NewStats: 3,259,764 , 8,170,855 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 11:03 PM 6f6l566z3e3g |
(14) (of 426 pages)
![]() |
Useless talk! "I will continue from where buhari stopped!" - emilokan 2023 ![]() 1 Like |
![]() |
Nenye89:aje burr! do somtin 4 ya boi... mek I paste aza? ![]() |
![]() |
Mariangeles:chinko paste! |
![]() |
faithfull18:Jesus! see where u carry my memory go! dat toothpaste still dey exist? ![]() I last used it around 2003/2004 |
![]() |
![]() |
Kirchoffs:na from center u dey press ya own paste? if me & u dey dat house, we go dey fight every morning! ![]() |
![]() |
$20,000? d moni na to supply am food for d rest of him life? Blooooogggeeer! ![]() blogger from pit of hell! 3 Likes 1 Share |
![]() |
Elan83: clockwisereport:
|
![]() |
inoki247:u follow dem use maxam? abeg pictures of ya lips/mouf ... biko I wan check somtin ![]() 1 Like |
![]() |
Jestin:na detergent dem follow take dey mix close up sell for us for Nigeria now ![]() |
![]() |
1 Like |
![]() |
emilokan no let me see road again oo! Oral B all round protection I used to buy #550 b4 dis satanic demonic poverty regime started is now sold for over #2k now! I have since found solace in Dabur herbal... dat one price too is been increased every single week as I speak! ![]() 34 Likes 3 Shares |
![]() |
illegal mineral miners masquerading as security experts... if u know u know! ![]() |
![]() |
kingbee90:in all dis it shows d voters are not sensible at all in allowing politicians dictate whom dey shld vote for. As I am now, nothing on earth will ever make me vote anything APC talk less of d present calamity on seat! ![]() |
![]() |
then dey shld declare some there... simple and short! ![]() |
![]() |
helinues:
|
![]() |
APOPTOSIS:efonkonbale! Shettima is handling security! ![]()
|
![]() |
Iceberg3:600 yrs ban fall on u courtesy of NL new bot! ![]() 6 Likes |
![]() |
yarimo:oya new NL bot, I command u to do ya thing now! 6 Likes |
![]() |
![]() |
SlavaUkraini:ee nor fit, Allah! |
![]() |
Police wey sabi lie die... same thing like diz our online demonic APC bots dem! 39 Likes 3 Shares |
![]() |
presido visits Nigeria from Europe. ![]() |
![]() |
helinues:
|
![]() |
who him be?
1 Like |
![]() |
d problem first is to identify d true yahoo boi among dem cos so many of dem are into money rituals... Money rituals is far different from yahoo! ![]() 2 Likes |
![]() |
Negroid001:dis particular AI bot was commissioned 4rm d pit of hell! 1 Like |
![]() |
Seun:dat ya new bot, where u get am from? was it fed cheap smuggled dried ugu weed leaves? why d thing dey dash ppl ban anyhow? I go pull boxer swear 4 am oo! ![]() 3 Likes 1 Share |
![]() |
7 Likes 2 Shares |
(14) (of 426 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |