NewStats: 3,264,369 , 8,183,490 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 06:57 PM 1x1x1i6z3e3g |
(18) (of 23 pages)
![]() |
Thank God I made fp,its Micoe baba here. As for the herbalist na endtime we dey o.#Micoeis here.
|
![]() |
Oya mod, abeg front page asap. This one cogent issue at hand no be tiwa marriage saga or tonto pics. Abeg mod com to the rescue of Nigerian student. #Micoe is here
|
![]() |
Hmmn...money makes the world go round.#money
|
![]() |
Who dem epp?
1 Like |
![]() |
What is the relevance of that to fuel scarcity? #mumu mod
1 Like |
![]() |
Chai
|
![]() |
am urgently in need of an android fone with good specs within the range of 10 to 14k.
|
![]() |
nice one
|
![]() |
Why are some mofo's talking like this na.na may 29 oga jo go hand over no be march 28. Sai baba Sai Buhari Change is inevitable |
![]() |
Once opon a time. Thank God I made front page. |
![]() |
the fundamental state of being problematic
|
![]() |
Chinoble:u mumu am .ur sense no tell you say if u quote dat goat,u are just imitating d same rubbish he did |
![]() |
Dear ASUU, We the Serious Students ofNigeria (SSN) have agreed to resume school on the 20th of January 2014, because pregnant students must deliver and hustling students must hammer.December sef don dey reach and guys must spend and babes must chop. So kindly reject every offer from the Federal Government till next year.Thanks. kindly like this if you are in surpport comment if you are against. 1 Like |
![]() |
Dear ASUU, We the Serious Students ofNigeria (SSN) have agreed to resume school on the 20th of January 2014, because pregnant students must all deliver and hustling students must hammer.December sef don dey reach and guys must spend and babes must chop. So kindly reject every offer from the Federal Government till next year.Thanks! No bashing kindly like diz if u r in surpport of diz movement 1 Like |
![]() |
skelewu finz.some of diz guyz are dancing skelewu back dere in dubai.......
|
![]() |
front page tinz naw...
1 Like |
![]() |
kshowhanif:you are so foolish that i dont no d adjective to qualify u.u must be suffering frm mental disorder. |
![]() |
wheesin: REAL NAME;- Amokhai wilsonshey kama salo ni we no fit dey run for u ooo |
![]() |
i love dis, am a proud yoruba man.our ideology is d best an african man can posses.
|
![]() |
any how i don loose hope in both ASUU nd govt. 1 Like |
![]() |
gooooooooooooooooooooooaaaaaaaaaaaaaaaal
|
![]() |
am happy to see ma mexican galfwend
|
![]() |
well done boys
|
![]() |
y dat guy leave ball go dey hug...
|
![]() |
network dey vex |
![]() |
ref free us naw
|
![]() |
goooooooooooolllllllp gooooooooooooaoooooooaooil :Pgoooooooooooolllllllp gooooooooooooaoooooooaooil |
![]() |
see as the mexican jersey dey fitted our players own na agbada.y naw
|
![]() |
thumb up for diz under 30 guyz
|
(18) (of 23 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |