NewStats: 3,264,177 , 8,182,872 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 03:35 AM 34581n

6z3e3g

Melaye's Posts 4421r

Melaye's Posts

(1) (10) (of 53 pages)

Melaye(f): 7:53pm On Mar 17, 2022
E never reach me oo
Melaye(f): 12:18pm On Feb 25, 2022
If you fall for this scam ehn

Op tfu
Melaye(f): 4:54pm On Jan 12, 2022
Wawelexy:

Which brand you dey take?
Barman, serve am two bottles....
bros me nko one bottle don do me
Melaye(f): 4:35pm On Jan 12, 2022
i dey follow you oga boss notin do you
Melaye(f): 8:19pm On Jan 03, 2022
it means you have malaria and covid19 plus omicron were my 5k

4 Likes

Melaye(f): 8:00pm On Jan 03, 2022
Sammy101111:
betty Bella Saron Deborah Amaka Anita Shade Busayo Tope Christiana
betty, bella, deborah na no go area
Melaye(f): 12:51pm On Jan 03, 2022
DannyXpress:
Dated one nike before, they are calm somehow Titi most times no dey sabi anything lipsrsealed
e get one titi for my class for secondary school she like boys jesu.... but book she no sabi

3 Likes

Melaye(f): 12:47pm On Jan 03, 2022
jetwonder:
grin Margret are hard core chicks
aswear down and they can form too

1 Like

Melaye(f): 12:39pm On Jan 03, 2022
u see those ones called deborah lipsrsealed even patience.... na die

3 Likes

Melaye(f): 3:13pm On Dec 30, 2021
DannyXpress:

Your name contains that of a footballer and a drug Baron. Which one are you pls? Stop confusing us
can i ur group?
Melaye(f): 6:03pm On Nov 30, 2021
Melaye(f): 1:34pm On Nov 30, 2021
DannyXpress:
The book is for men and not for women
i am a man oo cheesy
Melaye(f): 12:58pm On Nov 30, 2021
DannyXpress:
These two books contains the power of excellence that you need in Dating and taking control of your relationship.

1. TALKING POINT
2. THE CAGE CALLED FRIENDZONE


I will talk more about the books later.
I will be giving this book to two Nairalanders for free.
just drop your email address and specify the one you want.

i nid the books bro
[email protected]
Melaye(f): 6:18pm On Oct 12, 2021
lilvicky68:
Melaye grin

Melaye(f): 6:08pm On Oct 12, 2021
Nairalanders wan finish me with mentions I no be dino melaye na

Abeg how i fit take change my name biko make person epp me edakun

Melaye(f): 6:04pm On Oct 12, 2021
The dog for no chop na by the time sapa handle am he go eat both the plate

1 Like

Melaye(f): 9:48pm On Aug 09, 2021
jackcanfield:

And e dey sweet you dey talk say corruption dey enjoy high ranking office...well na you na Nigeria if you na like make you na bury am alive e no concern me again.
Just move on bro the country don cast
Melaye(f): 5:07pm On Aug 08, 2021
Beedude:

Who tell you say money no dey? Unless dem swallow the money. The money don dey budget since last year.
Special Works (SPW) got alert yesterday.. Maybe soon Survial Fund will be paid too
Na me dey tell you this

No more payment
The person wey tell me this thing na high ranking officer in the survival fund office...them don share the money among themselves. Even down to the security men and cleaners

2 Likes

Melaye(f): 4:57pm On Aug 08, 2021
Aurelius1:
One go take preaching take kill him second. The other one go take weed burst the pastor brain. grin
asin ehn na survival of the fittest

1 Like

Melaye(f): 4:04pm On Aug 08, 2021
Victerica:


Lol

Imagine Righteousness2 and Slawormir for one room sad
cheesy cheesy e go bloody cos nobody go wan gree for each other

4 Likes

Melaye(f): 3:07pm On Aug 08, 2021
Aurelius1:
Righteousness2
why na
Oya make we add slawormir make them two be roommate

5 Likes

Melaye(f): 1:59pm On Aug 08, 2021
Catfishing:

It is a long story
My nigga I understand jare
E no easy

Melaye(f): 1:40pm On Aug 08, 2021
Catfishing:


You don forget prophet
Ahhh ma niggah

You don leave alabi way ni

Melaye(f): 1:28pm On Aug 08, 2021
Catfishing:
You travelled?
i dey oo ma niggah
Be like say you sef na alabi customer oo
Melaye(f): 1:03pm On Aug 08, 2021
Kingalabi
Piggyvestashawo
Miracood
Oluwadabira111...these guys fit gamble their lives away


Sarrki infact all APC and bubu ers on NL grin grin

4 Likes

Melaye(f): 5:04pm On Jul 31, 2021
Lol if you like continue waiting for survival fund you go just die of heaet attack


The money has been embezzled according to a legit source no more payment
They will continue raising your hope and shatter it
Melaye(f): 10:49pm On Jul 20, 2021
manlawal:
which reputable sources
Am serious
Even if i told you, you'd still doubt...
Just wait and see
Melaye(f): 5:14pm On Jul 20, 2021
Survival fund has closed and no more payments


From reputable sources if you understand how 9ja works, you will read the handwriting on the wall

(1) (10) (of 53 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.