NewStats: 3,264,224 , 8,183,024 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 08:43 AM 5v3ih6z3e3g |
(14) (of 53 pages)
![]() |
Bunsenbun:you now see how it feels to be in a tight corner abi na so tje thing dey be When you have the opportunity to help someone no matter how try and lend a helping hand instead of bashing that person see as karma dey fvck u up now you like am?? 4 Likes |
![]() |
Cri6:alabi accepts your donation 2 Likes |
![]() |
1 Like |
![]() |
Tolu181:u sef na another ewu wey no get sense
|
![]() |
100trillion:kid get sense na person wife u dey talk about like this If na me be viking i go hunt u down and waste u ![]() 3 Likes |
![]() |
miracood:
|
![]() |
richmanrichard:ur senior bro fey swiss and u dey here dey hustle crumbs ![]() |
![]() |
Tolu181:na tolu crackhead name come good abi |
![]() |
Viking007:name your first son melaye ![]() ![]() A Name for great men Congrats bro 2 Likes |
![]() |
waploger:u23 Chai nothing Buhari no go see for aso rock Common get the fvck outta here 1 Like |
![]() |
WhiteIverson:
|
![]() |
boringdraw: Book accumulation game like 10 selection make we play the opposite Be like say u good in the opposite direction 3 Likes |
![]() |
Fibonacci88:tear ur ticket use am clean yansh Iys gone for good |
![]() |
Tolu181:on behalf of all yorubas both home and abroad we humbly decline this offer We hereby it onto the hausas |
![]() |
100trillion:hpw mooojy go bless knucklehead like you when him know the kind psn u be My guy do and pay that money back jor. |
![]() |
100trillion:na true say u scam mooojy ![]() |
![]() |
100trillion:only if you stop behaving like a clown and a nonentity boy |
![]() |
Tolu181:shut the fvck up
|
![]() |
Lhimeet:come fund me 500 out of that 300k wey you win for pfp |
![]() |
100trillion:see as you dey embarsss your English teacher and your school fees Be like you and ebuka ewu na the same bush una comot from |
![]() |
Tolu181:you are a goat common add uncle to my name when next you want to mention me ![]() |
![]() |
1 Like |
![]() |
Tolu181:if u quote me with your cut and nail english again ehn ![]()
|
![]() |
Brayss:tolu has always been a daft short boy claiming to be a troll in a place filled with his dad's age mate ![]() ![]() |
![]() |
Tolu181:its spelt as boss' not boss's My people make una hold this animal responsible he's about to murder english ![]() |
![]() |
100trillion:ebuka na yeye errand boy for papa uche spare part shop He no dey respect him oga na make dem sack am now he's useless Tolu181:go back to school No be by force to type in English |
![]() |
Tolu181:respect your elders that man fit get your type like two for house Make smartphone no make u dey rude to your papa mate
|
![]() |
Chiefheywhy:which bag this one dey talk about ![]() u wey start 3 odd challenge all ur games in the first day red like tatashe pepper ![]() |
![]() |
Tolu181:No worry kiddo secondary school dey resume on 18 Hope u don wash ur school uniform |
![]() |
Binance:you fit fund my make i send airtime for you |
![]() |
First 10 people to drop their id gets 200 funding
1 Like 1 Share |
![]() |
B951TZRCTTZCQT-5605293 Alabi has done it thank you barca and juve 25k ti wole |
(14) (of 53 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |