NewStats: 3,264,689 , 8,184,421 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 04:23 AM t2s4b6z3e3g |
(3) (of 3 pages)
![]() |
Angel369:Lol nr b quarell na... Well i have checked sha...tnks |
![]() |
david22uu:Scam na nice word slf in this case.... U for cause nonsense comot e life...stupid guy |
![]() |
Una see d witch jamb pple, immediately i check for site na dem send me result for text msg, wer i dn send since yesterday na nw dem dey send me
|
![]() |
cyberguy72:i have checked |
![]() |
Wow d site dn dey work back bdat
|
![]() |
Abeg how true is this, nr let me waste time
|
![]() |
IFEOLUWAKRIZ:Tnk u my broda |
![]() |
I come tire oo...dem b hating like say to get the money na come bad thing
|
![]() |
shed01:To the prove the guy doesn't even know what his doing, he said he doesn't have access to his sim, dah 1 na burst my head |
![]() |
comshots:So if dem tell u say richest african man go fit go broke u go believe, e get some kine things wer dey possible and impossible |
![]() |
How you come take knw say this 1 na reaction prior to the issue now.
1 Like |
![]() |
achobs:Blyk u knw her reach house oo |
![]() |
comshots:Thos word wer u just utter now so, u nr suppose think of am...cuz it's impossible for the man to go broke |
![]() |
Norabay:How's she ugly? 1 Like |
![]() |
Sicilyjoe:God go punish dem oo... Dey cone dier scam... Scamming people... Na dem predict match ....fire! Fire!! Fire!!! |
![]() |
IamPlato:If u tlk truth, no body go beat u... See truth tlk abeg doh 1 Like |
![]() |
Bet9ja1015:Anytime i dey see this rubbish post, i feel like meeting this guy face to face... You come here dey show us photoshopped picture.... Make thunder nr strike u die now... Dos boys wer pick frm d net, u come here dey show us say na ur betting give dem money....pple dey scam international u say na local u wan do, bastard!!! |
![]() |
IFEOLUWAKRIZ:God bless you.... I tlk dem say my mouth dey smell...you just come drop ur reg number for here...dey tlk say e dn loss e sim. So u need dah sim to check ur result online? All dis once wer nr get sense slf... Result wer bsay na just ur internet u need to check online...werey!! |
![]() |
Stillthebest:Gordons!!!! |
![]() |
ericsmith:Come and take one bottle of beer... |
![]() |
HenryHill:Lol office... House wer hustlers dey stay |
![]() |
centurionpapa:U dey ok so? Sas u drop ur reg number like that...and wetin u wan use sim do? |
![]() |
Las las d thing bsay the hate the likes of dem ruggedman,simi, and that other female police gave dem naira marley and co na make dem arrest dem...nrmlly EFFC knw no shit!!! Yung6ix we all know yung6ix is into this fraud too, cr3dit card scam... Yung6ix get HK about some years back wer yungix pick about 500kdollz wer make him and e boyz pack, wetin make EFFC no investigate all dose shit...we knw say davido dey do pickup for snr boys fr d street...wetin make EFFc nr investigate...las las...d hate on dem marley too much...
|
![]() |
Stillthebest:Abeggy mah hear word |
![]() |
martineverest:What are you saying? So him friend regain freedom from EFCC, make e nr happy? So make e say no zlatan na yahoo boy EFCC don't release him, na him holy ? #no body holy |
![]() |
shed01:Thanks... U too much |
![]() |
Abeg when it's wroking nkw, please notiy us, because it's obviously still down
|
![]() |
[quote author=freke23 post=78393884][/quote] Where in sapele do you live, male or female? |
![]() |
pane22:Pls do you know if the results have been ed online? |
![]() |
Jamb officials they all Thiefs they collected my 200 without sending my result or that msg dat says your request will be processed shortly... Now i tried it without airtime it worked but insufficient balance...Rubbish pple
|
![]() |
Just sent RESULT to 55019 dem dn collect my money but no msg frm dem yet
|
![]() |
Hipsymoi:You seem happy about that� |
(3) (of 3 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |