesting right now are the heroes that wear no cape. If igbos come out now to protest every blog go carry am say Peter Obi pple don come out to remove balabu. 2 Likes |
![]() |
Paraman:He meant the allocated funds so high, & govt could do more roads with dat. |
![]() |
Liverpool wetin dey occur?? Una just dey fall my hand dis month
|
![]() |
Hope there won't be a fee to pay
wittywriter: 1 Like |
![]() |
Beba kor Baba ni, eei gawd wetin I wan discuss with a 16 year old??! m 22 now doing my final ND getting hit on by pple's wife Adey even ignore a 33 year old lady wey wan set up Business 4 me with her personal savings, my phone won't stop ringing at every hour. OGA fix ur masculinity, with coordination you can get any gal u want, u should be teaching that young girl instead of kissing her. Shame ![]() 3 Likes |
![]() |
Waywardson6:One sucking from the front anoda head eating from d back. So much fun!! ![]() |
![]() |
Remove his intestines ND give him to feast on it, I no wan hear repentant boko Haram commander tomorrow o. Once a scout, always a scout!!
17 Likes 1 Share |
![]() |
bustykasa:My grandma struggled with Rheumatism till she died, doctor go warn ha to stay away from cold water but she go still hide n drink it. At night e go get worse ha pelvic to ha feet go numb dy bite ha as if she dey fight with a fiery tooth beast. We go just dey pray for ha, me adey only take cold water max 3x a month. |
![]() |
Incurable Rheumatism at Old age, u go dey sidan one place dey send small children msg ![]() 1 Like |
![]() |
Jennyclay:How many years she take senior u ![]() 12 Likes 2 Shares |
![]() |
Dirty pple! I was wondering where that strange smell was coming from... ![]() |
![]() |
Tinubu fit don trade 900 thousand x for Binance
9 Likes 1 Share |
![]() |
Where can I stream ahbg
|
![]() |
Ahbg wic app I fit use stream am HD for iPhone
|
![]() |
I'm dating one currently and she's a very loving n sweet girl, who takes her job seriously and wants to do beta.
|
![]() |
Wey d estate
|
![]() |
Don't be a Dumbo, how many u produce?
Bliss62: |
![]() |
Oga write dem for email complain with ur order number, den go refund u after few confirmation
|
![]() |
Last price pls So sweet! |
![]() |
SmartPolician:Oboy you too fooooooo! Aswr, call name of d person wey dey tell u ferment abi na foment trouble....E bi must to comment on any post ??nawa o |
![]() |
If you no put price tag, you nva wan sell am
4 Likes |
(1) (10) (of 12 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 42 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |