NewStats: 3,263,952 , 8,182,060 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:28 AM 6d1d6z3e3g |
(14) (of 15 pages)
![]() |
BALLOSKI: Abeg help us translate... |
![]() |
After blowing the heavy grammar.. d only thing i can derive from the whole stuff is dasuki and jonathan... thanks hon. Patrick for your statement.... we miss d days where u cracked up the parliament with dose heavy grammars.. abeg who fit help us explain wetin hin talk. ![]() 1 Share |
![]() |
BUh me i believed in mourinho ooo..
|
![]() |
Yes ooo.. very powerful advert.. lol I am lookinn more and i am seeing more Op take am.. ![]() ![]() ![]() |
![]() |
lol... waist trainin just got easy...
|
![]() |
nice one, Wait oo.. from wat i see in d last pix, 3 presidents are sharing one chair.. wen naija VP balance for one chair..NAIJA get stance abeg . i get else sumtin to say... 35 Likes |
![]() |
As in.. wetin dey go on here ![]() 48 Likes 3 Shares |
![]() |
Evn inside harmattan, ladies go still dey pout mouth.. na wa oo..
|
![]() |
harmattan go wrinkle ur face if u go out... turn fine girl into beast.. lol
|
![]() |
hybridtm: Hehehe.. guy u no get conscience oo .. anyway na festive period bdis sha.. evrubody dey find money |
![]() |
Ladies, for how much will u sell ur man.. ![]()
|
![]() |
sardonyx3: I do ooo... come and rule nigeria already... 1 Like 1 Share |
![]() |
menix: sardonyx3: Sew dem.. end time disciples.. una drug neva dey market yet ... Op.. u knw d drill.. LYB |
![]() |
No. 7.--- Black mamba..lol No wonder D'banj love it soo well.. it destroys.. |
![]() |
Lol.. @ op i love u bby.. ![]() 1 Like |
![]() |
sardonyx3: Welcome to d family.. congratz novio.. 1 Like |
![]() |
this is huge
|
![]() |
na wa oo..
|
![]() |
I hav done all d settings, but my Simple server stuff aint workin for me.. do i still hav to change my APN ![]() pls sumone shuld help me out... |
![]() |
HEHehhehe... POLITICAL SKIBII.. Wetin we no go see for naija?.. Naija i hail thee 12 Likes |
![]() |
See as dangote d second person with 10bill abeg.. BAba God me ooo.. May God mek u better dan ur peers by a looooong distance Hit like as we say Amennn.. money money money... i wanna mak money till i make bentley my taxi... 39 Likes 2 Shares |
![]() |
SirLewis: Nice conversation bwteen u both.. very sane.. |
![]() |
with the events in europe recently, i had to ask these question, pls lets give honest opinions and reasons.. thanks respect to our Mods, i dey greet una ooo...
|
![]() |
D first photo is uniabuja etf right wing.. and that building was surely not dere in 1999... it was built around 2006/2007.. buh i knw d pix wasnt taken recently sha cos d chairs dere looks like d old ones.. dev changed dem nw.. OP UV DECIEVED A WHOLE FORUM.. Kudos.. ANd sorry i burst ur bubble.. its nt my fault |
![]() |
20pounds: If there is any likelihood at all. It wuld be to d sister by d left.. checkout d man colour na... darkness and light cannot from from d same source... |
![]() |
cosmic22: Lol.. wife was doin "bend like a banana" exercise... |
![]() |
This is what happens when the devil is after your marriage..
5 Likes |
![]() |
lol.. Fear Men ooo...
1 Like |
![]() |
our boys be like... love dem though... buh d traore guy for mali U17 senior diego costa oo 25 Likes 2 Shares |
![]() |
maestrojay: SHebi i talk am.. Ur too good boy... europe is callin u.. Our next yaya toure 1 Like |
![]() |
Wea dah guy wey dey predict sey mali go win??.. SHey e don clear for ur eye baaaaa. Up naija yooorrrr... Nwakali... best player of d tournament |
![]() |
BE lik OXYGEN01 neva see dis thread.. lol
1 Like |
(14) (of 15 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |