NewStats: 3,263,904 , 8,181,827 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 05:22 PM 281w486z3e3g |
(2) (3) (of 3 pages)
![]() |
Abeg dem nvr still the result online?
|
![]() |
maxman007:Have you ever used scratch card to check your jamb result previously? |
![]() |
Bestboy11513:That's the only way for now |
![]() |
PrinceDangana:So jambites now means on teenagers abi...people dey wer be jambites wer be 25 and above, so mind d way u tlk |
![]() |
Abeg guyys, the result dn dey jamn portal?
|
![]() |
Marvyx:Ok thnkx |
![]() |
Marvyx:Everybody with their own oo |
![]() |
Marvyx:Bro abeg help me check jamb portal and see if the result has been ed online |
![]() |
Wait 389.... All my mind bsay na 289 he dey tlk... Wer bsay highest na 347...high star for d lie cuz dem write mumu fr we head
|
![]() |
uvalentine2003:Send RESULT to 55019 with the sim card u used in registration...chargers N50 |
![]() |
Please who can keep me informed if the results have been ed on their portal
|
![]() |
Jummymine:They can go for a change of course |
![]() |
Jummymine:They can go for a change of course |
![]() |
jamboffceabj:Thunder fire you |
![]() |
Me i'm still waiting for them to it online oo cuz i nr get 1naira for my sim
|
![]() |
Joshblaqq:Hope to 50naira? Cuz it charges 50 naira |
![]() |
Joshblaqq:You get airtime for phone? |
![]() |
![]() |
This means they don't the result in their portal no more? Cuz it's still not yet
|
![]() |
It's not yet been posted online oo...why?
|
(2) (3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 12 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |